Show Posts
Pages:
1 ... 88 89 90 [91] 92 93 94 ... 102
1801  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 6-02-2009 12:49 PM
na different kind of things person dey c for naijapals oooooo
1802  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:45 PM
haaaaaaaaa no wonder Grin Grin
1803  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 6-02-2009 12:44 PM
fesh i dont think i ave an answer for dat
1804  Forum / Relationships & Romance / Re: Can some tell me what LOVE is ALL About on: 6-02-2009 12:42 PM
for d 1st time ure talking right Grin Grin Wink
1805  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:39 PM
u follow am chop am ,abi wetin i give am chop nevea reach to shit.i wonder how many times in a yr u dey shit sef
1806  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 6-02-2009 12:36 PM
exactly fesh,im not sure he's missin me too but apart from him i miss my late dad so much.
1807  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:34 PM
shey na u,u wan make i dey follow now ok where tom dey?
1808  Forum / Relationships & Romance / Re: Can some tell me what LOVE is ALL About on: 6-02-2009 12:33 PM
i think i agree wit sammy,love hurts at times,most times :'(
1809  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:30 PM
i follow u talk abi na wetin? Grin Grin wey prince now i don come back oooooo
1810  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 6-02-2009 12:27 PM
im missing sm1 so dear to me
1811  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 12:22 PM
na waa for una oo
1812  Forum / Relationships & Romance / Re: Write Your VAL a poem on: 6-02-2009 11:15 AM
ehn ehn?na poetry u read 4 school,cos dis ur poem i fall in love wit am heheheheheheheh
1813  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 11:13 AM
wetin hun! ur mouth prince?anyway make i go chop 1st before i come back to reply u ehn.just hang around
1814  Forum / Relationships & Romance / Re: Write Your VAL a poem on: 6-02-2009 11:10 AM
pires i no know say u fit write poem ooooooooo,ehn ehn?wonders shall neva end
1815  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 11:08 AM
i know ur gf oooooo sammy.how u dey now tom?thanks 4 d care do appreciate it
1816  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 11:05 AM
oh ohoooooooooo na dat wan wey u c?shioooo,na my younger sis make una just shut up
1817  Forum / Relationships & Romance / Re: Why is d word love so important to woman ? on: 6-02-2009 11:03 AM
stupid question as if say love no dey important to men,hissssssssssssssssssssssssssss
1818  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 11:02 AM
mazi if u start with dis mornin ehn?wetin i go do u and sammy una no go expect am.shebi u c say i no follow u talk.big head.sammy na dat ur gf b lesbian
1819  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 10:50 AM
y some pple mouth no get control sef?na wa oooooooooo
1820  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a babe that have body odour on: 6-02-2009 10:39 AM
dis 1 na serious issue i no fit answer o,cos me sef hate bad smell
Pages:
1 ... 88 89 90 [91] 92 93 94 ... 102