Show Posts
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 26
141  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Vital Information! on: 4-04-2009 09:29 PM
Seen it b4 but still got me smilling tho.
142  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 4-04-2009 08:30 PM
Quote from: herdeysohjy on  4-04-2009 07:54 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
no be small laugh be this o.
143  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Bad Hearing on: 4-04-2009 07:48 PM
@joke. Lol
144  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 4-04-2009 07:40 PM
Quote from: emmymth on  3-04-2009 11:02 AM
na litl guys and chics dem go fight over unnecessary things now
no be lie
145  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 2-04-2009 08:19 PM
@federico.Pls hold them o.
146  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 2-04-2009 07:03 PM
Whats going on here? Who go candle school and who go no-light school? Abeg make una no fight o.
147  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 1-04-2009 11:54 PM
Quote from: emmymth on 31-03-2009 11:12 AM
i get award ma 4 u.u tooooooooooooooo muchhhhhhhhh
Tannx. Cheesy
148  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is AGAPE Love ? on: 1-04-2009 06:47 AM
Agape love is a christian kind of love as distinct from erotic love or simple affection.
149  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 1-04-2009 06:40 AM
Brb to comment
150  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: the best drunk story ever! on: 1-04-2009 06:17 AM
Quote from: degreatest2 on 30-03-2009 09:26 PM
Quote from: Edwizzie on 30-03-2009 08:53 PM
Very funny.lol
U don come be judge for here abi? u beta go post another joke oh!
hahahahahaha. I beg no kill me with laughter o.
151  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO REPLY on: 1-04-2009 06:03 AM
Quote from: nickyvil on  1-04-2009 03:58 AM
why make i no come you dey run for me sey i no fine rich
she never notice say u be d wowo, u kon dey go let ur consciense judge u. Lolzz
152  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 10:29 PM
Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:31 PM
u funny  die

tanx alot.
153  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 10:26 PM
Quote from: Gwhy on 31-03-2009 10:54 AM
Quote from: Edwizzie on 31-03-2009 09:40 AM
Quote from: Sillyjokker on 31-03-2009 08:17 AM
Quote from: Gwhy on 31-03-2009 01:06 AM
Na Soup spoon silly j go take pursue u comeback here.

How you take know Gwhy, abi... you dey plan to visit? Shocked
oh! I tink say e dey talk from experience o. Lol
ehen na,na my boy KRISTIANTUS silly j do am to,
i send am mak im go roger come come,as im just reach silly j Door-mot , na im she jst show wit Wrapper 4 body,Chewing stick 4 mouth, Sibe òbe 4 right hand, òmo rogun 4 left hand, pursue kriz sotey im leg no reach ground!!!!!!
hahahaha. No be small thing o.
154  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U MUST LAY AN EGG on: 31-03-2009 10:43 AM
Hahahaha. Very funny. Keep it up.
155  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 10:26 AM
Quote from: Sillyjokker on 31-03-2009 09:56 AM
Quote from: Edwizzie on 31-03-2009 09:46 AM
Quote from: Sillyjokker on 31-03-2009 08:16 AM
Quote from: degreatest2 on 30-03-2009 09:25 PM
Quote from: Edwizzie on 30-03-2009 08:54 PM
Tanx
Go collect ur award from sillyjoker!

Greatest.... take time o! lol  Roll Eyes

@Edwizzie, you funnie die...lol Grin hahaha! still laughing...
tanx. i'll come to you later. I'm still working on how best to approach u. Lol

I'm waiting... now that you have given me expo... I'll prepare...lol Grin
i don die o!  U don dey wait 4 me with soup spoun.Why i tell u o? I be heavy mumu o.Lol...Anyways, i go change my plans & this time, i no go tell u. Lol
156  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 10:15 AM
Quote from: folawewo on 31-03-2009 08:20 AM
Grin Grin Grin thumbs up
thanks.
157  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 09:46 AM
Quote from: Sillyjokker on 31-03-2009 08:16 AM
Quote from: degreatest2 on 30-03-2009 09:25 PM
Quote from: Edwizzie on 30-03-2009 08:54 PM
Tanx
Go collect ur award from sillyjoker!

Greatest.... take time o! lol  Roll Eyes

@Edwizzie, you funnie die...lol Grin hahaha! still laughing...
tanx. i'll come to you later. I'm still working on how best to approach u. Lol
158  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HOLY PARROTS on: 31-03-2009 09:40 AM
Quote from: Sillyjokker on 31-03-2009 08:17 AM
Quote from: Gwhy on 31-03-2009 01:06 AM
Na Soup spoon silly j go take pursue u comeback here.

How you take know Gwhy, abi... you dey plan to visit? Shocked
oh! I tink say e dey talk from experience o. Lol
159  Forum / Relationships & Romance / Re: Am i a baby on: 31-03-2009 06:20 AM
Just viewing
160  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO REPLY on: 31-03-2009 06:17 AM
brb
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 26