Show Posts
Pages:
1 ... 127 128 129 [130] 131 132 133 ... 136
2581  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: URGENT ANSWER!!! (Page 2) on: 26-10-2010 02:56 PM
Quote from: federico on 26-10-2010 01:14 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-10-2010 12:32 PM
u get d instrument
You can say that again..! Cheesy


wen u dey my house, shebi u dey cry for help, i go show u pepe dis nite
2582  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... (Page 3) on: 26-10-2010 02:54 PM
felix comot jor
2583  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 02:54 PM
Quote from: silkyme on 26-10-2010 02:17 PM
no wonder he dey always cry due2 d nature of his body, i cccccccccccccccccccccccc, Krist u nid deliverance.




na true talk be dat.
those wey dey talk say no be kris, i don c kris in and out i sabi am welwel
2584  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: URGENT ANSWER!!! (Page 2) on: 26-10-2010 12:32 PM
u get d instrument
2585  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 12:19 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 12:16 PM
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 12:14 PM
mak i jst pass
Yu berra come here!!!


no mind am she dey jealous dat body say he fine pass fed own
2586  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 12:15 PM
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 12:14 PM
mak i jst pass


pass go where
2587  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... (Page 2) on: 26-10-2010 12:07 PM
FEDERICO, MAN OF OUR SEX, SORRY MAN OF OUR  TIME
2588  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 12:04 PM
Quote from: federico on 26-10-2010 12:02 PM
lol..una go wound ohh...


oya now
2589  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: URGENT ANSWER!!! on: 26-10-2010 12:03 PM
Quote from: federico on 26-10-2010 11:15 AM
ask am ohh..hahaha


na blow job he dey do for me
2590  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... (Page 2) on: 26-10-2010 12:02 PM
fedddddddddddddd, u want make i bomb you-------------------
2591  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 11:59 AM
Quote from: federico on 26-10-2010 11:58 AM
i don begin dey supect america and iraqi war..


no be only america n iraq, na krist + fed x funmi + omotoyos
2592  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... on: 26-10-2010 11:57 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 11:55 AM
Quote from: federico on 26-10-2010 11:41 AM
fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg..
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..........y u dey fall my hand naaaaaaa, remb. wen yu tell me say na ur babe b dat!!!


funmi i don help you post kristanus body.
2593  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / kristanussssssss fitness on: 26-10-2010 11:56 AM
chai see kristanus body, no wonder he no show him picture.
2594  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... (Page 2) on: 26-10-2010 11:48 AM
na only undies u go wash 2nite, no food for you
2595  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... (Page 2) on: 26-10-2010 11:45 AM
krist, na me you call aproko, u knok go chop dis nite, na to just wash my undies
2596  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... on: 26-10-2010 11:43 AM
Quote from: federico on 26-10-2010 11:41 AM
fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg..


no be your girl friend be dat, y u come dey deny the babe.
2597  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Get one ladies on: 26-10-2010 11:36 AM
Quote from: Kristiantus on 26-10-2010 11:33 AM
huh!... this nite again?



shebi u tell me say u dey busy
2598  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AKIOLUFUNMILAYO............... on: 26-10-2010 11:35 AM
kris wetin you mean, you wan tell me say na funmi be dat, he be like say u nid to iron your brain, shebi na your federico girlfriend picture wey you show me for my room be dat.

abi you dey craze for head
2599  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Get one ladies on: 26-10-2010 11:31 AM
Quote from: federico on 26-10-2010 09:52 AM
remote kei!!!


u fear, no be  that remote i use for you when you dey my place, y u come dey fear na


make i dey expect you dis nite
2600  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Get one ladies on: 26-10-2010 09:30 AM
Quote from: bodeniyi on 25-10-2010 04:49 PM
Got 25 already.. I bought the pink



Bode, u know dey fear? na 25 woman you get.......................... no wonder u no fat
Pages:
1 ... 127 128 129 [130] 131 132 133 ... 136