Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
161  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Ibori pleads guilty to money laundering charges on: 27-02-2012 07:42 PM
U.K just wan disgrace the guy and collect wetin belong to dem....
162  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nelson Mandela Admitted To Hospital on: 26-02-2012 09:26 PM
The Great One..speedy recovery.
163  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EFCC Launches 5.7BN Fraud Case Against Ex-Governor Of Bayelsa State, Syvia Timi on: 24-02-2012 07:32 PM
Edon tay wey we dey hear all dis kind of rubbish and nothing dey happen, who among them wey EFCC pursue dey inside cooler..abeg commot for road make i pass poster....
164  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Australian woman turns tables on Nigerian scammers on: 24-02-2012 07:16 AM
poster where you get dis story from cos i dey here and nu anything like dis...cos dem nu show for tv now, dis suppose to be headline every minute here ooo..which site?
165  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 19 Years Old Shoots His Parents For Trying To Kill Him In His Dream on: 24-02-2012 06:46 AM
E papa and mama know wetin dey happen..confirmed
166  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Billionaire In UK Allowed To Settle Divorce Via 'Tribal Law' on: 24-02-2012 12:05 AM
if you marry oyinbo, you suppose know say na temporary na...cos 99% go end for divorce, so dis my fellow countryman know levels..kudos...
167  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 3 Fake Prophets in court for alleged N1.7 m fraud on: 23-02-2012 11:55 PM
wait o!! him get 1.7m and dis boy and men say dem be pastor, dem wan make am rich..hahaha.how him wan take rich and which other way dis men wan show am..abeg koti arrest the guy join those correct pastors...
168  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Masquerade kills 16-year-old girl in Delta on: 23-02-2012 11:45 PM
masquerade nu be person, na spirit...dat na wetin he wan do, to kill,mission accomplished.
169  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man jailed two months for stealing chewing gum on: 23-02-2012 11:40 PM
na fibre dis man find to eat abi dentist recommend chewing gum for am...u nu see garri wey get 100% fibre to drink sotay you wan chop cereals wey you nu wetin dey inside....u nu say naija laws are met for poor man...
170  Forum / Sports / Re: Mikel Obi Set To Quit Chelsea For Russian Giants on: 23-02-2012 11:34 PM
I think mikel don tire for Big name..wetin be the use of being a football player when you nu dey play games regularly..oboy shine your eyes well well o cos others don pass dis road before..just make wise decision my advice.....
171  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Forces Neighbour’s Wife To Perform Oral Sex on: 23-02-2012 11:28 PM
Ladies here no say dat woman dey lie..cos dis nu be the true story..after you suck and swallow wetin fit be depot of diseases like herpes and other STD's finished..maybe she dey fear make her husband nu catch the hide and seek game she dey play with the baby cougar.... 
172  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! 74 Years Old Fake Lawyer Arrested and Jailed For 5 Years [Photos] on: 23-02-2012 11:19 PM
fake lawyer for fifteen yrs ke....Huh? nothing i nu go hear about dis country naija..e nu get colleaugues,chamber and people wey him and dem go school together for the law(business) na now dem know say him be fake, abeg no comment.
173  Forum / Relationships & Romance / Re: Mission Accomplished? 28 Years Old Man That Married Old White Woman Relocates on: 22-02-2012 07:20 PM
I must setup dis akata culture course for naija, so people go begin understand oyinbo wella...as for dat european naija guy..ENJOY if you tire borrow leg..nu be you start am and nu be you go end am.dis case don closed. No further comment
174  Forum / Relationships & Romance / Re: Mission Accomplished? 28 Years Old Man That Married Old White Woman Relocates on: 21-02-2012 11:38 PM
you wey dey ask how dem wan take do de thing, threesome is allowed na..you fit inbox poster cos e dey smell their yansh everywhere dem go see oboy land gidi wit him kpali....
175  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ADDICTED THIEF caught again: Jailbird Arrested 4th Time For Robbery on: 21-02-2012 11:29 PM
oboy no comment for your matter cos na six feet dey ur front, u self know..dats why i repeat no comment.
176  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Children Are The Most Mal-Nourished In The World on: 21-02-2012 11:20 PM
you know say u.k nu dey respect nigeria at all...we be their toilet paper wey dem take dey clean yansh....i nu blame dem if nu be our useless leaders wey fall our hand....
177  Forum / Relationships & Romance / Re: Mission Accomplished? 28 Years Old Man That Married Old White Woman Relocates on: 21-02-2012 11:15 PM
Poster i go wound you oooo.....you go leave dis kolorbi man alone, abi you wan collect e kpali from am....you nu see him face say e brain don full for yawa, e nu dey fit yan again..na so so look e dey look...poster mind your own yawa...
178  Forum / Relationships & Romance / Re: Tonto Dikeh and Halima Abubakar Real into the Act? or Just For Fun? on: 21-02-2012 10:59 PM
Na today una know say honeypot or whatever is her name, dey look for all the wrong reasons to take dey news..she think say by so doing she go dey relevant...abeg make i pass..fear go let am do lesbian thing..make una come yonder come see were lesbians take hand touch ground.............poster you go wound ooooo....
179  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Holy Sinner? Yoruba Evangelist and His Gang Arrested For Armed Robbery on: 20-02-2012 10:14 PM
Na who commit crime dey do the time..the one wey koti arrest in place of him brother,abeg make dem free am jare...which kind nonsense be dat...dat's why our koti go never civilize, dey arrest person wey nu commit because you nu see him bros....as for the others those blood wey dem shed, E DEY THEIR HEAD......
180  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 02:59 AM
Make una leave the guy and him male alone, when you dey hurstling field for europe, you go learn how to survive the jungle..na the guy wear the shoe now... i nu know why people here dey complain say their foot sore, abi una wan wear the guy shoe.....very soon we go introduce akata course for primary, secondary, poly and university for naija..so naija go understand oyinbo culture wella.....
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11