Show Posts
Pages:
1 ... 34 35 36 [37] 38
721  Forum / Sports / Re: Fifa issues world ban to Nigeria on: 5-10-2010 01:43 AM
this fifa sef na weting de worry dem, very soon dem go become another INEC for naija
722  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Police Declare Two People Wanted Over Independence Day Car Bombs on: 5-10-2010 01:35 AM
Quote from: ajanni on  4-10-2010 10:37 PM
we are getting some where now , and i trust the law enforcements agent , they will try their best , i know quite right that the MEND might not have the capability of doing such a terrible thing alone but with the aid of their criminal neighbours and those who think they have some other things to settle with nigeria govt , but i will not jump into the conclusion now until we have more clue , look at their faces like that of reminants criminals of the BIAFRA WAR
i never see person wey useless like u. idiot, see the thing wey u de talk. yoruba man where u dey during the war. between you and those people u call criminals who is better off now, ewu. i have said it u are a very tribalistic person, if say u die for that bomb blast i for like am, scallywag
723  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND Not Responsible For Bomb Blasts -Jonathan on: 5-10-2010 01:18 AM
Quote from: naturalqueen on  4-10-2010 05:10 PM
Does Mr. President have facts that it is not MEND that did it? How well does he know? U never can tell. Anybody can do it especially with heavy and high-class oppositions. I hear him say that hospitalized victims of the blast will be taken care of. What about those who died in teh bomb blast? Their families should also be taken care of.
they are talking about those wey still dey alife and u are tallking about people wey don die. e be like say one of ya person die there. sorry o
724  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND Not Responsible For Bomb Blasts -Jonathan on: 5-10-2010 01:13 AM
Quote from: ajanni on  4-10-2010 02:56 PM
Quote from: Librabilex on  4-10-2010 02:27 PM
So who are responsible for this action

its the MEND of cause , and one of them must be a great liers so ,
dis man na so u go just de talk rubbish all the time. u no de talk better thing at all. the true story just de come out small small u still de argue
725  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Counterfeit Naira Printed In Australia During Soludo’s CBN Era on: 5-10-2010 01:09 AM
this issue no concern naija govt. no be today we begin de hear story from that australia about how dem de produce fake money for different countries. if say dem produce naija own maybe na one useless rich man wey think say na im get sense pass for naija
726  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 5-10-2010 12:36 AM
Quote from: akporunit on  4-10-2010 11:57 AM
ALWAYS MAKE SURE U EAT GOODFOOD BEFORE COMENT U DONT JUST OPEN UR MOUTH WITH UR HUNDRY  BELLY PLS
shebi na tb joshua de feed u. u wey no fit feed your sef dey abuse person
727  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 5-10-2010 12:33 AM
Quote from: balugun on  4-10-2010 07:23 PM
Jame 12:11,Mathw.7:1-2 thou shall shall not judge,says the holy book,even jesus was call demo jashua carry go the lord is your stringth
u are still living in a fool's paradise
728  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND Apologises For Causing Abuja Deaths on: 4-10-2010 02:12 AM
Quote from: AndyRaw on  4-10-2010 02:07 AM


Now that the group (MEND) has taken responsibility for the October 1ST incident, they should be prosecuted for act of terrorism and loss of lives, since we know these individuals.... Jonathan should be ashamed for cowardly negotiating with such group. In fact, Jonathan is the least qualified person in the universe to lead a Nation. He should be a janitor in ASO ROCK. Folks don`t get me wrong, this guy lacks initiatives and cannot turn things around.

IF Nigerians rely on Jonathan as Messiah, WE (Nigerians) would be like someone waiting for a bus on a road where no buses run...
dis man if dont know wetin u go talk make u just keep quiet. wetin Jonathan do u now wey u just de run ya mouth. nobody good for una eyes, yeye man
729  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MEND APOLOGISES...WTF on: 4-10-2010 01:37 AM
Quote from: tyabo on  4-10-2010 01:31 AM
Quote from: Commonsense on  3-10-2010 02:15 PM
Quote from: tyabo on  3-10-2010 11:17 AM
WHERE ARE THOSE FOOLS DAT WERE POINTING ACCUSING FINGERS TO BABANGIDA AND ATIKU ? very useless nd seneless tribalist...goshhh
ol boy u no get sense, u no read the post well, abi u blind. u no no say MEND wan use this oppotunity claim say na dem do am. people wey get sense no say no be dem do am. MEND wan recognition. ewu

u r such a fool..dat u don't even know wot transpired..d so called MEND gave a warning five days b4 d event nd even gat d guts 2 say dat d operation was being carried out by dere pple in d security agencies..nd wich useless recognition r u talkin about huhh ? recognition of bad reputation..is dat wot u called recognition ? dude u berra wise up..cuz ur still a dumb local A*#S hu is lost nd doesn't know is way out..MEND always made dere threats nd do carry out dere threat..so WTF r u telln me here ?
e better make u no strangle yourself, mumu like u no no the kind draft wey dem de play. u just open big eyes and u no de see. the thing wey them write for newspaper and TV na im dem they take confuse u and u dey believe. goat. even as u daft reach u no dey follow history., dog
730  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 4-10-2010 01:31 AM
Quote from: beholdsunshine on  3-10-2010 11:28 PM
I don't know why people can not stop critisizing others. Well, only but God knows the truth. But Prophet T.B Joshua please keep on your good work of helping people in need.
if you no no wetin you go talk make u just go sidon. maybe na im de feed your family
731  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan sacks GOC on: 4-10-2010 01:27 AM
Quote from: ajanni on  3-10-2010 07:56 PM
Quote from: Commonsense on  3-10-2010 06:38 PM
Quote from: ajanni on  3-10-2010 03:53 PM
you no well ooo, and you never serious too , its as easy as a b c to take it back with easy and very soon too , and theres noting you can do about that
you no well, make u com collect am make we see. weda na bomb u go take collect am we go know bastard

stupid E-goat , open your eyes well well and see if only you can even see , its much easier to take it from him even than saying a b c , as i said before , then we watch and see what you that bastard will do and all those like you too , you will for sure shed blood
na your papa go shed blood, idiot., begger like you. na your juju you go take collect am, nonsense
732  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: REIGN IN HELL OR SERVE IN HEAVEN! on: 3-10-2010 07:23 PM
Quote from: chrisphemy on  3-10-2010 06:53 PM
@superdiva...dat means u prefer 2 reign in hell than serve in heaven
ol boy which kain post be dis, you no even let the girl express her mind. so to be first and only wife to a poor man na hell e be? na u sabi
733  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Minister of education sends his daughter to university in Ghana on: 3-10-2010 07:19 PM
Quote from: prism on  3-10-2010 03:22 PM
na today u know.lolz.
wetin be your own goatie
734  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brother Chops Off Brother’s Ear on: 3-10-2010 07:14 PM
Quote from: Adikpe on 30-09-2010 10:41 AM
Lazy guys fighting over their mother's property.

As shameless as the younger one is, he wants to
sell the property before he can start his life.

you want make the guy go de do ALAYE for idumota, e go beta them sell the property take start better business. maybe the house sef na shanty
735  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brother Chops Off Brother’s Ear on: 3-10-2010 07:05 PM
na so una go dey talk una own like say una sabi all. only God know wetin de hapen inside una family, u go leave am come de decide another person own. bullshit
736  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria ‘Sex Slaves’ Held In Mali on: 3-10-2010 06:57 PM
Quote from: serah4love on  3-10-2010 06:47 PM
Niaja girls wey dey here in senegal are many prayer that one day Niaja government will remember them them dey ***** our Niaja up here says the man
wetin u sef de do for senegal, e beta pass naija? abi u no no wetin u go talk
737  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 3-10-2010 06:50 PM
Quote from: nuttybee on  3-10-2010 06:45 PM
let this man be plssssssss . there are so many contradictions. let God be judge.
madam make u leave market for trader. de time wey u go understand e go don late. de man no be am
738  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cameroon Blacklists T. B. Joshua on: 3-10-2010 06:47 PM
Quote from: Achuri on  3-10-2010 03:54 PM
WE DON'T NEED TO JUDGE THIS MAN, COME TO THINK OF THIS EITHER THE MAN IS USING DIABOLICAL MEANS OR NOT WHAT WE USE TO SEE ON TV IS A LIVING TESTIMONY THAT THE MAN HAS A FIGHTING SPIRITING AND VERY GENEROUS T.B JOSHUA I HAILED YOU AND RESPECT YOU ....
na so u talk am, why we no go judge am, u no no say some people no get common sense thats why the man just dey confuse dem, just dey useless people. abeg make we hear word
739  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan sacks GOC on: 3-10-2010 06:38 PM
Quote from: ajanni on  3-10-2010 03:53 PM
you no well ooo, and you never serious too , its as easy as a b c to take it back with easy and very soon too , and theres noting you can do about that
you no well, make u com collect am make we see. weda na bomb u go take collect am we go know bastard
740  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Rapes Pastor’s Wife Inside Church on: 3-10-2010 03:04 PM
 i don tell una say dis bisness wey dem de open up and down for naija edon dey too much. dem de use am de comit different atrocities
Pages:
1 ... 34 35 36 [37] 38