Show Posts
|
Pages: |
367
|
Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Flat Tummy |
on: 6-11-2008 06:20 PM
| Rezi why u dey pretend like say u no see wetin i write abi u don dey fear me. well i hope the silence means that u have learnt u lesson the hard way. MIND YOUR BUSINESS. | | |
368
|
Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Flat Tummy |
on: 6-11-2008 02:06 PM
| Bros simondx i dey feel u, this REZI no go ever post joke but e go dey open im wide mouth dey talk anyhow the guy busy body too much, u sure say na be babe im be? the one wey in mistakenly post NIGERIANS IN HELL na very common joke wey everybody don hear b4 yet nobody yan i don warn am say make e change or else........ | | |
369
|
Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / OBAMA NOW THAT YOU HAVE WON.... |
on: 6-11-2008 01:58 PM
| President Barack Obama, Now that you have won, the Association of self employed online workers, pleads for the following: 1. Check Clears Freely 2. Western Union/ Money Gram dont hold funds, above 10k 3. Fraud Victim Reimbursed 4. Credit Card Approves freely 5. Etc and Manymore, Scam/Fraud/419 Activies | | |
377
|
Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Na who wan Die Young |
on: 4-11-2008 10:09 PM
| one day as i dey waka pass the backyard of one house, i see one guy wey one commit suicide but instead of am to tie the rope for im neck d guy tie the rope 4 im waste. na im i ask the guy say why u no tie the rope 4 ur neck as e be say u wan kill urself? the guy come look me talk say " Bros the first time wey i try to tie am 4 my neck i notice say i no dey breath properly, so i decide to tie am for my waste. Gbam | | | |