Quote from: sophiebaby on 10-02-2012 11:03 AM
omo i wida o..like one wen them employ new..wenever we dey meeting..na so he go dey look me..wen i catch am..en go pretend..na wa oo..i no no sey i fyn o bcos na me wor wor pass for my houx
me no dey send males oh, if dem dey beef me, it means dey want me, if dey eye , it means dey are interested