Wetin why the statement former prostitute..come yonda come see say na women dry drive all this heavy duty motor,mostly commercial buses.i hail comrade for dis..more please sir
How can you rape a woman, you are not sure of, even the rapees themselves...Hiv, Herpes, Aids and other STD'S..what's the fun therein?those women go for proper checkup..so sad
so much drama about dis kony, becos oyinbo don hear say dem mention say e be christian..na only uganda all dis attrocities dey happen,nu be all over africa e dey happen...abeg, dat stupid white man wey put dis for internet..
dis man bobby brown still dey play music??? e wey just finish biggest loser competition for america, wetin e wan sing to naija people..orisi orisi....naija na wa oooo...
How many people who na send go prison for naija for rape??? i nu blame the white man wey dey inside black man skin, enu fit resist temptation wey follow all dis oyinbo girls..people wey go walk up to say hi, e go become stalking......anyways enjoy the cooler...
Na for face alone una dey judge abi the punana be like dat smelling dumpling wey dat ghana artiste carry down below? cos i nu dey look face only again to judge who dey beautiful...
Ice prince or Hot price make e go finish wetin e start jare..na so some guy dey fool their self..pickin don show now, e dey kele..poster tell am to man up...cartoon