Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 87
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Women Beat Up A Man And Throw Him In The Gutter After He Harassed Them On The Streets on: 13-07-2016 04:59 PM
POSTER WHY U NO SHOW US D PART WEY D GUY TAKE HARASS DEM, U COME DEY SHOW US D SIDE DEM TAKE HARASS D GUY Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS NO BE UR FAULT AS NEWS NO DEY NA TO COME DEY POST ANY N*N*N*N BUT  NEXT IF U WAN POST ALL DIS KIND THINGS MAKE U TRY REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
102  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Actress Oge Okoye Flaunts Hot Legs in Very Skimpy Bump Shorts on: 13-07-2016 04:55 PM
POSTER DID I HERE U SAY HOT LEGS! SHIT! OK IF U SAY SHE GET HOT LEGS ABEG MAKE DEM USE AM BOIL WATER FOR GARRI MAKE TAKE MAKE EBA SINCE NEWS DON FINISH ANYWAYS NO CONCERNED TILL I AM CONCERNED BUT TILL WHEN I AM CONCERNED MAKE UNA NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
103  Forum / The Buzz Central / Re: Physically Challenged Nigerian Lady Shares Lovely Photos From Her Wedding on: 13-07-2016 04:52 PM
I USED TO WONDER WHY HANDSOME MEN AFTER DATING PRETTY GIRLS END UP MARRYING UGLY GIRLS, DISABLED GIRLS ETC, BUT NOW I SEE IT VERY CLEARLY, IT TAKES COURAGE, BOLDNESS, LOVE FOR DIS MAN TO DO WHAT HE JUST DID, ALL DIS ABLED AND PRETTY GIRLS THAT ARE AFTER D THINGS OF D WORLD KEEP PUSHING BY D TIME U ARE DONE PURSUING U WILL END UP ALL WORN OUT BUT DIS LADY RIGHT SHE WILL ALWAYS BE D PRIDE OF A FAMILY ANYWAYS ITS UP TO U, TO THIS GUY HMPL TO ALL D PRETTY AND ABLED SINGLE LADIES ALWAYS LOOKING FOR MISTER PERFECT NEVER FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
104  Forum / Politics / Re: "I Will Beat And Impregnate You" - Sen. Dino Melaye Threatens Tinubu's Wife (Video) on: 13-07-2016 04:44 PM
AND THIS ARE D KIND OF PEOPLE THAT GOVERNS THE COUNTRY Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes DID I HEAR U SAY NIGERIA ANYWAYS MAYBE NOT NOW I BETTER GET OUT OF HERE BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
105  Forum / Religion / Re: WAR!! Actress Daniella Okeke Just Blasted A Fellow Actress That Stole Her Sponsor on: 6-07-2016 03:16 PM
WETIN DIS WORLD DON TURN TO SEF, SO E DON REACH D ONE WEY EVEN ASHAWOS DEM NO GET SHAME AGAIN ABI Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes SEE AS DIS ONE DEY OPENLY DEY DISGRACE HER SELF FOR MAN WEY NO BE HER HUSBAND, SO SHE FEEL SAY NA ONLY SHE GET P***Y, ABI HER OWN NA GOLD DEM TAKE DO AM ABEG MAKE SHE CLEAR COMOT FROM MY FRONT BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
106  Forum / Law and Crime / Re: African Union Launches All-Africa Passport, Member Countries To Become Visa Free on: 6-07-2016 03:11 PM
HOW E TAKE SOLVE D HUNGER CRISIS FOR NAIJA? ANYWAYS BEFORE DEM LAUNCH ANYTHING MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
107  Forum / Law and Crime / Re: RIP Veteran Nollywood Actress Bukky Ajayi Passes Away at the Age of 82 on: 6-07-2016 03:01 PM
WHAT A CELEBRATION OF LIFE! MAMA REST WELL IN D BOSSOM OF THE ALMIGHTY FOR HE HAS GIVEN THEE REST BUT MAKE DEM NO FORGET FOR DIS COUNTRY SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
108  Forum / Religion / Re: Naijapals Wishes All Our Muslim Brothers and Sisters a Happy Eid Mubarak on: 6-07-2016 02:59 PM
WISH THEM WELL BACK, BUT MAKE DEM NO MISTAKENLY CARRY BOMB ENTER MOSQUE THINK SAY NA INCENT BECAUSE THEM DEY THROW AM EVERY DAY HE COME BE LIKE KNOCK OUT FOR THEIR SIDE ANYWAYS AS DEM DEY CELEBRATE MAKE DEM TELL THEIR ALLAH MAKE HIM TOUCH THEIR OGA MIND MAKE HIM SORRY FOR D PEOPLE WEY DEY THIS COUNTRY MAKE DEM LET AM KNOW SAY HUMANS HIM DEY RULE NO BE COWS ABI NA CRIME SAY WE VOTE AM IN? AND MAKE HIM STILL REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Imagine What This Teacher Did to a Whole Classroom for Refusing to Submit Class Assignment on: 1-07-2016 04:38 PM
