The Ten Commandment Of Cabin Biscuit (Page 2)

Date: 08-04-2009 11:04 am (15 years ago) | Author: Moneyin Kelly Brakemi
1 [2]
- Kennycynth at 8-04-2009 04:43 PM (15 years ago)
(f)
wetin dey even happen 4 here self

infact dis time around i go travel back to jupiter, cos dis forum no dey sweet me again

dis forum dey make me laugh b4 but now e dey give me high BP

na so so small small children come full de forum

abeg, ejo, biko if u no say u never reach 25 years and above  no join dis forum






Posted: at 8-04-2009 04:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:53 PM (15 years ago)
(m)
Hmmmmmmmmmmmmm

Posted: at 8-04-2009 04:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- michybaby at 8-04-2009 04:56 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kennycynth on  8-04-2009 04:43 PM
wetin dey even happen 4 here self

infact dis time around i go travel back to jupiter, cos dis forum no dey sweet me again

dis forum dey make me laugh b4 but now e dey give me high BP

na so so small small children come full de forum

abeg, ejo, biko if u no say u never reach 25 years and above  no join dis forum

swthrt, ds 1 na long grammer! Wink Wink Wink







Posted: at 8-04-2009 04:56 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:58 PM (15 years ago)
(f)
michy neva reachy 12 self
Posted: at 8-04-2009 04:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 05:20 PM (15 years ago)
(m)
Hmmm

Posted: at 8-04-2009 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zino100 at 8-04-2009 05:32 PM (15 years ago)
(m)
kolo league 
Posted: at 8-04-2009 05:32 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Edwizzie at 8-04-2009 05:46 PM (15 years ago)
(m)
Brb to read the ten commandments.
Posted: at 8-04-2009 05:46 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 8-04-2009 06:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: olaarie on  8-04-2009 11:21 AM
Dis one no funny at all... abeg delete am

na true u talk there brother

Posted: at 8-04-2009 06:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zino100 at 8-04-2009 06:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on  8-04-2009 04:43 PM
wetin dey even happen 4 here self

infact dis time around i go travel back to jupiter, cos dis forum no dey sweet me again

dis forum dey make me laugh b4 but now e dey give me high BP

na so so small small children come full de forum

abeg, ejo, biko if u no say u never reach 25 years and above  no join dis forum








kolo 1
Posted: at 8-04-2009 06:07 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- lyinka at 8-04-2009 06:13 PM (15 years ago)
(m)
Kolo people don cover here

Posted: at 8-04-2009 06:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zino100 at 8-04-2009 06:30 PM (15 years ago)
(m)
Na u be their leader
Posted: at 8-04-2009 06:30 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Lovedavis at 8-04-2009 06:44 PM (15 years ago)
(m)
U na dey try wit una joke jare...if u dnt lik wat others do then do u own 2 make dis forum beta...oga emma
Posted: at 8-04-2009 06:44 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- moneyinbrakemi at 9-04-2009 01:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: michybaby on  8-04-2009 04:34 PM
Quote from: olaarie on  8-04-2009 11:21 AM
Dis one no funny at all... abeg delete am

post ur own make we see! big mouth!
Michybaby,na true u talk-thank u once more.
The thing no be joke na commandment,make una obey am.
Posted: at 9-04-2009 01:41 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 9-04-2009 01:47 PM (15 years ago)
(f)
kenny srry dearie, but d forum dey suffer from loko invasion nd na u carry dem cum from jupiter.waka waka babe??? Huh? Huh?
Posted: at 9-04-2009 01:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]