Re: So Sad! This Newly Married Pregnant Lady Dead Is From Pre-Eclampsia (Photos) (Page 8)

Date: 17-06-2016 1:09 pm (7 years ago) | Author: ngfineface
1 ... 5 6 7 [8]
- ngfineface at 20-06-2016 08:35 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 12:53 AM
Hahahahahahahaaaa.....,,,, I don laugh tire for this place

No be only you ooo. Even me sef. Just negodu write up? Hahahah
Posted: at 20-06-2016 08:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:36 AM (7 years ago)
(m)
Say make person read and e no understand wetin him read...,, e no suppose come here come argue..,
E suppose go learn conductor work just like toshi Eba-elect decided to do
Posted: at 20-06-2016 08:36 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:39 AM (7 years ago)
(m)
mastadon2 na were u dey.., na u I want talk to
Posted: at 20-06-2016 08:39 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:39 AM (7 years ago)
(m)
Bcos e be like u too follow join..,, u no understand anything at all
Posted: at 20-06-2016 08:39 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mastadon2 at 20-06-2016 08:40 AM (7 years ago)
(m)
Lmfao....i say make i be like you ni o oga mi
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 08:33 AM
mastadon2 u talk like a gentleman BT I still dey suspect u
Posted: at 20-06-2016 08:40 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:41 AM (7 years ago)
(m)
I begin dey wonda how una dey take read una book...? Bcos me no understand am 1 bit..
Posted: at 20-06-2016 08:41 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:42 AM (7 years ago)
(m)
mastadon2 try come online and I go explain tins to u d wey u go fit understand am
Posted: at 20-06-2016 08:42 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:54 AM (7 years ago)
(m)
OK I see say u don come online,,
Posted: at 20-06-2016 08:54 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:02 AM (7 years ago)
(m)
I beg u start from chapter 1 again and read wetin kison talk...
Posted: at 20-06-2016 09:02 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:04 AM (7 years ago)
(m)
I no talk say make u read Ngfineface own... na kison we wan concentrate on nw....
Posted: at 20-06-2016 09:04 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ngfineface at 20-06-2016 09:11 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 09:02 AM
I beg u start from chapter 1 again and read wetin kison talk...

I don laugh pure tea for bodi. Take your time joor.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-06-2016 09:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:13 AM (7 years ago)
(m)
D guy talk say hardly pre-eclampsia go cos am to die,,, and even if e wan cos am death,,,,, d woman suppose don notice am at im early stage of pregnancy BT na konfirm lie ...
Na wetin Ngfineface notice for d previous topic to ask am say na who doctor am....? Me sef begin dey imagine am,,,,, person call himself doctor dey misyarn dis kain rubbish...
So,,, as Ngfineface come put am in order e provoke like say something dey inside him head.
As far say a woman is pregnant she no fit notice d symptoms until after 5 to 6 months,,,, den if d persin no take am seriously.., d persin don pemme be that...
Posted: at 20-06-2016 09:13 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:14 AM (7 years ago)
(m)
So mastadon2 I don answer u as a gentleman
Posted: at 20-06-2016 09:14 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:28 AM (7 years ago)
(m)
BT for me oo,,,, wetin pain me for dat kison mata be say... 1. Him no get am right.... 2) upon im error e com dey tell d deceased say in ur nxt lyf be very careful...,,,, like say e dey perfect..
Sometimes I dey wonder am,,,, e be like say dis bio go sidon one corner smoke ukwale igbo mixed with sawdust before e enter here like mad he-goat begin dey talk rubbish anyhow
Posted: at 20-06-2016 09:28 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:58 AM (7 years ago)
(m)
[quotle author=ngfineface link=topic=298410.msg4921091#msg4921091 date=1466410296]
I don laugh pure tea for bodi. Take your time joor.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin



Hahahahahahahaaaa,,,, e burn u.. abi na cold wata own
Posted: at 20-06-2016 09:58 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- toshibaelect at 20-06-2016 04:48 PM (7 years ago)
(m)
Mad man on the run! Please endeavour to call this number whenever u see a very short black Boy by name BournIdentity. (+2348063900003).He has been abandoned by his relatives and now roam about from one state  to another. Even Ritualists can't make use of him cos he will end up producing counterfeit. Pls call the above number cos Our Tiger can manage the skinny flesh for a meal... I'M VERY SERIOUS ABOUT IT PALS.... PLS CALL +2348063900003 WHENEVER U SEE A SHORT SKINNY BLACK MAD BOY BY NAME BOURNIDENTITY! THANKS
Posted: at 20-06-2016 04:48 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 21-06-2016 09:59 AM (7 years ago)
(m)
Hahahahahahahahahahahaaaa...,,, toshi Eba-elect u no tell me say na u ban ursef wen I don think say na Naijapals ban u
Posted: at 21-06-2016 09:59 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-06-2016 10:01 AM (7 years ago)
(m)
Ok.,,,, na ur new agbepo job number be that...? I don store..,,, we go dey call u BT u for post am for new topic so naijapals go help u get plenty customers
Posted: at 21-06-2016 10:01 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-06-2016 10:03 AM (7 years ago)
(m)
This one from conductor u still come get part-time agbepo job do...,,, toshi Eba-elect shey we no go celebrate am ni....? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-06-2016 10:03 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  2. UK-based Nigerian G@y Man Laments How Family Pressures Him To Marry A Woman Despite His Status

  3. I Vow To Keep Trolling Actress Bimbo Ademoye - Actor Deyemi Okanlawon Reveals Why

  4. Your First Salary Belong To Your Father For His Blessings Not to Your Pastor - Kanayo O. Kanayo

  5. Moses Bliss Reacts After A Troll Bashes Him For Allowing His Wife Preach Whenever They Go For

  6. One Shot As Soldiers Break Out Of Their Cells To Protest Poor Welfare In Sokoto

  7. Reaction As Davido Likes Tweet Calling Samklef A ‘Fool At 40’

  8. Brickhall School And Ovoke Family Issue Press Statement After Burial Of 4 Year Old

  9. Fulham v Manchester City: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  10. Singer, Fireboy Dismisses Rumour Of Rivalry With His Colleague, Asake

  11. Manchester United v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  12. Nottingham v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  2. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  3. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  4. Suspected Sextortion Blackmailer, Olamide Made £2m Vows To Release Embarrassing PIC/VID Of Boys

  5. Mercy Johnson Was With us in The Boat - Survivor of Boat Accident That Killed Jnr Pope Reveals

  6. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  7. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  8. CBN Extends Suspension of Charges on Cash Deposits

  9. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  10. Reactions As Mohbad’s Father Completes Renovation Of Family House In Ekiti State


TOP MEMBERS: