SEE AS U DEY MISS THIS GUY LIKE SEY TOMOROW NO DEY ......
OK MAKE I COME OCCUPY HIS SPACE UNTIL HE RETURN FROM ....
Posted: at | |
Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:40 AM Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo SEE AS U DEY MISS THIS GUY LIKE SEY TOMOROW NO DEY ...... OK MAKE I COME OCCUPY HIS SPACE UNTIL HE RETURN FROM ....
| |||||
Quote from: solid_solid on 27-10-2010 11:14 AM Quote from: felixomosexy on 27-10-2010 10:40 AM Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com onlineoooo noooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooSEE AS U DEY MISS THIS GUY LIKE SEY TOMOROW NO DEY ...... OK MAKE I COME OCCUPY HIS SPACE UNTIL HE RETURN FROM ....
| |||||
na-my antyoooooo Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM na-my antyoooooo bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum ![]() ![]() ![]()
| |||||
yes she need 2 sleep after 20, 20 naira bribe Reply
| |||||
Quote from: felixomosexy on 28-10-2010 12:24 PM Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM na-my antyoooooo bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
mr T is like u love dis babyooooooooo i see am say d girl dey like u 2 una feet b oneooooooooo Reply
| |||||
u ma dey see vision.how u take know say she nove me? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 28-10-2010 03:28 PM Quote from: felixomosexy on 28-10-2010 12:24 PM Quote from: jekwu on 28-10-2010 12:09 PM na-my antyoooooo bt my mama never tel me say me and u na brothers and sisters com bros talk truth becos oooooooohuum ![]() ![]() ![]()
| |||||
you fit marry who? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 29-10-2010 10:48 AM you fit marry who? jekwu
| |||||
hmmm Reply
| |||||
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm na wetin dey happen My Luv
| |||||
Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm see market wey you buy.... hehehehehehee... no just go hang yourself for nothing o.
| |||||
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm na wetin dey happen My Luv![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:35 AM Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm see market wey you buy.... hehehehehehee... no just go hang yourself for nothing o.![]() ![]()
| |||||
Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm na wetin dey happen My Luv![]() ![]() ![]() "na wetin dey happen My Luv"? ![]() na until you kill am na him sumtin go happen...
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:46 AM Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm na wetin dey happen My Luv![]() ![]() ![]() "na wetin dey happen My Luv"? ![]() na until you kill am na him sumtin go happen...
| |||||
Quote from: federico on 29-10-2010 11:50 AM Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 11:46 AM Quote from: felixomosexy on 29-10-2010 11:33 AM Quote from: federico on 29-10-2010 11:31 AM hmmm na wetin dey happen My Luv![]() ![]() ![]() "na wetin dey happen My Luv"? ![]() na until you kill am na him sumtin go happen... why on earth ill i do so no...... is Terry dat is doin it nt me haba u no our luv don grow pass lik dat 4get krist i no e plan
| |||||
kpuraaaaaaaaaaaaaaaaaaa !!!!!!!!!! bombomclak Reply
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)