Show Posts
Pages:
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 27
181  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Buhari Bars AIT From Covering Activities on: 28-04-2015 12:23 AM
Many of una no sabi English. Dem say make dem step aside for family reasons and ethics and standard. Una think say na every television station dey video Presido Obama? Abi becos dem say freedom of speech im mean say make we  abandon true journalism for mediocre misrepresentation of information and tabloid journalism. AIT don't lose focus becos of money. Dem don turn themselves to bread and chin chin broadcasting outfit. Make dem go learn wetin journalism be from Channels
182  Forum / The Buzz Central / Re: SHAKESPEARE LOVE: Check Out How Tiwa Savage & Teebillz Marked Their 1st Wedding Anniversary on: 28-04-2015 12:06 AM
Wet in come concern us
183  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bola Tinubu Accused Of Being Involved In Drug Trafficking To UK 20 Years Ago on: 27-04-2015 06:53 PM
Even if dem indict am for drugs, why US govt. no jail am? Why im  still dey enter US without stress? Afterall some PDP senatoe-elect no fit even enter Cotonou. Na yéyé dey worry una
184  Forum / The Buzz Central / Re: This Is My Last Interview As A Man, I Want To Be Identified As A Woman - Bruce J on: 25-04-2015 10:52 AM
Oyinbo go always get explanation to give when dem don mental. Person wey dem for carry go Yaba  for cure
185  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Checkout The Top Viral Photos Of President Jonathan That Will Make You Smile on: 24-04-2015 11:35 PM
Na that I'm tout of a wife no advice am well.
186  Forum / The Buzz Central / Re: Star Actress, Ini Edo Marks Her 33rd Birthday With Date With Her Fans (Photos) on: 24-04-2015 11:28 PM
She come even dey sign her foto dey give people as if dem fit sell the thing take buy kpuff kpuff. Wetin she dey feel like? Rihanna?
187  Forum / The Buzz Central / Re: Star Actress, Ini Edo Marks Her 33rd Birthday With Date With Her Fans (Photos) on: 24-04-2015 11:23 PM
If u like say u dey 15yrs, dey behave like ómòmò, wen time come, u go blame urself. If dey lie for urself say u young, shey u fit lie to ur liver and kidney?
188  Forum / Politics / Re: Fashola, Dele Momodu, Tam David and Other Ministers To Serve Under Buhari on: 23-04-2015 07:59 AM
The list make sense. if na true, i support them all the way
189  Forum / The Buzz Central / Re: For Fashion Sake: London Big Boy Toba Throws Birthday Party For GF Nana [Photos] on: 21-04-2015 07:27 AM
our girls dress sense don bad sotey u no know who better girl or who be prostitute. Fake eye lashes, odd coloured weavons, too much makeup and  dem just dey open dem yaoyao Bosom  anyhow in the name of cleavage
190  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Checkout Photos Of Hottest & Most Beautiful Outgoing Minister In Nigeria on: 20-04-2015 11:09 AM
See her big eyes wey she take dey kólòbi our money.
191  Forum / The Buzz Central / Re: Bobbi Kristina Is "Awake" After Three Months In A Coma on: 20-04-2015 07:09 AM
who come stupid pass between bobby brown wey make vague statement and you wey write this confusing headline to deceive us?
192  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N2Trillion Campaign Fund: Mischievous, False, Embarrassing – Abati on: 20-04-2015 12:13 AM
With the amount of money,  indomie, kerosene, recharge cards, phone and Rice PDP share give people, I'm go hard make I no believe Punch. By the way, una wey no know how Nigeria Govt dey operate, Before dem sign budget, Govt go don seek for funds to be appropriated for use and by Oct, dem go seek for anoda appropriation to finish the year. Dat is why dem no go sign budget till April so dem fit get extra to kólòbi. No forget say dem go still borrow from foreign b4 the year end. At the end I'm dey pass 4 trillion wey our govt dey spend
193  Forum / The Buzz Central / Re: Wow! Burna Boy Signs Deal With US Island Records on: 15-04-2015 09:38 AM
Dis Universal different oooo. This one no be Yankee universal. Dis na Southee universal
194  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING! Orekoya Kids Kidnapped By Housemaid Have Been Found on: 15-04-2015 09:34 AM
U better look for shop near or house begin look after ur children by urself. No amount of money fit take the place of our children. Na im make my people dey name children ómònégho
195  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 17 Years Old Girl Stabs Her Childhood Male Friend To Death In Abia State on: 15-04-2015 09:29 AM
Poster, na Iba for Lagos here the gbégè happen. The girl only be Abia indigene. Na Vanguard carry dis news. You dull sotey  just to copy and paste u still dey misinform people
196  Forum / The Buzz Central / Re: A Throwback Photo Of Mikel Obi When he Was In High School In Jos on: 11-04-2015 02:48 AM
I no see Mikel for that picture. Except Mikel get hidden agenda, Im face Neva change since we know am
197  Forum / The Buzz Central / Re: Beautiful Billionaire's Daughter Adama Indimi, Looks Dashing in New Photos on: 11-04-2015 02:44 AM
Name money polish am. Una know how much make up artist collect to make her photogenic. The girl wey dey kiri oghèdé for my street fine pass am
198  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Patience Jonathan is Back in Spotlight, At PDP Women Campaign in Rivers State on: 11-04-2015 02:31 AM
The woman too resemble tout. I wonder how gentleman like Bro Joe take dey manage am
199  Forum / Politics / Re: Photo Of President Olusegun Obasanjo Using a Selfie Stick on: 11-04-2015 02:27 AM
NaTecno Baba dey use
200  Forum / Sports / Re: Mayweather To Use Gold & Diamond Mouthguard in Upcoming Fight With Pacquiao on: 8-04-2015 10:21 PM
shey na teeth im go take fight
Pages:
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 27