Show Posts
Pages:
1 ... 21 22 23 [24] 25 26 27
461  Forum / The Buzz Central / Re: Jennifer Lopez Boyfriend is Cheatin on Her With a Transgender on: 4-06-2014 06:15 PM
wetin concern us.i no even read past the first sentence. yeye dey smell
462  Forum / The Buzz Central / Re: Davido Graduates From Babcock University on: 2-06-2014 06:05 PM
davido..  graduate. this one read at all? which course im study. licking of tongue and whining of waist? yeye dey smell
463  Forum / The Buzz Central / Re: Sexy! 56-year old Sharon Stone shows off hot legs in miniskirt on: 2-06-2014 06:03 PM
wetin hot for this legs. you no see say na multi coloured legs she get
464  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Séxy Naija Babe Wants You Guys To See Her Massive Stuffs on: 2-06-2014 06:01 PM
wetin dis one come mean na. na girls like dis dey drink 1litre of ice cream when u carry dem go fast food joints.na liability u dey see so.if she shit for toilet, the thing no go flush
465  Forum / The Buzz Central / Re: Patoranking Is Not Loyal -Timaya (Watch Interview Video) on: 2-06-2014 05:56 PM
you urself  loyal. you dey so busy with urself u forget to promote the guy career. he don dey make am now, u don dey beef. una want to turn new acts to una slave and cash cow.
466  Forum / Sports / Re: I Was Deceived - Ogenyi Onazi Replied To Match-Fixing Allegations on: 2-06-2014 05:48 PM
na you know. you get manager wey go dey do follow up for you? becos u no wan pay ur manager commision,  you for let greed land u in trouble.
467  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SEE GOBE: Police Officers’ Wives Thrown Out Of Barracks Shops on: 27-05-2014 09:36 PM
Forget say u be police man wife. Levels dey ascari work. You wey be tenant to òlòpa, u no know say na one chance u enter. Madam make una go look for shop for anoda place. Police na yao yao people dem be, both rank and file
468  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex-governor Peter Obi in India to visit Prof. Dora Akunyili on: 27-05-2014 09:33 PM
I pray GOD give her quick recovery and good health thereafter. I hope all dis yao yao politicians no go turn her illness to political Jamboree
469  Forum / Family / Re: Trivia: Should Parents Charge Their Grownup Children Rent To Live At Home? on: 27-05-2014 09:24 PM
She and her children look like people wey dey hungry? Abi no be pocket money wey she give dem dem dey pay rent from. She even tell una how much? She say she dey teach dem life so dem go know say im no easy. Many of una wey dey critisize her here still dey una papa house dey chop free food, barb nonsense hair for head and dey sag with yeye dirty boxers at the age of 35.
470  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Italian Police Get New N50.4m Lamborghini Huracan to Help Fight Crime on: 24-05-2014 11:51 PM
Come see the battered hilux pickup wey 9ja police dey use. How dem wan take catch thief
471  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Your Jeans Wear Are Not Meant To Be Washed - Levi Jeans CEO on: 24-05-2014 11:35 AM
Na once once dem dey wash jeans. Oyibo no get dust like us so if dem tire to wear am dem go send am to us as gbanjo
472  Forum / The Buzz Central / Re: Kevin Hart's Ex-Wife Slams his Gf for Ruining their Marriage, Kevin Fires Back on: 22-05-2014 07:29 AM
wetin the woman want again? u don divource, them dey pay u monthly allowee of more than #3million naira, u still dey complain. u sidon for chair dey hear the boy dey yarn. u follow am climb stage. na so dis new girlfriend go come 2morrow begin complain say im dey when the guy begin make am big. no be una mate be Beyounce.
473  Forum / The Buzz Central / Re: Orezi Explains Why Artistes Don’t Make Money From Albums on: 21-05-2014 09:18 PM
Na today u know. If u like no collect wetin dem give u. Dem go pirate u, u go lean pass as u be so
474  Forum / The Buzz Central / Re: Photo : Overweight American Undresses To Prove All Women Are Beautiful on: 21-05-2014 09:13 PM
I mean naija street no be oyinbo own. If u naked im go better self
475  Forum / The Buzz Central / Re: Photo : Overweight American Undresses To Prove All Women Are Beautiful on: 21-05-2014 09:11 PM
You try jare. Wetin remain, u for just begin stroll for street so as to sensitize the people more
476  Forum / The Buzz Central / Re: Miss Sahhara Blasts Nigerian b*tches For Hating on her Looks! on: 21-05-2014 09:03 PM
Dis one na human beign. Yeye dey smell
477  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Do You Know That Nicki Minaj Has Very Dirty Set Of Teeth? Check It Out on: 20-05-2014 07:58 AM
poster, your own teeth no rotten pass dis.  you wey kokoro don reduce ur dentition from 32 to 27
478  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Photos From The Chronicles Of Ushbebe Live on: 20-05-2014 07:56 AM
princess u still dey naija?
479  Forum / The Buzz Central / Re: Bussiness Time! Don Jazzy Launches Dorobucci Drink? (See Photo) on: 18-05-2014 11:41 PM
Nna men, dorobucci bitters is in town nu
480  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Adaeze Yobo Shows Off Expensive Gifts From Her Hubby on: 18-05-2014 11:39 PM
Na the kind life women dey like be this
Pages:
1 ... 21 22 23 [24] 25 26 27