Show Posts
Pages:
1 ... 89 90 91 [92] 93 94 95 ... 102
1821  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 5-02-2009 06:35 PM
i neva lie b4 Grin Grin hands up
1822  Forum / Relationships & Romance / Re: guys are the greatest liars on: 5-02-2009 06:34 PM
i neva lie b4 Grin Grin hands up
1823  Forum / Relationships & Romance / Re: revenge on: 5-02-2009 06:31 PM
poster just let go abeg
1824  Forum / Relationships & Romance / Re: who is the founder of sex ???? on: 5-02-2009 06:24 PM
abeg d question no hard,na me b d founder of sex.abi una no know Grin Grin
1825  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 06:19 PM
hissssssssssssssssss na u sabi
1826  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 06:14 PM
abeg make evrybody just leave me.i no chat again abi na by force?i go ignore una
1827  Forum / Relationships & Romance / Re: VALENTINE NA BY FORCE? on: 5-02-2009 06:12 PM
too much questions from old man Grin
1828  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 06:08 PM
wetin go come happen for dat topic?mazi wat do u mean by good 4 me?no dey give me short answers talk well make i understand if u no fear me
1829  Forum / Relationships & Romance / Re: CHECK THIS OUT on: 5-02-2009 06:03 PM
 Wink Wink Wink Grin
1830  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 06:02 PM
meaning nothing
1831  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:58 PM
ok mazi im sorry.leave me alone abeg
1832  Forum / Relationships & Romance / Re: CHECK THIS OUT on: 5-02-2009 05:55 PM
poster i feel u jare.akjasper and toks i hissssssssssssss for una
1833  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:54 PM
na who dey follow mazi talk now ehn?u no fit read again hisssssssssssssss.akjasper how i for know say una don paste dis topic b4 ehn?tell me oooooooooo i dey wait.if u no tell me u dey find wahala b dat
1834  Forum / Relationships & Romance / Re: I must confess oooooooooo on: 5-02-2009 05:37 PM
dont ever make d mistake of marrying som1 u dont love.d repercussion is not always gud
1835  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:35 PM
na tom i dey follow talk no be u.mazi wetin b na wa?u fine pass me?u and sammy shld just leave me cos im not in d mood Angry Angry Angry
1836  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:27 PM
ehn ehn?wetin happen?
1837  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:23 PM
makes u happy dat im sad hun?urs is on d way
1838  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm in love with KENNEE on: 5-02-2009 05:22 PM
me sef go chop
1839  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it posible 4 boys n girls 2 be just friends on: 5-02-2009 05:21 PM
its possible to be just friends
1840  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:19 PM
NO.later hun?
Pages:
1 ... 89 90 91 [92] 93 94 95 ... 102