Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female SEC Director General fight back VIDEO on the allegation on: 16-03-2012 10:35 PM
Probing in the interest of their pockets, not for the NATION...hahaha nu be today my brother..dis economic injustics to nigerians by a few naijans wen e go end?Huh? our leaders always make mockering of their self...
102  Forum / The Buzz Central / Re: EXPOSED:ACTOR SEGUN ARINZE IMPREGNATES A YOUNG LADY AND THEN ABANDON HER on: 16-03-2012 10:14 PM
Na segun again, ok poster give me part 2
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Genevieve Nnaji celebrates with brother as he graduates from UK university on: 16-03-2012 10:01 PM
Genevieve invest well...na so e so to dey be..if you get money let your family enjoy am cos the CREATOR give for a reason..
104  Forum / The Buzz Central / Re: Exposed: Tchidi Chikere Divorced His Wife To Marry Nuella Njubigbo on: 16-03-2012 09:54 PM
I don talk say make our actors and actrees nu dey imitate oyinbo hollywood culture, na bad market dem dey copy...divorce nu be naija culture, make dem nu dey do am..if you wan dey chop and clean mouth remain single and dey booty call game.
105  Forum / The Buzz Central / Re: Exposed: Tchidi Chikere Divorced His Wife To Marry Nuella Njubigbo on: 16-03-2012 09:49 PM
poster i think you first say na tonto..now na nuella be de girl wey dey shak Tchidi for head...ok we know how dis movie go end...
106  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Raw Video: Man Climbs Telecom Mast To Commit Suicide on: 15-03-2012 03:55 AM
police suppose charge dat man to court..cos dat na public disturbance...den if dem wan investigate e claim na dem sabi...
107  Forum / The Buzz Central / Re: Sonia Jumbo, Groupie That Posted Sleeping Photos Of Davido Suspended Indefinitly on: 15-03-2012 03:47 AM
Na setup abi davido commit de act...why dem go suspend her, e happen abi enu happen?
108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Twins, Peter And Paula Imafidon Breaks World Mathematics Record on: 15-03-2012 03:44 AM
E nu happen over night na...na from papa and mama to children..if you nu get am you nu go fit pass am on to your children
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female NYSC Member Arrested With Cocaine In Abuja on: 15-03-2012 03:41 AM
Deal don knock.....
110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mastermind of kidnapped Europeans dies in Police custody on: 15-03-2012 03:39 AM
All dis omomon come dey join boko haram...tufiakwa
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Top Actor Caught Pants Down With Upcoming Actress on: 15-03-2012 03:37 AM
poster dat na quickie na...abi na crime, nu be today na, man and woman relieve some tension other people come dey complain of headache....forget de matter jor
112  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Worker Pays Spiritualist N11m To Kill Chivita Boss on: 15-03-2012 03:33 AM
u na see why our police dey always phyukup, de man wey dem go arrest dey there,dem go dey arrest spiritualist wey sidon e own person carry deal come e house...our police wetin dey happen?Huh? wen una go learn?
113  Forum / The Buzz Central / Re: Top Producer, Tchidi Chikere and wife Sophia Divorce End Their 9 Year Marriage on: 15-03-2012 03:06 AM
I think all dis our actor and actress dey copy hollywood...wey be se anyone wey marry na go definitely divorce...i go see where dis go end oooo naija...
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bianka Ojukwu has been appointed Nigeria's new ambassador to Ghana. on: 15-03-2012 03:02 AM
why she deserve am?Huh? dis na favouritism and na wetin mr president? nu be person wey finish her phd @ 26..president nu go give dat wan ambassador..
115  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Actress, Doris Simeon and Daniel Ademinokan Divorce Over Tonto Dikeh on: 15-03-2012 02:58 AM
maybe tonto and de guy cut some show,one night stand..dat nu reeach wey de woman go take divorce na...who come loose? tonto go still dey cut show with de bobo
116  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Police Force To Get New Uniforms [Photos] on: 14-03-2012 07:39 AM
where for the world police de wear soldier uniform, naija dis nu be cloth for police na...wetin i nu go see for naija
117  Forum / The Buzz Central / Re: Single Mother, Genevieve Nnaji Advises Women In USA On Marriage And Family on: 14-03-2012 07:28 AM
Some of dis female actress wan make statement from any slightest opportunity, see genny again dey give advice to married people, wey she never travel dat road before..na wa ooo..single mum nu mean say you don marry before..
118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: QUESTION! Why Do Nigerians Like TO "Show Off" By Taking Photos Everywhere on: 14-03-2012 07:18 AM
Nametalkam na the level na....no yawa
119  Forum / The Buzz Central / Re: "I Own Mohits Records and Don Jazzy Is My Artist" - Dbanj on: 14-03-2012 07:12 AM
I never hear the last of dis matter...wetin dey happen D'banj and Don jazzy?
120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Helen Gimba, Abuja Big Girl Arrested, Arraigned Over N11.3m Fraud on: 12-03-2012 10:26 PM
It takes two to tango
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11