Show Posts
Pages:
1 ... 90 91 92 [93] 94 95 96 ... 102
1841  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 05:04 PM
dnt think i'll like to go on for now.im not too happy.we'll talk later hun Sad Sad
1842  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 05:01 PM
i go chop.i left urs on d table u can go and ave it,u'll really like it instead of dat wetin pires and his wife dey cook
1843  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 04:57 PM
me sef just dey joke.if i dey speak pidgin make una no dey take me serious o abeg but if am speakin normal english.then u know im not joking. Grin Grin
1844  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 04:46 PM
pires ure very funny o Grin Grin Grin.y u com talk to sammy like dat now
1845  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 04:44 PM
y pastor dey behave like dis now?no let mazi or anybody scare.let anything happen shogbo?i dey behind u
1846  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 04:39 PM
exactly wat i asked sammy.u no get answer?
1847  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 03:48 PM
OYA NI BAYII KI AWON EYAN WA SI IWAJU KI WON WA JERI SI AGBARA IWASU NINU AYE WON.MAZI WETIN DO U AGAIN?STAY AWAY 4RM ME AND TOM NOW,U DIS OLD THING Grin
1848  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 03:45 PM
wats d meanin of english obj?besides i no invite u to take part in my discussion o
1849  Forum / Relationships & Romance / Re: CAN U B FRIENDS WIT UR EXLOVER on: 5-02-2009 03:32 PM
well as for me it depends,if we parted in a gud manner fine we'll be frends if not we can never be frends
1850  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 03:30 PM
E SO FUN ARA ILE TIN KO GBIN NITORI OLORUN TI FUN NI IDI LATI GBIN.KAIIIIIIIIIIIII ELIIIIIIIIIIIIMAMAMAMAMAKUNDARA.EMI NLO MI
1851  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm in love with KENNEE on: 5-02-2009 03:27 PM
no b fight na love
1852  Forum / Relationships & Romance / Can u be friends with your Ex-Lover on: 5-02-2009 03:23 PM
hmmmmm hmmmmmmmmm can u be friend wit ur exlover if yes why?if no why? Wink Wink
1853  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 03:21 PM
abeg pastor dat 1 too hard i no hear yoruba reach dat side but i go try sha.I NO FIT OOO SUGBON PASTOR NI KI E KE HALLELUJAH
1854  Forum / Relationships & Romance / Re: mazzzzzzzzzzzzzzi on: 5-02-2009 03:19 PM
LAI LAI osi no go delete anything for hear.na wetin u ask for u c  Grin Grin Grin
1855  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm in love with KENNEE on: 5-02-2009 03:11 PM
na una sabi i kuku no mention name.c u dis vivian b careful wit me oooo.wetin happen sef? Grin Grin Grin
1856  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 03:07 PM
AWON IDI KAN WA NI  IBI LONI IT O BAJE SUGBON OLUWA YIO YI IDI YIN PADA LONI AMIN?
1857  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 02:56 PM
NI BAYI MO MOWI PE AWON IDI KAN BURU SUGBON OLUWA NI KI E WA
1858  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm in love with KENNEE on: 5-02-2009 02:54 PM
omo u don make me fall in love Wink Wink
1859  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 5-02-2009 02:51 PM
OYA JARE,EGBE AWON IDI YIN WA SIWAJU
1860  Forum / Relationships & Romance / Re: THIER IS NO UGLY BABE 4 NAIJAPALS on: 5-02-2009 02:46 PM
me i no dey bored,na only if i no dey naijapals evrything dey dey boring.i too like una 4 here.they shld give me an addict soon Grin Grin
Pages:
1 ... 90 91 92 [93] 94 95 96 ... 102