Show Posts
Pages:
1 ... 35 36 37 [38]
741  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My German Embassy lover impregnated me and fled on: 3-10-2010 02:54 PM
dat girl is a very useless girl, she be mumu, 29 yrs she no get sense. infact she be arm robber, how she go demand N50million like say the man kill your family. so una wan tell me say at 29 yrs she no see anybody wey go marry am for naija, she be gold digger, she no even sabi do 419
742  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Minister of education sends his daughter to university in Ghana on: 3-10-2010 02:45 PM
Quote from: victordon1 on  2-10-2010 07:10 PM
i think Ghana have best school then nigeria , even me i will relocating to ghana very soon
if you like make u relocate to the moon, at last na wetin u go be na im u go be
743  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan sacks GOC on: 3-10-2010 02:29 PM
Quote from: ajanni on  3-10-2010 12:56 PM
he is only good at sacking , its so easier to destroys than to builds/repares anyway
e be like say u no get sense, people wey don get pot belly for army why den no got sack dem. tribalistic man, ewu
744  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND APOLOGISES...WTF on: 3-10-2010 02:15 PM
Quote from: tyabo on  3-10-2010 11:17 AM
WHERE ARE THOSE FOOLS DAT WERE POINTING ACCUSING FINGERS TO BABANGIDA AND ATIKU ? very useless nd seneless tribalist...goshhh
ol boy u no get sense, u no read the post well, abi u blind. u no no say MEND wan use this oppotunity claim say na dem do am. people wey get sense no say no be dem do am. MEND wan recognition. ewu
745  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 3-10-2010 02:07 PM
Quote from: popo2009 on  3-10-2010 01:57 PM
The Cameroonian Embassy should mind their business
They should stop blackmailing a Nigerian Man, Rather they
should advice their citizens to die with their problems and leave T.B Joshua alone
u think say cameroun no get sense abi, all the rubbish wey de happen for naija u think say another country go tolerate am
Pages:
1 ... 35 36 37 [38]