SEE ME oooooo

Date: 29-12-2010 1:36 pm (13 years ago) | Author: Bissy
[1] 2
- at 29-12-2010 01:36 PM (13 years ago)
(m)
IS THAT GOOD 'THING' FOR THE GOOSE NO LONGER GOOD FOR THE GANDER? MY PAL BIN TELL ME SAY HIM 'POLICEWOMAN' BABE SABI MONITOR AM WELL...WELL. IF HIM DEY RECEIVE CALL, ALL HER ATTENTION GO DEY FOCUSED ON HIS CONVERSATION. AFTER THE CALL, SHE GO BEGIN ASK; WHO WAS THAT? IF NA WOMAN CALL AM, HER MOOD GO CHANGE SHARP...SHARP. SHE GO BEGIN ASK AM SILLY QUESTIONS...e.g. WHY YOU DEY SMILE FOR AM, WHY YOU DEY FOLLOW AM SPEAK 'PHONETICS', YOU DON MEET HER BEFORE?...MEANWHILE, THIS SAME BABE GO RECEIVE MAN CALL FOR MY GUY PRESENCE, DEY LAUGH SHEEPISHLY LIKE PERSON WEY DEM DEY RUB FOR YONDER, SHE NO SEE AM AS 'TABOO'.
WHY WOMEN GO DEY THINK SAY AFTER DEM DON HOOK YOU UP, YOU NO SUPPOSE GET FEMALE FRIENDS; ANY FEMALE WEY COME AROUND YOU POSE SERIOUS THREAT (EVEN IF UNA NEVA MARRY ooo).
I BELIEVE SAY PROFESSION OF LOVE (BY A REAL MAN) TO A WOMAN IS ENOUGH ASSURANCE. EVEN IF SHE SEES ANOTHER WOMAN ON TOP OF HER HUSBAND'S LAPS Grin Cheesy, SHE NO SUPPOSE ENTERTAING ANY FEAR...(HIM FIT DEY HELPAM COMOT SOMETHING FOR HER BACK... Grin Grin Grin
[/color]

Posted: at 29-12-2010 01:36 PM (13 years ago) | Upcoming
- Bissyboy at 29-12-2010 01:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bissyboy on 29-12-2010 01:36 PM
IS THAT GOOD 'THING' FOR THE GOOSE NO LONGER GOOD FOR THE GANDER? MY PAL BIN TELL ME SAY HIM 'POLICEWOMAN' BABE SABI MONITOR AM WELL...WELL. IF HIM DEY RECEIVE CALL, ALL HER ATTENTION GO DEY FOCUSED ON HIS CONVERSATION. AFTER THE CALL, SHE GO BEGIN ASK; WHO WAS THAT? IF NA WOMAN CALL AM, HER MOOD GO CHANGE SHARP...SHARP. SHE GO BEGIN ASK AM SILLY QUESTIONS...e.g. WHY YOU DEY SMILE FOR AM, WHY YOU DEY FOLLOW AM SPEAK 'PHONETICS', YOU DON MEET HER BEFORE?...MEANWHILE, THIS SAME BABE GO RECEIVE MAN CALL FOR MY GUY PRESENCE, DEY LAUGH SHEEPISHLY LIKE PERSON WEY DEM DEY RUB FOR YONDER, SHE NO SEE AM AS 'TABOO'.
WHY WOMEN GO DEY THINK SAY AFTER DEM DON HOOK YOU UP, YOU NO SUPPOSE GET FEMALE FRIENDS; ANY FEMALE WEY COME AROUND YOU POSE SERIOUS THREAT (EVEN IF UNA NEVA MARRY ooo).
I BELIEVE SAY PROFESSION OF LOVE (BY A REAL MAN) TO A WOMAN IS ENOUGH ASSURANCE. EVEN IF SHE SEES ANOTHER WOMAN ON TOP OF HER HUSBAND'S LAPS Grin Cheesy, SHE NO SUPPOSE ENTERTAIN ANY FEAR...(HIM FIT DEY HELP AM COMOT SOMETHING FOR HER BACK... Grin Grin Grin
[/color]

Posted: at 29-12-2010 01:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- juleshotluv at 29-12-2010 01:40 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed Undecided
Posted: at 29-12-2010 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 29-12-2010 01:42 PM (13 years ago)
(f)
poster you try but no comment
Posted: at 29-12-2010 01:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 29-12-2010 01:43 PM (13 years ago)
(m)
this case pass me..next person plsssssssssssssssssssssssssss

Posted: at 29-12-2010 01:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- samboko at 29-12-2010 01:44 PM (13 years ago)
(m)
@ Poster, can you rewind pls?
Posted: at 29-12-2010 01:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 29-12-2010 01:45 PM (13 years ago)
(m)
[quote aABEG, NO VEX FOR ME NOW. NA SOMETHING WEY BN HAPPEN I TALK ooo. THE LAST SENTENCE NA JOKE ooo... uthor=juleshotluv link=topic=55099.msg1712427#msg1712427 date=1293626451]
 Lips Sealed Undecided
[/quote]
Posted: at 29-12-2010 01:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 29-12-2010 01:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on 29-12-2010 01:42 PM
poster you try but no comment
THANK YOU, BUT NO BE LIE, NA TRUE TALK. INFACT YOU MUST COMMENT ooo
Posted: at 29-12-2010 01:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 29-12-2010 03:28 PM (13 years ago)
(f)
No problem if my bf get female friends, but there is a difference wit calling

his female friends and his 'sister', if u knw wat i mean??  Wink
Posted: at 29-12-2010 03:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 29-12-2010 03:28 PM (13 years ago)
(f)
'sisters'
Posted: at 29-12-2010 03:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 29-12-2010 03:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bissyboy on 29-12-2010 01:36 PM
IS THAT GOOD 'THING' FOR THE GOOSE NO LONGER GOOD FOR THE GANDER? MY PAL BIN TELL ME SAY HIM 'POLICEWOMAN' BABE SABI MONITOR AM WELL...WELL. IF HIM DEY RECEIVE CALL, ALL HER ATTENTION GO DEY FOCUSED ON HIS CONVERSATION. AFTER THE CALL, SHE GO BEGIN ASK; WHO WAS THAT? IF NA WOMAN CALL AM, HER MOOD GO CHANGE SHARP...SHARP. SHE GO BEGIN ASK AM SILLY QUESTIONS...e.g. WHY YOU DEY SMILE FOR AM, WHY YOU DEY FOLLOW AM SPEAK 'PHONETICS', YOU DON MEET HER BEFORE?...MEANWHILE, THIS SAME BABE GO RECEIVE MAN CALL FOR MY GUY PRESENCE, DEY LAUGH SHEEPISHLY LIKE PERSON WEY DEM DEY RUB FOR YONDER, SHE NO SEE AM AS 'TABOO'.
WHY WOMEN GO DEY THINK SAY AFTER DEM DON HOOK YOU UP, YOU NO SUPPOSE GET FEMALE FRIENDS; ANY FEMALE WEY COME AROUND YOU POSE SERIOUS THREAT (EVEN IF UNA NEVA MARRY ooo).
I BELIEVE SAY PROFESSION OF LOVE (BY A REAL MAN) TO A WOMAN IS ENOUGH ASSURANCE. EVEN IF SHE SEES ANOTHER WOMAN ON TOP OF HER HUSBAND'S LAPS Grin Cheesy, SHE NO SUPPOSE ENTERTAING ANY FEAR...(HIM FIT DEY HELPAM COMOT SOMETHING FOR HER BACK... Grin Grin Grin
[/color]


You've spoken well__BUT WOMEN WILL ALWAYS REMAIN WOMEN...
Posted: at 29-12-2010 03:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 29-12-2010 03:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 29-12-2010 03:28 PM
No problem if my bf get female friends, but there is a difference wit calling

his female friends and his 'sister', if u knw wat i mean??  Wink


hehe__mamacita? don't make me laugh jare
Posted: at 29-12-2010 03:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 29-12-2010 03:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 29-12-2010 03:33 PM
Quote from: FlyMamacita on 29-12-2010 03:28 PM
No problem if my bf get female friends, but there is a difference wit calling

his female friends and his 'sister', if u knw wat i mean??  Wink


hehe__mamacita? don't make me laugh jare
Grin Grin no be lie ooo, wen dem tell u i go see one of my sista haaa drama go start
Posted: at 29-12-2010 03:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- irinoye at 29-12-2010 04:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on 29-12-2010 01:42 PM
poster you try but no comment
i think he got u there!!!!!!!!!...................lol
Posted: at 29-12-2010 04:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 29-12-2010 04:12 PM (13 years ago)
(m)
Huh???

Posted: at 29-12-2010 04:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 29-12-2010 04:15 PM (13 years ago)
(f)
EVEN IF SHE SEES ANOTHER WOMAN ON TOP OF HER HUSBAND'S LAPS ?.mehn tht's too much now.
Posted: at 29-12-2010 04:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 29-12-2010 04:17 PM (13 years ago)
(m)
.........

Posted: at 29-12-2010 04:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 29-12-2010 04:35 PM (13 years ago)
(f)
blushing

Posted: at 29-12-2010 04:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 29-12-2010 04:37 PM (13 years ago)
(f)
passed
Posted: at 29-12-2010 04:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 29-12-2010 04:57 PM (13 years ago)
(m)
Huh???

Posted: at 29-12-2010 04:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Former Chelsea Star, John Obi Mikel Undergoes Surgery At UK Hospital (Photos)

  2. Tension In Ondo State As 300-Level Student, Gideon Goes Missing Under Suspicious Circumstances

  3. Lagos Police Detain Officers After Illegal Operation Results In Civilian Death

  4. Former VP, Atiku Abubakar Pays Surprise Visit To Former President, Muhammadu Buhari (Video)

  5. EFCC Arrests Former Union Bank Staff for Alleged Theft Of Deceased Customer's N4.2 Million

  6. EFCC Arrests Syndicate Of Fake State House Staff For Over ₦22m Employment Scam

  7. Tragedy Strikes As 16-Year-Old Barber Apprentice Swept Away By Flood In Ijebu-Ode

  8. Police Arrest 29-Yr-Old Man, Nura Bilya With 40 Wraps Of Arrezonna Drugs In Lagos

  9. "Many Girls Are Desperate To Act. We Have A Lot Of Gay Men In Nollywood" - Kanayo O. Kanayo


THIS WEEK
  1. VID: Presidency Slams Aisha Yesufu Over Allegations Of Tinubu Being ‘Disgraced’ In South Africa

  2. Peter Obi, Others, Bid Farewell To Late Nollywood Actor, Amaechi Muonagor

  3. VIDEO: Burna Boy’s Epic Reaction Goes Viral After He Spotted Rema In Paris

  4. Peter Obi Having Sleepless Night Over Obasanjo, Remi Tinubu’s Meeting Says Bwala

  5. Moment Ramaphosa of S'Africa Ignored Tinubu as He Greets Other Presidents At His Inauguration

  6. Tinubu's Aide, Kabir Masari Releases Official Portrait Spelling His Role in The Presidency

  7. Reactions As Nigerian Family Deported From UK After Couple Reported Each Other To Home Office

  8. Kanayo O Kanayo Blows Hot, Calls Out Teen Actress Angel Unigwe & Her Mum (Video)

  9. Former Chelsea Midfielder, Michael Essien's Mansions To be Auctioned Following Court Order

  10. Why I Have Not Married Till Today - Evangelist Ebuka Obi Reveals in New Video


TOP MEMBERS: