if me i go choose ooooooooo
i go choose yoruba
bcos na yoruba easy pass
sha una don watch these movies
bourne identity
bourne supremacy
and
phat girlz
them yern yoruba for those movies
but no bi every1 understand yoruba for naija so na (broken english)
na hin good pass for all naija pple make dem dey yern
and am sure no bi every1 fit speak correct english for naija
but nobody fit tell me say, hin so sabi speak pigin english
except for some few mallam from the north
watin una feel?
