Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 783
41  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 16-03-2015 11:43 PM
Ofofo no good  Roll Eyes
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dedicated to yetty baby on: 16-03-2015 11:41 PM
I go kill this rakelly one day  Angry
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Alabi beats Jossy hands down on: 16-03-2015 11:40 PM
Two of UNA no reach half for my hand  Roll Eyes
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ****SENSE PASS SENSE***** on: 16-03-2015 11:38 PM
Who be ram?
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my own pb4 on: 16-03-2015 11:36 PM
Quote from: Holyboss on 15-03-2015 12:34 PM
nice alternative for rakelly and ajanni's cow
tell dem
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: INEC ChampionsLeague Final on: 16-03-2015 11:34 PM
Quote from: giftmurphy on 12-03-2015 12:26 AM
where is it??
what are u looking for???
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: INEC ChampionsLeague Final on: 16-03-2015 11:33 PM
Make una give Zeigbo microphone he wan give testimony

Zeigbo for like how many years u take blind?
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lagosian offer in Warri on: 11-03-2015 12:45 PM
 Shocked
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: INEC ChampionsLeague Final on: 11-03-2015 12:44 PM
He dey look my wife yansh
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: where i lost interest in NP on: 11-03-2015 12:43 PM
Quote from: zeigbo on  5-03-2015 08:00 PM
omonathief I like that name
im sorry for u
Na my wife name ona dey change abi
Thunder go soon visit u
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lols! Akpos again on: 11-03-2015 12:40 PM
Ok
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Abeg Who find Justmak? on: 11-03-2015 12:39 PM
Quote from: giftmurphy on 10-03-2015 12:38 PM
where is omomarty?where did u keep her? Roll Eyes Roll Eyes Tongue Cheesy
she don travel go zamfara n am feeling lonely for the past 2 weeks now I never see woman
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This country don tire me (Page 2) on: 11-03-2015 12:36 PM
Quote from: rakelly on 10-03-2015 08:29 PM
zeigbo don get belle
yes am aware too  Sad
And I also heard that Jossy is responsible for the baby
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ****SENSE PASS SENSE***** on: 11-03-2015 12:32 PM
I c
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Alabi beats Jossy hands down on: 11-03-2015 12:32 PM
Quote from: jossy4reall on 10-03-2015 09:09 AM
na Expert manage am...he just give u the breaking news
she be my cleaner
That is why I can't manage her u hear?
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Alabi beats Jossy hands down (Page 2) on: 11-03-2015 12:30 PM
Quote from: zeigbo on 10-03-2015 12:00 AM
Hw manage ?
dey no write am for the news paper wey I read am
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: REINCARNATION on: 11-03-2015 12:28 PM
 Huh?
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my own pb4 on: 11-03-2015 12:27 PM
Quote from: rakelly on 10-03-2015 08:39 PM
expert come take your injection and you abonik balm
give it to zeigbo
59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP on: 11-03-2015 12:26 PM
But why?
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Woman palaba on: 11-03-2015 12:25 PM
U lick dog shit?  Roll Eyes
Wetin dey hmm for ur mouth
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 783