Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 87
61  Forum / The Buzz Central / Re: Juju Priest Makes Shocking Prophecy About Man Utd Coach, Jose Mourinho on: 21-09-2016 12:50 PM
JUST THREE LOSSES AND PEOPLE HAS STARTED POINTING ACCUSSING FINGERS ON MOU ANYWAYS D JUJU PRIEST IS ENTITLED TO HIS OWN OPINION BUT MAKE HIM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aisha Buhari Dancing To KWAM 1 As He Sings "Sai Baba" Song With All His Heart (Video) on: 21-09-2016 12:43 PM
NO BE HER FAULT IF D KIND HUNGER WEY HER HUSBAND PUT D WHOLE NATION HIT THEM SHE NO GO REMEMBER KW NO COME TALK OF AM ANYWAYS WEY DEM DEY DO MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL? يراقب الله !!
63  Forum / Relationships & Romance / Re: When You Don't Practice What You Preach - This Is What Toke Makinwa's Rival Has To Say on: 26-07-2016 04:33 PM
JUST ANOTHER N*N*N*N FROM ANOTHER CLUELESS POSTER ANYWAYS NOT CONCERNED TILL I AM CONCERNED BUT TILL I AM CONCERNED MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!   
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo And President All Smiles After Their Closed Door Meeting (Photos) on: 26-07-2016 04:29 PM
ALWAYS HOLDING CLOSE DOOR MEETING NA DEM DEM FIGHTING KWARUPTION THROUGH D FRONT DOOR WHILE LOOTING THROUGH D BACK DOOR BUT MAKE DEM NO FORGET SAY WHEN DAY OF RECKONING DAY GO COME THEN THEM GO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!   
65  Forum / The Buzz Central / Re: More Yawa! Koffi Olomide Zambia Concert Cancelled Following His Assault On Female Dancer on: 26-07-2016 04:16 PM
CAREER FALLING LOADING............ NEXT TIME MAKE HIM REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!  
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pandemonium In Abuja As Robbers Shoot Sporadically, Cart Away N4.3m from Access Bank on: 26-07-2016 04:09 PM
WEY HIM DEY GO WEY HIM CARRY DAT KIND LARGE AMOUNT OF MONEY DEY WAKA AND WHICH KIND BUSINESS ABI THING WEY HIM WAN PAY FOR WEY HIM NO FIT USE MONEY TRANSFER ANYWAYS THANK GOD SAY DEM NO KILL AM BUT NEXT MAKE HIM REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!   
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Panic In Apapa-Oshodi Expressway, Lagos As Petrol Tanker Explodes (Photos) on: 26-07-2016 04:05 PM
ONLY IN NAIJA NA MAKE DEM CALL AM MADE IN NAIJA ANYWAYS HOPE SAY NO CASUALTIES BUT NEXT TIME MAKE DIS TANKER DRIVERS DEY TRY TO DEY REMEMBER SAY PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See The Amount Each State Collected as Federal Allocation for the Month of July 2016 on: 26-07-2016 03:57 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EFCC Arrest 5 Yahoo Boys In Ibadan Over N16m Internet Fraud, Seized Luxury Cars & More on: 26-07-2016 03:54 PM
16M NOT FROM D COUNTRY'S ACCOUNT AND U ARREST DEM Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)DBILLION DOLLAR SCAM DAILY BY DIS POLITICIANS HOW MANY HAVE BEEN SENT TO JAIL OR EVEN SNAP AND POSTED ONLINE LIKE DIS ANYWAYS I NO GET WORD FOR DIS YEYE EFCC BUT AFTER DEM DON FOOL THEIRSELF FINISH MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
70  Forum / The Buzz Central / Re: P-Square Is Back! Peter Announces the Official Return of P-Square & Begs For Forgiveness on: 26-07-2016 02:53 PM
IF UNA LIKE UNA RE-UNITE IF UNA LIKE UNA RE-SCATTER E NO CONCERN ME BUT NEXT MAKE UNA REMEBER SAY PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
71  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking Moment When Church Members Throw Out Pastor During Service In Lagos (Video) on: 26-07-2016 02:49 PM
FOR CHURCH THINGZ MY MOUTH REMAINED Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed :-XBUT MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Govt. Scraps Plan to Build a Massive Film Village After Muslims Clerics Complain on: 26-07-2016 02:34 PM
