wetin dey even happen 4 here self
infact dis time around i go travel back to jupiter, cos dis forum no dey sweet me again
dis forum dey make me laugh b4 but now e dey give me high BP
na so so small small children come full de forum
abeg, ejo, biko if u no say u never reach 25 years and above no join dis forum
kolo 1