Show Posts
Pages:
1 ... 128 129 130 [131] 132 133 134 ... 136
2601  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Get one ladies on: 25-10-2010 03:44 PM
kris, who u buy am for, na for ladies na
2602  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Get one ladies on: 25-10-2010 03:42 PM
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 03:21 PM
i've got one already.....



dats y i rove you babi
2603  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Get one ladies on: 25-10-2010 02:59 PM
am getting 10.

send your order now
2604  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police on Duty on: 25-10-2010 01:09 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 04:28 PM
you say wetin?
[/quot

u hear wetin

nice one @poster
2605  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If I Slap You eyyy on: 25-10-2010 01:06 PM
if i wooz you u go regret say u come NP. MUMU 1ST CLASS
2606  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my prayer on: 25-10-2010 12:41 PM
amen n u too.  person like fed, kris, 14-inches no go comment on beta things like dis
2607  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija on: 25-10-2010 12:37 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-10-2010 12:34 PM
Thanks sis. Wink



kris don dey fear now ooooooooo as fed don dey betray am. pls send condolence msg to him
2608  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A women’s lib speaker on: 25-10-2010 12:36 PM
oto lo so
2609  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: lil johny on: 25-10-2010 12:28 PM
Little Johnny no dey tire u........................
2610  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija on: 25-10-2010 12:27 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-10-2010 12:23 PM
I was here!!! Grin



welcome
2611  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RaT sEf GeT iM oWn AcHiEvMeNt... on: 25-10-2010 12:27 PM
when he dey eat wetin i give am chop, he come dey tell me his plan for NP
2612  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Hot Blazzing Video from D'Supremes on: 25-10-2010 12:22 PM
i no blame you, c ya chic
2613  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What will u say on: 25-10-2010 12:21 PM
don't stop plssssssssssssss
2614  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RaT sEf GeT iM oWn AcHiEvMeNt... on: 25-10-2010 12:16 PM
he tell me say if u trouble am on this mata say he go carry 14-inches-long join body come meet you
2615  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija on: 25-10-2010 12:15 PM
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 12:13 PM
huh?



wetin do u?
2616  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RaT sEf GeT iM oWn AcHiEvMeNt... on: 25-10-2010 12:13 PM
u dey fear feddddddddddd, u know want make he carry 14 join body come meet you
2617  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RaT sEf GeT iM oWn AcHiEvMeNt... on: 25-10-2010 12:04 PM
kris who u dey call ram. me or fed.

remember say fed don betray you

he still dey my place
2618  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija on: 25-10-2010 11:53 AM
Quote from: federico on 26-08-2010 10:46 AM
where i go laugh 4 dis ur joke?



help me ask am, abi he no get light for him brain at all
2619  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RaT sEf GeT iM oWn AcHiEvMeNt... on: 25-10-2010 11:41 AM
Quote from: federico on 24-10-2010 02:47 AM
Quote from: steph85 on 23-10-2010 08:15 PM
hahahaha still funny
like ur funny beret..


wetin concern you for that beret now, u know dey take eyes c beta thing.
2620  Forum / Relationships & Romance / Re: Surprise Gbam! Uninformed visitation. on: 25-10-2010 10:18 AM
Quote from: Michro on 22-10-2010 09:46 PM
I am a man of integrity.
The day my finacee, not even a girl friend, tried it, I sent her back.
The following day, i appologized and made her understand.

is dat wat makes you man of integrity.

your girlfriend doesn't know wat is good for her
Pages:
1 ... 128 129 130 [131] 132 133 134 ... 136