Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 783
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lols! Akpos again on: 9-03-2015 06:14 PM
Rakelly come n fuc.k this boy for me  Roll Eyes
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP on: 9-03-2015 06:10 PM
Justmad I will be so happy if I see jossy for onitsha market withouth pant  Roll Eyes
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: where i lost interest in NP on: 9-03-2015 06:06 PM
Justmak u sick n nobody fear God here to tell u
It is a pity!
All Zeigbo rakelly n jossy dem
They no be ur good friend o cos how can they be lookn at you just like that n they can con borrow chain for my hand
U beta change them if they can't be your good friend  Angry
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I'm Now A Born Again,,Pls Jojoice With Me (Page 4) on: 24-02-2015 10:52 AM
Quote from: alabi22 on 21-02-2015 08:13 AM
e good as e b say na u ask ds question....oya, I dey wait for answer
answer from who?
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The reason why jossy broke up with alabi!!! on: 24-02-2015 10:42 AM
Quote from: brightossy on 21-02-2015 07:58 AM
so jossy na electrician?
yes na Alabi let us know say he be electrician wey dey carry ladder follow Justmak
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The reason why jossy broke up with alabi!!! on: 24-02-2015 10:39 AM
Quote from: jossy4reall on 21-02-2015 05:52 AM
Now I see the reason why dem no gree release u from psychia
Tongue
87  Forum / Health / Re: ‪FILL‬ IN THE BLANK on: 24-02-2015 10:36 AM
Quote from: brightossy on 24-02-2015 09:21 AM
How i wish my hand fit reach u, i for nack u komkom for head.
wetin be komkom before I gun u  Angry u have 10 seconds
88  Forum / Health / Re: ‪FILL‬ IN THE BLANK on: 24-02-2015 10:34 AM
Quote from: alabi22 on 21-02-2015 08:12 AM
y u dey ask "but why"? u sopos don give that expert sparoo for that nonsense wey e talk
u wan make i kill ham?
Wen dey no born ram well
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 24-02-2015 10:32 AM
Quote from: rakelly on 24-02-2015 09:37 AM
my ass is on fire
it will soon burn to ashes by the time my big DIK enter ram
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 24-02-2015 10:29 AM
Quote from: jossy4reall on 22-02-2015 03:46 PM
na so dis madness don take control of all ur body,,,even ur tennis don dey mad join
madness talk from a mad man!  Roll Eyes
Jossy forget ham
Nobody craze reach u for this forum NA only brightossy dey try reach the same length of your madness here but am trying my best for him no to reach
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 24-02-2015 10:25 AM
Quote from: brightossy on 21-02-2015 10:00 AM
C as u n expert wear uniform
yes cos we are about to give u ur injection
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 24-02-2015 10:23 AM
Quote from: alabi22 on 21-02-2015 08:23 AM
u see ur life? so u no believe in urself? of course, I talk true...JOKE OF THE MONTH (admin, una neva giv am d award)?
this Yeye still dey ur body alabi
I can't believe this
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP on: 24-02-2015 10:19 AM
Quote from: jossy4reall on 21-02-2015 05:51 AM
if u no be gay den u be bisegxwal
so u dey use style dey persuade me to turn gay like u hun?
I know ur plan
And God pass u Tongue
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / The reason why jossy broke up with alabi!!! on: 21-02-2015 12:29 AM
Jossy told LBtv the reason why he broke up with his ex.
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: guys try this on: 21-02-2015 12:11 AM
That must be me cos if I no chop dry shi't wunna no go see me for this kind dry joke again  Angry
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FUNNY on: 21-02-2015 12:07 AM
Ask ham again
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lagosian offer in Warri on: 21-02-2015 12:05 AM
Yes bro na so we see am
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP on: 21-02-2015 12:04 AM
Quote from: alabi22 on 19-02-2015 05:43 PM
wetin, u won rape am?
i no be gay n I no be rapist
Una go hear hin voice wen I start to dey tie ham
99  Forum / Health / Re: ‪FILL‬ IN THE BLANK on: 21-02-2015 12:01 AM
Yaba will never forget rakelly, jossy, Alabi, brightossy, zeigbo, Justmak, stephen, skypon n u poster for this copy n paste
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: so romantic on: 20-02-2015 11:55 PM
Missispanky this is the reason why yaba left never dischard u
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 783