Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5
41  Forum / Relationships & Romance / Re: Dating section on: 8-04-2009 05:55 PM
cool
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PARROT on: 8-04-2009 05:51 PM
nice joke
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Teenage sense on: 8-04-2009 05:44 PM
no comment
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE DOG FART! on: 8-04-2009 05:41 PM
Quote from: emmymth on  6-04-2009 10:52 AM
Quote from: stephmike on  5-04-2009 07:38 PM
men dat was funny Cheesy Grin
i lyk ur bed 4 one.U go stingy oh,dis one wey ur bed no go contain anoda person
Wetin carry your eyes go there......no mind am and by the way who fit invite you come im bed..
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Ten Commandment Of Cabin Biscuit on: 8-04-2009 05:32 PM
kolo league 
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Yo mama on: 8-04-2009 05:24 PM
Quote from: Recoverd on  8-04-2009 12:14 PM
Abeg, make una read am tel me wetin e talk.
Ask ur head na
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke on: 8-04-2009 05:14 PM
SO na ur face b dis.....chie {gwhy}
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 8-04-2009 05:08 PM
i wonder ooooooooooooo
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 7-04-2009 07:36 PM
Quote from: emmymth on  7-04-2009 12:58 PM
Quote from: zino100 on  7-04-2009 12:03 PM
I beg no collect again from iphie.......na luck u take escape d consequence oooooooooooooooo
hw u take know?u don collect b4?
I don talk my own,
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 7-04-2009 12:52 PM
thanks......but na true i talk na
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wellcome to naija on: 7-04-2009 12:17 PM
i mean rubbish
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wellcome to naija on: 7-04-2009 12:14 PM
Make we dey band people wey dey post ubbish
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke on: 7-04-2009 12:10 PM
no comment
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Yo mama on: 7-04-2009 12:07 PM
Another rubbish
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 7-04-2009 12:03 PM
I beg no collect again from iphie.......na luck u take escape d consequence oooooooooooooooo
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 6-04-2009 03:36 PM
Who don read gwhy recent post...{mumu village 3 meters boy}i take GOD beg you no read am ooooo na mistake i even read am and i still dey regret
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 6-04-2009 03:25 PM
Quote from: Gwhy on  6-04-2009 02:58 PM
Posted b4
over sabi dey worry you.....if u no get anything to write go sleep.....and no go post joke ooooo cause d last one wey you post too dry.
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HICCUPS on: 6-04-2009 02:58 PM
no comment
59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MUMU (3 METERS) hw longer can it be? on: 6-04-2009 02:54 PM
haba but i came close right.....?
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am I DEAD on: 6-04-2009 02:50 PM
cool
Pages:
1 2 [3] 4 5