Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 87
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: 29 Kenyans Women Arrested For Prostitution In Saudi Arabia - Gistmania on: 10-02-2017 02:37 PM
I NO KNOW WETIN I WAN TELL UNA BUT MAKE UNA JUST SAY UNA LAST PRAYERS BECAUSE MOSLEMS DEM NO GET REVERSE FOR THEIR MOTOR ONCE DEM DON START AM ANYWAYS NEXT TIME MAKE UNA NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LOL! See How Cameroon Footballers Bow To Shake Their President (Photo) on: 10-02-2017 02:28 PM
GOOD FOR THEM BUT MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Watch As 2 Delta Girls Disgrace Themselves In A Dirty Fight Over A Guy At Agbo Motor Park on: 10-02-2017 02:24 PM
WASTED! WASTED!! WASTED!!! ANYWAYS MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Spot What Is Wrong With This Photo (Recession Coat Of Arm) on: 10-02-2017 02:21 PM
VERY SOON DEM GO WAKA LEAVE D EAGLE FOR THEIR SO THAT NEXT TIME DEM GO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: Notorious 23-year-old Suspect, George Onuh Arrested For Robbing A Bank Customer on: 10-02-2017 02:18 PM
OYA GO CONTINUE FOR INSIDE KIRIKIRI SO THAT NEXT TIME U GO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Staff Of National Open University Burnt To Death As Fire Guts House In Ketu, Lagos (Pics) on: 10-02-2017 02:12 PM
SO SAD! ANYWAYS GOD GIVE D FAMILY D STRENGHT TO BEAR DIS LOSS, BUT NEXT TIME MAKE DEM KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
27  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Pictured Hanging Out With DJ Khaled, P Diddy And Others Ahead Of The Grammys on: 10-02-2017 01:53 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)OK SEEN NEXT BEFORE THEN MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Gov. Fayose On His Knees As Abuja Pastor Joshua Iginla Prays For Him on: 10-02-2017 01:15 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes SO THIS ONE NA STILL NEWS  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS I WAKA PASS BUT MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Friends & Family Told Me To Kill My Son Because Of His Disability - Kogi Gov’s Wife on: 10-02-2017 01:09 PM
OK NOTED BUT MAKE U FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: His D*k Was Small & Wasn't Worth Pressing Charges -Twitter User Shares Her Rape Experience on: 10-02-2017 01:07 PM
DIS BABE DON SMOKE NIGERIA WEED BEACUSE SHE DON CONFUSE ANYWAY MAKE SHE KEEP ON DEY HIGH BUT MAKE SHE NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF! Married Woman and Lover Stuck Together During Love Making (Unbelievable Photos) on: 10-02-2017 12:54 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)CONFUSING STORY MIXED WITH CONFUSED PICS COMING FROM A CONFUSED POSTER Roll Eyes Roll Eyes ::)ANYWAYS BRB BUT BEFORE MAKE UNA NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aborted 5-Month-Old Baby Foetus Found In Female Hostel At University Of Lagos (Photo) on: 10-02-2017 12:51 PM
WHEN ALL D GIRLS DON DECIDE TO JOIN BAD GANG WETIN U EXPECT Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAY SHA MAKE DIS OUR MODERN DAY GIRLS NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Good Samaritan Locates & Aids The Crippled Man Brutalized By Soldiers (Photos) on: 10-02-2017 12:48 PM
I DON TALK AM BEFORE SAY WE NO GET MILLITARY NA ANIMALS WEY WEAR CAMOUFLAGE NA WE GET, SO TEY EVEN CRIPPLE Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS THANK GOD FOR AM AND GODBLESS DAT FOUNDATION IF WE GET MORE LIKE DIS WITH D HELP OF OUR LEADESR EVERYBODY GO SMILE NAYWAY SHA MAKE DOSE SOLDIERS WEY WAN KILL DIS MAN JUST FOR SHIRT WEY HIM WEAR MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
34  Forum / Law and Crime / Re: Abuja Based Welder Sentenced To Jail For Investing Customer's Money Into MMM on: 10-02-2017 12:42 PM
U SEE URSELF U WAN HAMMER OVER NIGHT, U JUST ACTIVATE THE MAN MUMU MODE (MMM) IN U ANYWAYS NEXT TIME BEFORE U TAKE DIS KIND RUBBISH RISK MAKE U REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Watch Out: Video Of How Northern Youths Openly Threatened 2face Idibia. on: 10-02-2017 12:36 PM
SOME PEOPLE NO GET CONSCENCE IF AFTER TUFACE PROTEST FINISH U COME HEAR BREAKING NEWS TOMORROW SAY TUFACE WAS BURNED TO DEATH BY D USELESS FULANI PEOPLE WETIN U GO DO ABEG TUBABA NA U KNOW UR REASON WHY U CANCEL AM AND I BELEIVE SAY NA FOR GOOD ANYWAY MAKE I GERRARA HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
36  Forum / Politics / Re: Tinubu & Akande Pay President Buhari A Visit In London. See Photos. on: 10-02-2017 12:29 PM
NIGERIA NA AFRICAN MAGIC ANY WHICH WAY SHA WE SIT DOWN DEY LOOK BUT BEFORE THEN MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
37  Forum / The Buzz Central / Re: I Wasn’t Deported From UK, I'm Not On Twitter – James Ibori on: 7-02-2017 06:39 PM
SEE DIS INTERNATIONAL AND NATIONAL CONVICT U STILL DEY TALK I HOPE SAY WEY U COME BACK U GO SIT QUEITLY FOR ONE PLACE BECAUSE IF U TRY ANYTHING STUPID AGAIN IF U NO DEY FEAR GOD U GO FEAR AM BY FORCE DIS YEYE ANYWAYS MAKE I CLEAR COMOT HERE BEFORE  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Under No Circumstances Will I Pay Any Money Back To EFCC Or Govt – Femi Fani-Kayode on: 7-02-2017 06:34 PM
ABEG MAKE UNA CLEAR FROM MY FRONT MAKE I PASS E GET ANYONE OF THEM WEY HOLY BEFORE MAKE UNA ASK EVEN D BUHARI HOW MUCH HIM DEY SPEND FOR ONLY ONE TRIP AND E DEY COMPLAIN SAY MONEY NO DEY D COUNTRY, MAKE UNA STILL ASK AM D MONEY AMAECHI THIEF FROM NIGER DELTA TAKE CAMPAIGN FOR AM ANYWAYS MAKE DEM NO FORGET SAY A DAY OF RECKONING DEY COME EVERYMAN GO STAND ON HIM OWN AND GIVE ACCOUNT OF HOW HIM SPEND HIM LIFE ESPECIALLY THOSE GOD PUT FOR OFFICE TO LEAD HIM PEOPLE BUT BEFORE DEN MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two African Women Arrested With 4kg Of Cocaine In India on: 7-02-2017 06:28 PM
DIFFERENT KIND OF HUSTLIN EVERYWHERE JUST TO CHOP ANYWAYS UNA DON SEE UNA SELF NEXT TIME UNA GO KNOW SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
40  Forum / Politics / Re: President Buhari Is Hale & Hearty, I Just Spoke Wth Him - VP Osinbajo on: 7-02-2017 06:25 PM
NA NINE MONTHS WOMAN DEY CARRY BELLE AFTER THAT NA SHE GO ANNOUNCE GIVE PEOPLE SAY SHE DON BORN AFTER UNA DON RUN UNA MOUTH FINISH NOW LATTER NA UNA GO STILL DO D BROADCAST WE JUST DEY WATCH BUT BEFORE THEN MAKE UNA NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 87