Show Posts
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11
141  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapal' Divas: Is Flirting While In A Relationship Forgivable? on: 5-03-2012 11:04 PM
nu be flirt you call am, since e nu hammer..no shaking
142  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry MOB In Warri Beat Former Delta Speaker Into Unconsciousness [photo] on: 5-03-2012 11:01 PM
see wetin do or die politics dey cause...dem nu dey hear word all dis politicians, think say life get duplicate...
143  Forum / The Buzz Central / Re: D'Banj, Don Jazzy split on: 5-03-2012 10:58 PM
D'banj nu go fit manage himself oo, make him beg bros now o..or bros go treat e phyuk up...i dem talk my own
144  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SOUTH AFRICA DEPORTS 125 NIGERIANS OVER VACCINATION on: 4-03-2012 10:23 PM
Naija gov..wen una go take a stand to defend ur citizens.when,maka wen...
145  Forum / The Buzz Central / Re: Found The Most Ghettotest Dressing At A Hood Wedding on: 4-03-2012 10:11 PM
female Abeg I need una comment cos I nu know where I go pass enter dis matter..
146  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerians abroad on: 3-03-2012 04:13 AM
The biggest problem na our leaders cause am, follow by nigerians wey their blood dey hot....if you want oyinbo to respect you, build your country......
147  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Just Wrong!! 2 Day Old Baby Was Dumped In A Dustbin (Photos) on: 1-03-2012 12:32 AM
If the woman nu get money to buy baby milk why she nu go give cossy...
148  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LMAO!! Will You Worship At Olusegun Obasanjo's Church? on: 1-03-2012 12:29 AM
If you build church, make your heart dey there...
149  Forum / Relationships & Romance / Re: MAN, 22, STABS GIRLFRIEND TO DEATH OVER SEX on: 1-03-2012 12:14 AM
people nu go becareful for dis yansh business matter....
150  Forum / Relationships & Romance / Re: have u noticed that ladies no longer play hard to get. on: 1-03-2012 12:09 AM
make dem play hard and get old na...wetin concern me
151  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos State Funeral For Late Dim Chukwuemeka Odumegwu-Ojukwu on: 1-03-2012 12:07 AM
unity for naija..i disagree dat comment...R.I.P
152  Forum / Relationships & Romance / Re: FOOL!! Ghanaian Student Kills Himself Over His Divorcee Lover on: 1-03-2012 12:04 AM
I nu know since when African love come dey,dey so strong..so tey people go dey commit suicide or kpai one of the lover..dis level go soon pass white people own ooo
153  Forum / The Buzz Central / Re: CU-RA-ZY! Girl Throws Everything Out At Tim Westwood's Dance Competition on: 29-02-2012 11:53 PM
all dis white kids wey dey inside black skin, i nu know wetin una wan turn una self into......
154  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sexy!!! Celebration Cake shaped as Private Part on: 29-02-2012 11:49 PM
make dem go buy dido na..if e don reach the stage....
155  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl Hospitalized After Boyfriend Deceived Her Into Abortion on: 28-02-2012 11:19 PM
if dat guy cos any problem for dat belle, make him remain wit the girl oo cos nu be another man go come dey bear the garawa..court today, mother inlaw na witch tomorrow....
156  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TAC! Graduate Selling Plantain and Roasted Corn In Suit By The Road Side on: 28-02-2012 09:46 PM
Suit abi coat na cloth na...wetin be the big deal....guy man just wear clothes dey do e business....
157  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO : "If The Nation Will Break, Let It Break!" - Bishop Oyedepo on: 28-02-2012 09:43 PM
Ok..lets see wat's next bishop?
158  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WICKED! Husband Throws Wife Out For Failing To Conceive on: 28-02-2012 09:40 PM
Dis guy check himself wella, abi e think say na only women get dat kind yawa...i don see many guys oooo for my line of job...abeg make una two go check wella...
159  Forum / The Buzz Central / Re: New masquerade actor James Iroha aka Gringory Akabogu dies at 69 on: 28-02-2012 09:33 PM
May the Lord grant him a smooth passage....R.I.P..AMEN
160  Forum / The Buzz Central / Re: SMOKING HOT! Mercy Okojie Johnson Flaunts Her Sexy Body At Movie Premiere on: 27-02-2012 07:45 PM
i nu dey oo, dis na person property ooo....
Pages:
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11