Show Posts
Pages:
1 ... 17 18 19 [20] 21 22
381  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 4-11-2008 04:46 PM
to say u dey understand simple pidgin english u for see say i talk say i no jack. well sha i pity u if pidgin english na ur problem to understand. i get the believe say that girl better pass u 100 times
382  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AEROPLANE CONFESSION on: 4-11-2008 04:40 PM
Na God wan catch them
383  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AEROPLANE CONFESSION on: 4-11-2008 04:38 PM
Na God wan catch them
384  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 4-11-2008 09:30 AM
who spoil you Grin
385  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 4-11-2008 09:29 AM
who spoil you Grin
386  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AEROPLANE CONFESSION on: 3-11-2008 10:46 PM
lolz
387  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The exzackery Disease on: 3-11-2008 10:42 PM
U JUST DEY CONSOLE YOURSELF. NA FORCE TO BE STAR?
388  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Onion dey sleep on: 3-11-2008 10:35 PM
this grin guy need help o, wetin don start with play, una go soon surprise o. Abeg anybody when know am make them take am to d nearest ...........................
389  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 3-11-2008 09:58 PM
i know say u dey try to bribe rezimero make im 4 sorry 4 u. ENJOY
390  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / AEROPLANE CONFESSION on: 3-11-2008 09:52 PM
one day a couple boarded a plane alongside other passengers to New-York. 30 minutes to landing, it was announced that the weather was very bad and the plane might crash any time from now. Therefore as a typical nigerians, the couples decided to each confess their sins so that at least they will make heaven

HUSBAND: Darling i have not been faithful to you, i have been sleeping with the house girl and the cook for over a year now i pray God forgives me and accept my soul.

WIFE: me too i have sined, in fact our child junior is not ur son, the real father is the gardener, i also pray for God's forgiveness.

Just then it was annouced again that the weather was now very favourable, and that the plane will land sucessfully so no more crashing., come see the face of both husband and wife e be like say make them just vanish.
391  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO SPEAK MY MIND on: 3-11-2008 09:26 PM
no shaking
392  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FEET IN HEAVEN on: 3-11-2008 09:25 PM
BECOS GIRLS NO GET MIND
393  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 3-11-2008 09:20 PM
REZIMERO na u be the biggest OLODO, becos for JAMB them no dey get F talkless of F* except say na for una bush village dem dey do that one. KPAM
394  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ABEG WHO GET ERASER on: 3-11-2008 09:19 PM
REZIMERO na u be the biggest OLODO, becos for JAMB them no dey get F talkless of F* except say na for una bush village dem dey do that one. KPAM
395  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CONDOM vs PADS on: 3-11-2008 09:11 PM
funny, but man orezo i no trust u sha e belike say u be prof for this kind matter sha
396  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MATRICULATION PALAVER on: 3-11-2008 01:41 PM
lol
397  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Undisputable Child on: 3-11-2008 01:32 PM
GRIN DON BEG NOW, MAKE UNA PITY AM
398  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FOR MARRIAGE NA WHO DEY HAPPY PASS? on: 3-11-2008 01:28 PM
I HAIL
399  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FOR MARRIAGE NA WHO DEY HAPPY PASS? on: 3-11-2008 11:33 AM
una no one talk 4 this matter abi all of una still be bachelors and spinsters. una go marry one day o
400  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Slip of eyes on: 3-11-2008 10:30 AM
e be like say dem new install internet connection 4 grin_genius4lif house na im make body dey shack amjust dey type rubbish say na joke
Pages:
1 ... 17 18 19 [20] 21 22