IS THIS WHAT WE NEED IN DIS PRESENT SITUATION Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes NO MONEY FOR ANYTHING BUT THERE IS MONEY TO SATISFY D NORTH, 3 BILLION NAIRA FOR FILM VILLAGE, AND U ARE STILL ON NNPC NECK TO INTENSIFY D EXPLORATION OF OIL IN D NORTH IS THIS PRESIDENT NOT UP TO SOMETHING COS I SMELL SOMETHING FISHY, SINCE ASSUMPTION OF OFFICE IT IS ALWAYS BEEN ABOUT D NORTHJ FIRST BY REMOVING SEATING MINISTERS AND REPLACING THEM WITH ABOKIS, ALWAYS CONCERNED ABOUT D NORTH SINCE ASSUMPTION OF OFFICE SO WHERE IS D ONE NIGERIA ANYWAYS ALL OF THEM LOOK D SAME TO ME FIGHTING KWARUPTION THROUGH D FRONT WHILE LOOTING THROUGH D BACK DOOR BUT MAKE DEM REMEMBER SAY PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
73  Forum / Law and Crime / Re: WHAT! Man Foils Robbery Attack, Fights With Armed Men Who Beat His Wife To Coma - Photo on: 25-07-2016 04:58 PM
CUP DON OVER FULL FOR ALL DIS ROBBERS, AS FOR D MAN BRAVE THING O BUT NO LET AM GIVE U MIND TOO MUCH BECAUSE SOME ROBBERS DEM NO DEY GO CHURCH DEM DON LOST JOY ANYTHING MAKE U COUGH U DON GO BE DAT ANYWAYS NEXT TIME MAKE D ROBBERS ALWAYS REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
74  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Sexy Mama! Fathia Balogun Looks Amazing With Her Low Cut At The 2016 City People Award on: 25-07-2016 04:52 PM
MAKE SOMEBODY TELL DIS WOMAN D TRUTH DIS HER HEAD WEY BE LIKE BORIS SEE AS SHE BE LIKE TERMINATOR ANYWAYS MAKE I CLEAR COMOT HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
75  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: What Is Wrong With This Photo? (Sexy Yokozuna Edition) on: 25-07-2016 04:38 PM
POSTER! POSTER!! POSTER!!! HW MANY TIMES I CALL U BEFORE I COMMENT MAKE U DON REMOVE DIS THING FROM HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gas Pipeline Explodes Causing Panic in Akwa Ibom State. (PHOTOS) on: 25-07-2016 04:30 PM
GSOS (GOD SAVE OUR SOUL) AKWA IBOM SHOULD ALWAYS REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
77  Forum / Law and Crime / Re: I Almost Died As The Coach Of The Super Eagles - Sunday Oliseh Makes Shocking Revelations on: 25-07-2016 04:26 PM
THOUGH OLISEH NA TV PRESENTER NA FIT U SHA NO BE COACH BUT NEVERTHELESS U NO NEED TO EXPLAIN ANYTHING WE ALREADY KNOW OUR NFF DEM BE BUNCH OF GBAGUNS AS FOR ME I DON FORGET ANYTHING CONCERN NAIJA FOOTBALL SO I ADVICE U MAKE U DO D SAME BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
78  Forum / The Buzz Central / Re: American Rapper, Lil Wayne Storms Off Stage Because the Crowd Wasn't Shouting Enough on: 25-07-2016 04:14 PM
HOW DEM WAN TAKE SHOUT WHEN U DON SMOKE COME THINK SAY U DEY SING NO KNOW SAY U DEY TALK TO UR SELF AND MOREOVER EVERYBODY DON EYE SO EVERYTHING DEY HAPPEN IN SLOW MOTION ANYWAYS NOT MY BUSINESS BUT NEXT TIME IF U WAN PERFORM TRY TAKE SOMETHING WEY UR BRAIN FIT CARRY AND MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Coach Siasia & Assistant Robbed Of Valuable Possessions In An Atlanta Hotel Car Park on: 25-07-2016 04:10 PM
WETIN DEY HAPPEN FOR RIO E NEVER TOO TEY WHEN DEM SAY SOMEBODY WAN THIEF D OLYMPIC TORCH, DIS ONE DEM DEY THIEF PEOPLE THINGS AND EVEN THINGS WHEN DEM WAN USE FOR D COMPETITION MAKE SOMEBODY NO GO LOSS O! SO MAKE D ORGANISING COMMITTEE TIGHTEN EVERY PLACE UP WITH SECURITY COS WE NO WAN HEAR SAY TRAILER PASS DEM NO SEE AM DEM COME DEY ASK OF D DRIVER  SO THEM BETTER KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
80  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Photos of The Road That Collapsed Saturday In Kaduna ? on: 25-07-2016 04:05 PM
NA D PROBLEM WITH NAIJA BE DAT EVERY YEAR DEM MAKE PROVISIONS FOR CONSTRUCTION OF ROADS BUT DEM NO DEY MAKE PROVISIONS FOR MAINTENANCE, HOW D ROAD WANT TAKE LAST ANYWAYS THEIR MATTER DON TIRE BUT BUT WHEN DEM DEY DO SO MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 87