Show Posts
Pages:
1 ... 87 88 89 [90] 91 92 93 ... 102
1781  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:38 PM
e go stop a lot,give me 1st except if u no get make u talk.sammy leave pires now wetin happen?if dem sell u u no go fit buy dat clothe o.i warn u now oooooo.a word is enuff for d wise Grin Grin
1782  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 6-02-2009 01:36 PM
if i insult u now,u go talk say u no get elders for house.agbaya olori nlaaaaaaa
1783  Forum / Relationships & Romance / Re: Am sorry pals on: 6-02-2009 01:34 PM
for d 1st time u talk correct mazi as u ask am say why she wan know?na who u dey refer to sammy? Grin Grin
1784  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:32 PM
u fit give me padlock now.d 1 wey u dey use for ur old rag for house.i fit manage am
1785  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 6-02-2009 01:28 PM
na u sabi,at least i get eyes to watch,but ur own don black,na only black thing u dey c
1786  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:24 PM
yes now tprick hehe sorry t prinx Grin Grin
1787  Forum / Relationships & Romance / Re: Am sorry pals on: 6-02-2009 01:19 PM
ha ha oya nowwwwwwwwwwwwwwwwwwww lets go,na u abi?i sabi u wella.me sef no no say na u put d post up.i for just ignore,anyhow tile tile solve ya problem Lips Sealed Lips Sealed
1788  Forum / Relationships & Romance / Re: Presidents daughter on: 6-02-2009 01:16 PM
if una no dey careful una go marry mami water for dis naijapals
1789  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:14 PM
thanks commentator
1790  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 6-02-2009 01:13 PM
watching
1791  Forum / Relationships & Romance / Re: Presidents daughter on: 6-02-2009 01:12 PM
just watching
1792  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:10 PM
ok now wait make i wear sexproof Grin Grin
1793  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:06 PM
 Cheesy c kettle wey dey call pot black Grin Grin.u too dey funny.anyway i like as u take help me yab mazi dat time Grin Grin.as 4 my opinion.body odour at times no matter how hard d person takes bath or put perf on,it wont leave dat 1 is caused from birth.wit dat kind of situation u just ave to take a decision.it mite be hurtful but then...........its all left to d person
1794  Forum / Relationships & Romance / Re: Am sorry pals on: 6-02-2009 01:02 PM
i no get opinion.anything u like do Grin Grin Grin
1795  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 6-02-2009 01:01 PM
infact d funny sef dey dere.
1796  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 01:00 PM
why pires dey insult me now,i say na mistake Grin Grin.so u don carry award sammy ehn ehn?i dey fear to dey enter dat place.if i fit c person hold my hand enter dere i go stay dere.
1797  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 6-02-2009 12:54 PM
this community ehn na different kind of things person dey c
1798  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:53 PM
na u talk am ooo t prick sorry prinx
1799  Forum / Relationships & Romance / Re: Presidents daughter on: 6-02-2009 12:51 PM
u b thief,ole ole ni eeeeeeee Cheesy
1800  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:50 PM
abeg leave me i dey go adult room i wan go c wetin dem dey do dere.i no dey c u dere sef why?
Pages:
1 ... 87 88 89 [90] 91 92 93 ... 102