kelechi86 at 20-10-2015 09:44 PM (8 years ago) (f) be careful Posted: at 20-10-2015 09:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Crazy people, him family dey house una dey protest on his behalf and the family nor dey among una, if police shoot at sight now person die who to blame? make una go house this guy just dey use the Biafra Radio dey collect money for him pocket, i done see many people wey done come like this but only for their self interest and their pocket full and once that is achieve you nor go hear from them again, be wise Nigerians
No mind dem na d jobless ppl dey match around... Wen dem see gun how many u tink say go stay to fight.. Dem be cowards....Hahahahahahaha mumu ppl.. Posted: at 20-10-2015 11:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Do you really understand the meaning of war? This was how people of then force Ojukwu to war which the Idi Igbo still regret today, Have you ever seen a country were there's war? ask the elders in your village what happen during the war of Ojukwu and Gowon... Nigeria soldiers and the Biafra soldiers, you will get more light on what i am trying to explain to you.. Nigeria don't need war, If you need war look for a Country were there is war and join their army..
War dey Syria and dem dey look for volunteers so make dem go join dem... Posted: at 20-10-2015 11:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
shut ur mouth joor...why must u call dem crazy peopple..if u don't know what to say shutup mtcheewwwwwwwwwwwwwww
U wey no wetin to talk why u no go join dem... Dem need u... Posted: at 20-10-2015 11:28 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I cannot insult your parents because i am not good at that but you are the most foolish stupid person i have ever come across on this Gistmania, look me well or use my name to search facebook you will know that i am not even interested even if they said 100k, i don't even live in Nigeria, I am only telling the truth because a nomal person will not protest arrest of one man when his family are not there and other things are there to protest about, Light, Road, Water ,Security etc ,mainwhile you are kololisticaly domugaga as Patrick Obahiagbon may say
No point wasting ur time talking to ignorant fools... Make dem go carry arms to fight den we go see who go win... If dem get jobs u tink say dem go come out to protest...? Dat shows u d rate of unemployment in dat same state... How many rich ppl for dat state come out come protest...? Not even dere stars come out or encourage dem...Mumu of d highest orda... Posted: at 20-10-2015 11:33 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Biafra is like a fast moving train heading to its wonderland destination and any obstacle which stands on its way would be crushed to untraceable pieces !up biafra
Send money from china to sponsor dem na... Posted: at 20-10-2015 11:34 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mumu u ve sEen me that live in nija...hungry cherry...bc of 10k u open anoder acct nd u tink I don't know...hungry cherry..born troway...who cares to search u on fb with ur taterd hungry man facce..m(cheeeeeeewwwww
U seem to be a very cheap girl...No surprises tho... Posted: at 20-10-2015 11:50 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
@ DJSNIPPER, Everytime na biafra u dey talk about, and u tell me ur educated and intelligent which is hard to blive... Posted: at 21-10-2015 12:01 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
If you don't live in Nigeria, then you spare this forum your imaginery assumptions.. Nigeria is a lawless nation, where anything is possible.
U wey dey talk no be china u dey live and dem worse on human rights record... Y don't u for once look at things from a different perspective and den voice ur opinion... Everybody has an opinion which we have to respect though we might not like it but no need to be abusive.. Just cos someone does not agree with what u said doesn't mean u should be abusive to his parents.... I hope say u dey go skool for china if not it will be a waste of time and effort...Abi na Okrika goods u dey send back... Posted: at 21-10-2015 12:11 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Am sick of ppl who cannot argue constructively.... If Biafrans don't like it den tell Cameroon to give una land or buy it from dem so una fit comot from naija.. All una senators and govnors wetin dem do for una... Make una go look Akwa Ibom as e be....Beautiful state... Posted: at 21-10-2015 12:25 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Make i watch our boys for Chile as we dey lead 2nil jare.... Posted: at 21-10-2015 12:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
allenspike at 21-10-2015 12:37 AM (8 years ago) (m) All these protests are not necessary, they would release him as soon as you guiz pay the 2millon ransom..
Posted: at 21-10-2015 12:37 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
All these protests are not necessary, they would release him as soon as you guiz pay the 2millon ransom..
No mind dem, where all d big men why dem no join dem to protest...? Posted: at 21-10-2015 12:43 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 21-10-2015 02:22 AM (8 years ago) (f) I am just wondering if nigeria used rope to tie biafra down not to leave....if u pple are realy serious about gaining y'al freedom or creating baifra land then do it by moving to biafra and leave nigeria ....but is not gonna be possible sha..u pple should forget and stop disturbing pple
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 21-10-2015 02:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
shinenoyi at 21-10-2015 03:30 AM (8 years ago) (m) yorubas are jealous that south south and south east are coming together ,yoruba media have tried everything to seperate brothers but remember that we all are south east before the war now God is uniting them again so all the haters of Biafrans go go hug transformer.Remember the yorubas seized our money gave us 2 pounds yet we are not hindered our 2 pound turn into millions in 2 yrs go to onitsha and see the kind of building which you wont find any where in nigeria build with proceeds from 2 pounds.up Biafra Posted: at 21-10-2015 03:30 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jobless people.... Posted: at 21-10-2015 04:52 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Zadok1 at 21-10-2015 05:35 AM (8 years ago) (m) Crazy people, him family dey house una dey protest on his behalf and the family nor dey among una, if police shoot at sight now person die who to blame? make una go house this guy just dey use the Biafra Radio dey collect money for him pocket, i done see many people wey done come like this but only for their self interest and their pocket full and once that is achieve you nor go hear from them again, be wise Nigerians
Why not hang yourself or hit your head against the wall, you can even hug a transformer that can ease your pain Posted: at 21-10-2015 05:35 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
winace at 21-10-2015 07:12 AM (8 years ago) (f) yorubas are jealous that south south and south east are coming together ,yoruba media have tried everything to seperate brothers but remember that we all are south east before the war now God is uniting them again so all the haters of Biafrans go go hug transformer.Remember the yorubas seized our money gave us 2 pounds yet we are not hindered our 2 pound turn into millions in 2 yrs go to onitsha and see the kind of building which you wont find any where in nigeria build with proceeds from 2 pounds.up Biafra
. If ur tribe in south south want to join them, so be it but don't drag all south south to dis. We are not fools to follow follow pple dat are not even honest to themselves. Posted: at 21-10-2015 07:12 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
winace at 21-10-2015 07:14 AM (8 years ago) (f) yorubas are jealous that south south and south east are coming together ,yoruba media have tried everything to seperate brothers but remember that we all are south east before the war now God is uniting them again so all the haters of Biafrans go go hug transformer.Remember the yorubas seized our money gave us 2 pounds yet we are not hindered our 2 pound turn into millions in 2 yrs go to onitsha and see the kind of building which you wont find any where in nigeria build with proceeds from 2 pounds.up Biafra
. If ur tribe in south south want to join them, so be it but don't drag all south south to dis. We are not fools to follow follow pple dat are not even honest to themselves. D same pple will betray their own to d nogerian govt. Posted: at 21-10-2015 07:14 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ummahmat at 21-10-2015 08:34 AM (8 years ago) (m) men that is madness wat re they protesting for? Posted: at 21-10-2015 08:34 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |