Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13 Year-Old Sex Slave Forced To Sleep With 550 Men on: 4-02-2011 10:03 PM
my bros god go bless u na d thin b dat rest of her life in jail
2  Forum / Relationships & Romance / Re: What would you do? on: 30-10-2010 09:57 AM
 
Quote from: hero27 on 10-10-2010 12:56 PM
jajajajajajajaja
  Grin
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police on Duty on: 28-10-2010 07:47 PM
mr T is like u love dis babyooooooooo i  see am say d girl dey like u 2 una feet b oneooooooooo
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo donates chapel on: 28-10-2010 02:28 PM
OBJ! OBJ!! OBJ!!! I SORRY FOR UOOOOOOOOOOOOOOOOO U & BABA MAKE UNA RMB SAY GOD DEY?
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is visiting Nigeria dangerous for Polish woman? on: 26-10-2010 08:25 AM
encourage ur self ok, there is no place in dis world dat is safe if u know pls tell me. if u r 1 of dem  parents use to deceive not to come home pls try and go there to see for ur self ok.some go shup ur money dem go sey no come oooooooooooo  where amrober no dey or  kidnapping.Uk and Germany  or Mexico or Canada or spain or us or france or italy or d very plce i live IRAQ wish 1 is free jaaajaa i beg.if u b 9ja dis na ur anw to dis poorland woman like dis(
Farrakhan Versus Mike Wallace on Nigeria
www.youtube.com)
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is visiting Nigeria dangerous for Polish woman? on: 25-10-2010 11:03 PM
Quote from: hero27 on 25-10-2010 03:38 PM
Quote from: terryworld on 22-10-2010 11:26 PM
oya begin go and if u dey carry dollar,no be zimbabwean dollars what i mean is american dollars
Quote from: terryworld on 22-10-2010 11:26 PM
oya begin go and if u dey carry dollar,no be zimbabwean dollars what i mean is american dollars
o boy u self,is like u know dis ppl oooooooooooo d woman na IRAQ & her mumu na from zimbabwean like u said.i beg make una tell dat mumu make hi go europe bc  dat place no join.d name na poorland no be  polish jajajajajaaaaaaaaaaaa make hi come i go sell euro for am.bc euro big pas polish dollars
my good ppl of nija i love u all,madam polish use dis address (
Farrakhan Versus Mike Wallace on Nigeria
www.youtube.com) and se for ur self.

7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is visiting Nigeria dangerous for Polish woman? on: 25-10-2010 03:38 PM
Quote from: terryworld on 22-10-2010 11:26 PM
oya begin go and if u dey carry dollar,no be zimbabwean dollars what i mean is american dollars
Quote from: terryworld on 22-10-2010 11:26 PM
oya begin go and if u dey carry dollar,no be zimbabwean dollars what i mean is american dollars
o boy u self,is like u know dis ppl oooooooooooo d woman na IRAQ & her mumu na from zimbabwean like u said.i beg make una tell dat mumu make hi go europe bc  dat place no join.d name na poorland no be  polish jajajajajaaaaaaaaaaaa make hi come i go sell euro for am.bc euro big pas polish dollars
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FOOOOOLISHNESSSSSS ... I BELIEVE! on: 19-10-2010 03:18 PM
u say dem dey bleaching their skins but no b ur skin dem dey bleaching i beg oooooooooooooooooooooo.
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do good guys dont get good girls to match.. on: 19-10-2010 03:07 PM
na b4 ladies dey look for gud guys,for now na MONEY b d gud guys.i beg oooooo no b all  but many of dem na ego b dr lover?
10  Forum / The Buzz Central / Re: Is there a song that makes you cry everytime you hear it/that relate to ur life? on: 18-10-2010 10:06 PM
Quote from: mydicksweet on 16-10-2010 01:58 AM
Lolz not only dem papa and dem mama even dem sister and their brother aswell
  i 2 love 9ja because dem sabi d thing even dem uncle
11  Forum / Sports / Re: 'Okocha, Ikpeba are area boys' - Dr. Amos Adamu + his FIFA 'bribery' Scandal on: 18-10-2010 09:31 PM
 Adamu if jay jay cash u i no dey there oooooooooooo
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: is europe better than africa? on: 18-10-2010 11:59 AM
Quote from: onyiis on 18-10-2010 09:21 AM
In Europe poeple dont care abaut their neighbour but in Africa 'we are our neighbours keepers"
GOD bless u my big bross tell then
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: is europe better than africa? on: 18-10-2010 07:17 AM
Quote from: eddybabs on 17-10-2010 12:32 PM
passing............
   my bro edd i m sorry for this  question, i hope u know the difference between europe and africa because
 i do. believe me home is the Best  dont pass me   (1 love)
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: is europe better than africa? on: 18-10-2010 07:10 AM
my bro edd i m sorry for this  question, i hope u know the difference between europe and africa because
 i do. believe me home is the Best  dont pass me   (1 love)
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: is europe better than africa? on: 17-10-2010 12:24 PM
i love dis  question.it bc of d Government of africa make ox look dat d europians is better dan us,but to me africa is d best
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 16-10-2010 09:50 PM
amebo i greet ooooooo
17  Forum / Relationships & Romance / Re: my lovelife on: 16-10-2010 07:42 AM
na prayer my dear
18  Forum / Relationships & Romance / Re: my lovelife on: 16-10-2010 07:41 AM
na deyer  pray my dear
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I Allowed Dad To Impregnate Me –16-year-old Girl on: 15-10-2010 09:24 PM
a beg make una ask d girl if na  d first time when papa go dat place?
20  Forum / Politics / Re: President Seeks Reps’ Approval For $4.43bn Loan on: 15-10-2010 09:12 PM
 Jonathan! Jonathan!!Jonathan!!!!!!!!!!!!Goodluck Jonathan na u b dis, na waiting u tell OBAMA say u wan du b dis.4 ur won good no try am ok, no try amoooooooooooooo
Pages:
[1] 2