STILL DEY WONDER FOR SOME PEOPLE COMMENT, WHY E BE SAY EVERYTHING FOR NAIJA NOW DON TURN NORMAL THING INSTEAD OF US TO FACE REALITY, NA SO NON-CHALLANT ATTITUDE DON TAKE OVER D COUNTRY NA MAKE TILL TODAY POLITICIANS DEY SHOOK HAND FOR OUR EYES WE GO CALL AM SAY NA NORMAL THING, IN A REAL CIVILIZED COUNTRY LIKE D US, UK AND OTHER EU COUNTRIES SO SOMEBODY GO JUST CARRY ALL STUDENT WEY DEY HIM CLASS SAY BECAUSE DEM NO SUBMIT ASSIGNMENT DEM GO LIE ALL OF DEM FOR GROUND BEGIN FLOG, NA DAT ONE WAN MAKE DEM KNOW BOOK, JUST BECAUSE OF D BACKWARDNESS OF THIS COUNTRY NA MAKE EVERYTHING BE NORMAL, AFTER ALL DIS PIKIN GO STILL END UP DEY CARRY 31ST OUT OF 31ST  BUT TAKE DAT SAME PIKIN GO SCHOOL FOR US, UK AND OTHER EU COUNTRY THAT SAME PIKIN GO MAKE 1ST POSITION WITHOUT DIS KIND OF TREATMENT, ABEG NAIJAS MAKE WE TRY CHANGE NO BE EVERYTHING BE NORMAL WE NEED TO CORRECT SOME THINGS IN D COUNTRY THAT IS IF WE NO WAN SEE DIS COUNTRY IN D NEXT FEW YEARS GO INTO EXTINCTION ANYWAYS NA MY MIND I SPEAK SO THAT DEM GO ATLEAST TRY AND REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
110  Forum / Technology / Re: Mother Narrates How A Neighbour Assaulted Her 4 Year Old Son on: 1-07-2016 04:18 PM
WE DON DEY COUNTRY WEY BE SAY NOTHING WE NO GO HEAR OR SEE SO U DEY FIND MAN U NO GO LOOK FOR UR AGE NA DIS SMALL PIKIN NA U WAN INITIATE THEN DIS PIKIN GO COME GROW WITH AM ABI INSHORT MAKE DEM DETACH D MAN THINGS PUT FOR CORNER TO AVOID FURTHER DAMAGE I REST MY CASE SO THAT NEXT TIME HIM OR INTENDING ONES GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! 
111  Forum / The Buzz Central / Re: Lady Wore This Dress to A Wedding that Had Other Guest Bullying Her (PHOTO) on: 1-07-2016 04:11 PM
WITH ALL DIS UR MUSCLE WEY U GET WHO DECEIVE U WEAR DAT DRESS ANYWAYS MAYBE U DON TAKE SOMETHING COME THINK SAY U SEXY BUT NEXT TIME MAKE U REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
112  Forum / The Buzz Central / Re: Actor Bolanle Ninolowo Shares Beautiful Pictures of His Son and Daughter on: 1-07-2016 04:09 PM
OK NOTED BUT REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
113  Forum / Technology / Re: Women Come out to Protest in Support of Abia Governor, But Some of them Can't Even Fake it on: 1-07-2016 04:06 PM
HOW MUCH DEM PAY UNA? EVEN DAT MAMA WEY WEAR GLASSES CHAI! POVERTY NA REALLY STRONG THING E GO MAKE U DEY phyuk UP BUT U NO GO KNOW SAY U DEY phyuk UP, GRANDMA IF UR PIKIN FRIEND COME SEE U LIKE DIS NOW, U NO KNOW SAY U DON FALL UR PIKIN HAND, HIM SELF FIT DENY U ANYWAYS WHEN UNA DEY DO SO MAKE UNA NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
114  Forum / The Buzz Central / Re: Monalisa Chinda Shares Unbelievable Oldschool Throwback Picture on Social Media on: 1-07-2016 03:56 PM
BRB TO COMMENT BUT BEFORE THEN MAKE I GO FIND MY OLD SCHOOL PICS FOR GROUND SO THAT NEXT TIME DEM GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
115  Forum / Law and Crime / Re: Worldjunction Going Big In Africa By Featuring Phyno& Zoro,Targeting Other African Artists on: 1-07-2016 03:54 PM
COMMENT LOADING...BUT BEFORE THEN MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
116  Forum / Politics / Re: Billionaire Orji Uzor Kalu & His Cohorts Spotted At A Mama Put, Eating & Merrying (Photos) on: 1-07-2016 03:48 PM
ANOTHER N*N*N*N FROM ANOTHER CLUELESS POSTER ANYWAYS NO BE UR FAULT BUT MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
117  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO: 2Baba – Officially Blind (Remix) on: 1-07-2016 03:45 PM
NO LELE BUT ANYWAYS MAKE TUBABA REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
118  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: See How Massive Flooding Hits Communities In Adamawa State on: 1-07-2016 03:39 PM
CHAI! WETIN WE DEY HEAR FOR MALAYSIA, CHINA, HIAITI ETC DON DEY CLOSE TO US ANYWAYS MAKE DEM REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
119  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Greener Pastures: 29 Year-Old Nigerian Man Marries 69 Year Old European Grandma - Photos on: 1-07-2016 03:24 PM
FIRST OF ALL DIS MATTER NO CONCERN ME BUT NO BE SAY BECAUSE E NO CONCERN ME I NO GO TALK THAT GUY WEY DEY DIS PICS NA HIM EARLY 40S HIM DEY AND DAT WOMAN DEY HER EARLY 50S SO NO BE BECAUSE SHE FAT COME MEAN SAY SHE DON REACH D AGE U TALK ANYWAYS MAKE I COMOT HERE BEFORE I GO CONCERN MY SELF FOR WETIN NO CONCERN ME TILL I GO DEY CONCERN, BUT BEFORE I GO DEY CONCERN MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
120  Forum / Politics / Re: OH NO! Another Peace Mass Transit Accident, With Almost No Survival (Photos) on: 1-07-2016 03:17 PM
CHAI! PEOPLE GONE JUST LIKE DAT Cry Cry Cry Cry ANYWAYS RIP TO D DEAD BUT MAKE D COMPANY NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 87