Show Posts
Pages:
1 ... 129 130 131 [132] 133 134 135 136
2621  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 6) on: 23-10-2010 11:52 AM
u know enjoy my back way u dey MASAGE, remember how u dey sing NO ONE LIKE YOU when u dey MASAGE am
2622  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 5) on: 23-10-2010 11:43 AM
as u wash undies shebi na every thing i give you na him you chop no even remain
2623  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 23-10-2010 11:43 AM
y u dey come when u know dey enjoy anything?
2624  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 4) on: 23-10-2010 10:52 AM
wish cloth you wash explain make i hear
2625  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 23-10-2010 10:52 AM
Fedddddddd, y u dey lie na, remember how you talk say kris na your boy sa na you dey feed am sef.

since last week way you don dey my place u know enjoy?
2626  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 4) on: 22-10-2010 05:02 PM
y u cross d baby or u want make i start again
2627  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 22-10-2010 05:02 PM
he said you only call him once to beg for garri, na so
2628  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 4) on: 22-10-2010 04:44 PM
ohhhhhhhhh, Thanks baby dear
2629  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 3) on: 22-10-2010 04:31 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 04:24 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 04:11 PM
no cry again pls

huh? Huh?
oya blow me kiss first.... :'(


:'( kissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss
2630  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 3) on: 22-10-2010 04:11 PM
no cry again pls
2631  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 3) on: 22-10-2010 03:53 PM
u don fear to talk
2632  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 3) on: 22-10-2010 03:23 PM
na that your red chicks i go start from, funmi go chop hand, well we go share am later
2633  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 22-10-2010 03:13 PM
fed is with me, even deny ever knowing you
2634  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 22-10-2010 02:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:55 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:54 PM
bomb dey your head
Grin Grin Grin
chiee, true true, this babe dey trip for me... she think say i be bomber sef. Grin


trip for u wen fed dey my place
2635  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:57 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-10-2010 02:55 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:43 PM
thank God you dey here... abeg warn your sister oo.. make she leave me alone o.
hehehehehehe......You don see person wey pass you, @bisi beat am joor! Grin


i really wan chop am raw
2636  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:55 PM
he dey busy
2637  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS DON DONE (Page 5) on: 22-10-2010 02:54 PM
bomb dey your head
2638  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:53 PM
e dey hail you under my pillow
2639  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:50 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:46 PM
abegi una see fedeco?


he dey inside my room
2640  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:21 PM
wetin i dey find
Pages:
1 ... 129 130 131 [132] 133 134 135 136