Show Posts
Pages:
1 ... 23 24 25 [26] 27
501  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Wrong With These Photos? ["Yeye Dey Smell" Fashion Edition] on: 22-04-2014 08:36 AM
Yeye trully dey smell
502  Forum / The Buzz Central / Re: Proud Radio Presenter, Freeze Shows Off His N30M Collection Of Wrist Watches on: 18-04-2014 12:39 AM
My question simple. Na how much dem dey pay am as Radio personality wey im come fit save money buy all dis wrist watch? No be everything una go dey hail.
503  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Catch The New Twitter Fad #GejPose Is The Latest Trend On Twitter on: 18-04-2014 12:34 AM
Don't Mind Mr President. Behaving as if he cared. The very next day he was in Kano campaigning with his fellow sychophant politicians
504  Forum / Politics / Re: LMAO!! Checkout Lamido Sanusi's Designer Shoes To Half Of A Yellow Sun Premiere on: 13-04-2014 08:09 PM
The most painful thing about Naijapals is that the Admin don't regulate comments. Any half wit can just write anything on the boards. That aside, those shoes are on point. The guys Dress up make sense. These stupid small minded people whose sense of dressing is askew, shud stop commenting here. Do u expect him to sag in thin pants with dirty boxers?
505  Forum / The Buzz Central / Re: MADE MEN MUSIC GROUP SWAG:Triple MG’s Iyanya, Emma Nyra & Ubi Franklin New Shoot on: 10-04-2014 10:56 PM
apart from the lady, dem too look local
506  Forum / The Buzz Central / Re: Wow! Nollywood Actor, Jim Iyke Shows Off His Beautiful Sister [Photos] on: 2-04-2014 03:45 PM
Wetin fine for dis girl wey dis yao yao reporter come dey take waste our time now
507  Forum / Politics / Re: Curse? Ex-NAFDAC DG, Dora Akunyili Emaciated So Much, YoU Wont Recognise Her! on: 25-03-2014 12:38 PM
See all the corrupt politicians bouncing around with thick necks and round tummies. Let's pray for health. GOD will strengthen her.
508  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This woman’s eyes can NEVER close due to plastic surgery gone wrong (WATCH) on: 8-03-2014 10:31 PM
Who send am message
509  Forum / The Buzz Central / Re: Rihannas Male Make Up Artiste Raises Her Skirt Up And Staring At Her Privates on: 7-03-2014 06:02 PM
most of these guys in europe into fashion, make up artistry and hair styling are gays. so woman yansh no dey freak them
510  Forum / The Buzz Central / Re: Ms Sahhara, Bisi Alimi, Rev Jide Macaulay At LGBT History Month Event ( Photos) on: 25-02-2014 04:28 AM
yao yao people. you go see woman wey GOD perfect finish, u say na yansh wey dem take dey shit naim dey hungry you. nonsense bastard dem
511  Forum / The Buzz Central / Re: Ice Prince admitted in the hospital (PHOTOS) on: 24-02-2014 12:10 AM
Naim be first to sick. After im don smoke igbo tire come top am with vodka im go say make we pray for am bcos im get hangover.
512  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Idibia reacts to false reports that he got some girl pregnant on: 18-02-2014 07:00 AM
ol boy no mind dem. all this poor people wey for go find better job to get money don turn blog stars dey carry yao yao news. even if u give girl belle, dem go help upay the school fees?
513  Forum / The Buzz Central / Re: A Photo Of Tiwa Savage And Kelly Rowland Together on: 17-02-2014 07:48 PM
No mind all these yeye girls. Them no know saw the more they hide their bodies the more we value them. Them just dey just dey throw way their valuables for public domain.
514  Forum / The Buzz Central / Re: Seun Kuti Under Fire For Naming Daughter Ifafunmike on: 17-02-2014 07:45 PM
Make una leave the guy alone. Some of una still dey answer Ogunsanya, Awolowo and co bcos the names open doors. Have u checked their meanings?
515  Forum / The Buzz Central / Re: Seun Kuti Under Fire For Naming Daughter Ifafunmike on: 17-02-2014 07:44 PM
Make una leave the guy alone. Some of una still dey answer Ogunsanya, Awolowo and co bcos the names open doors. Have u checked their meanings?
516  Forum / The Buzz Central / Re: BACK IN THE DAY: Check Out Fela Anikulapo-Kuti With His Wives (PHOTOS) on: 7-02-2014 06:23 PM
abami eda of the world
517  Forum / The Buzz Central / Re: From Flab To Fab! Check Out Sean Tizzle New Ripped Abs! on: 5-02-2014 05:30 PM
una no see say he dey press im belle enter inside. six pack na muscles dey show, no be fless dey fold
518  Forum / The Buzz Central / Re: Photo : Aki spotted with Mikel Obi and Victor Moses on: 22-01-2014 01:57 AM
small man.u too like wazup. if u tall u for do wonder
519  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj Becomes Second Nigerian And First Celebrity To Get Verified On Facebook on: 22-01-2014 01:53 AM
wetin that one come mean. no be person get the facebook itself. 2morrow dem go say im don buy bugatti. no be somebody get the company. make una dey post better thing joor
520  Forum / The Buzz Central / Re: I Became Wealthy Just Recently- Iyanya Reveals on: 21-01-2014 09:05 PM
no mind am. he dey use the same plate number for different cars. who be ur mumu:? is either u use iyanya, iyanya 1 etc. stupid boy
Pages:
1 ... 23 24 25 [26] 27