Show Posts
Pages:
1 ... 22 23 24 [25] 26 27
481  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Female Banker Dies With Lover in Imo While Making Love on: 18-05-2014 11:30 PM
Magun or no Magun, Adultery get im repercusions afterall na sin and the wages of sin na......
482  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Nyanya blast suspect, Sodiq Ogwuche was radicalized in the UK on: 18-05-2014 08:09 AM
All these mumu tribalistic half wits don start to write nonsense here again. The news say the guy na Benue. News una no go read. Na dem say dem say naim una sabi. Yeye people.
483  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With this Photo [Eva Alordiah + Dayo Edition] on: 17-05-2014 08:08 PM
Yao yao
484  Forum / The Buzz Central / Re: Celebrities Live Fake Lives Why I Don’t Live In Lagos- Duncan Mighty on: 17-05-2014 10:56 AM
You make sense my Broda. These artist are leading the youth astray with their borrowed opulence. Some of them are into illicit business just to keep the front. Dem no dey invest at all. 10yrs from now dem go broke pass me. Go ask Shina Peters if na lie i lie
485  Forum / The Buzz Central / Re: Ibinabo Fibresima Is A Drunk and Ex Convict Not Fit For AGN - Clarion Chukwura on: 17-05-2014 10:51 AM
In politics, skeleton in cupboard are always searched for and released. If u are running for a position, make sure your closet is clean. If the guildlines says no ex-convict is eligible for position, let's follow the laws. Same thing goes for whatever association. Remember, don't throw stones if u live in a glass house
486  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is wrong with this Photo (Give Her One Name) on: 16-05-2014 01:21 AM
Fine girl like this no dey shave her armpit? But sha, the thing no dirty.
487  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Blast Ravages Ex-Governor Ohakim’s Only House In Imo on: 16-05-2014 01:17 AM
Only one house? U, ex governor? Na lie go kill u.
488  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Disappears After Taking N50 from Man Inside Bus In Lagos on: 13-05-2014 01:55 PM
For this film, who come be the actor if the baba na boss?
489  Forum / The Buzz Central / Re: AfterMath of Solange and Jay Z Fiasco....Solange Deletes Beyonce's Pics on: 13-05-2014 01:53 PM
Na dem know. Yao yao people
490  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother Identifies Daughter on Video of Abducted Nigeria Schoolgirls on: 13-05-2014 01:48 PM
All of una wey say na scam, shebi the bomb blast dem na scam. Una go come here come dey show una complete stupidity and ignorance. Na here una wan show una intelligence. To spell correctly self una no sabi. Stupid he goats. Anofia. Ta
491  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: #FitFam: Meet Ernestine Shepherd, World’s Oldest Female Body Builder on: 4-05-2014 10:47 PM
Our girls don chop chicken wings finish abi ice cream don finish for Sweet Sensation? Na dem know say strawberry ice cream sweet pass vanila ice cream and say chicken get Bosom . Yeye dey smell
492  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING: Justice Chukwudife Oputa (Charley Boy's Father) Dies At 96 on: 4-05-2014 10:28 PM
Rest in Peace Justice Oputa
493  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naval Officer Loses Children to Fire While Beating Wife in Lagos on: 3-05-2014 01:25 PM
See what his stupid anger has cost him. If u say u be man, why u no go do boxing as ur job. Mumu idiot. Rest in Peace little ones. I pray ur mother have the fortitude to bear the loss.
494  Forum / Politics / Re: PDP Chieftain Kema Chikwe Expresses Doubt Chibok School Girls Were Kidnapped….. on: 1-05-2014 10:55 PM
See as Educated woman dey goof. Former Minister and Ambassador. Neato C pls call ur mother to order. As for that MUMU dat say it is a propanganda, u don by urself say u no go school, so na ignorance go kill u. Stupid man. Money miss road.
495  Forum / The Buzz Central / Re: SEE NAIJA BET: Peter Okoye Loses $5000 Football Bet To Phyno on: 1-05-2014 11:46 AM
Mrs charity/motherless baby's home, the money wey u take dey fix fake nails and eye lashes why u no give am to beggers. Hypocrite. Na im money. Na im know wetin im go use am for
496  Forum / The Buzz Central / Re: She’s such a CUTIE! Kanu Nwankwo Has The Most Adorable Daughter EVER [Photos] on: 30-04-2014 02:36 PM
She fine but im no fine reach my Daughter. Na money toosh am up.
497  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Delta bursary fraud whistleblower arrested in Lagos & taken to Delta state on: 29-04-2014 02:58 PM
Yèyè  EFCC. If u tell dem say person dey thief money, dem go say make you write pettision against the person. If u write pettision finish, dem no go answer you
498  Forum / The Buzz Central / Re: BALLING! Comedian, Bovi lounges with Aliko Dangote & Donald Duke [PHOTOS] on: 28-04-2014 10:18 PM
Na so my padi. Hardwork pays
499  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Beyonce's Half Brother, Nixon & His Mum Move Into Trailer Park on: 25-04-2014 11:04 AM
You think say if u born for the papa, the daughter money go dey reach ur hand abi? You go blame urself
500  Forum / Relationships & Romance / Re: IBO PRIDE'S PRICES on: 25-04-2014 11:00 AM
You be mumu.... Stupid Idiot
Pages:
1 ... 22 23 24 [25] 26 27