Have You Ever Fallen Inlove With Your Family Member Before??? (Page 4)

Date: 18-05-2011 9:41 am (13 years ago) | Author: Blessing Edet
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14
- blessedme at 18-05-2011 11:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 11:36 AM
Quote from: blessedme on 18-05-2011 11:34 AM
Quote from: Pepesy on 18-05-2011 11:19 AM
Quote from: blessedme on 18-05-2011 10:31 AM
Quote from: Pepesy on 18-05-2011 10:08 AM
Tufiakwa! abominatn.
Peeps in such act shuld understand dat its ungodly and desist frm it b4 it late 4 dem simple
my it is abomination!!! but some other countries like the indians and chinese still practice it

Buh we are talkin abt 9ja naa abi are we talkin generally?
naija, any where, it is abomination be4 God and man

Since u already know it is abomination b4 God and man,why u come post am naaaaaaaa
bcos u already know d ansa finish. na wa to u ooooooooo
I post am so dat we go talk wether na good or bad thing we dey do
Posted: at 18-05-2011 11:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bella100 on 18-05-2011 11:40 AM
I had crush on my cousin but not love o Grin Grin Grin

u most be kidding me  Cheesy
Posted: at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago)
(m)
so be it , she s kidding

Posted: at 18-05-2011 11:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 18-05-2011 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bella100 on 18-05-2011 11:40 AM
I had crush on my cousin but not love o Grin Grin Grin
really??? ow did u kill d feelings
Posted: at 18-05-2011 11:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 18-05-2011 11:50 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 18-05-2011 11:25 AM
Dis post fit cos bad dream oo


Singing cutlass.....timaya
bad dream for my post...tufiakwa!!

oya tell us ur experience
Posted: at 18-05-2011 11:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 18-05-2011 11:54 AM (13 years ago)
(f)
blessing if u don dey fall in love with ya uncle or cousin just tell us make no how we go advice u. SHEKINA

Posted: at 18-05-2011 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 18-05-2011 11:57 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin i think ur right sophia, there is somethin she is nt telling us
Posted: at 18-05-2011 11:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ugochuks at 18-05-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked I LOVE ALL MY FAMILY MEMBERS.. WHATS WRONG WIF DAT?[/color

Posted: at 18-05-2011 11:58 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- diplomatik at 18-05-2011 12:01 PM (13 years ago)
(f)
i thought the question was if any1 fell inlove with a family member b4..how did u guys reach with them sleeping together Huh? Huh?

falling in love and sex is it not two different things.. i had cousins that hit on me b4..but then they never knew i was there cousins the minute dey knew..that feeling was dead.. ppl can be inlove with any1 but that doesn't mean they must act on it
i love (black tie )tyrese and i'm yet to have him  Grin Grin Grin

Posted: at 18-05-2011 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ugochuks at 18-05-2011 12:04 PM (13 years ago)
(m)
E BE LIKE SAY SOMEBODY WAN USE STYLE CONFESS!!! WE DEY LISTEN OHH AND U RE FRGVN IN JESUS NAME

Posted: at 18-05-2011 12:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-05-2011 12:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 18-05-2011 12:01 PM
i thought the question was if any1 fell inlove with a family member b4..how did u guys reach with them sleeping together Huh? Huh?

falling in love and sex is it not two different things.. i had cousins that hit on me b4..but then they never knew i was there cousins the minute dey knew..that feeling was dead.. ppl can be inlove with any1 but that doesn't mean they must act on it
i love (black tie )tyrese and i'm yet to have him  Grin Grin Grin

Thank You jare..

Ble and SBI make una try see where i dey land.. Falling in love and not sex.

Posted: at 18-05-2011 12:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Adikpe at 18-05-2011 12:11 PM (13 years ago)
(m)
That is an abomination that I will never
do. I can't because it is devilish.

In my village, we don't marry each other,
talk more of relatives.

Tufiakwa!
Posted: at 18-05-2011 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sobeit at 18-05-2011 12:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:08 PM
Quote from: diplomatik on 18-05-2011 12:01 PM
i thought the question was if any1 fell inlove with a family member b4..how did u guys reach with them sleeping together Huh? Huh?

falling in love and sex is it not two different things.. i had cousins that hit on me b4..but then they never knew i was there cousins the minute dey knew..that feeling was dead.. ppl can be inlove with any1 but that doesn't mean they must act on it
i love (black tie )tyrese and i'm yet to have him  Grin Grin Grin

Thank You jare..

Ble and SBI make una try see where i dey land.. Falling in love and not sex.

no twist it abeg..we all know what ble means with her post..i don dey suspect u  Shocked


@dp how long did they hit at you b4 u find out u were cousin?hmmm i'm haven some doubt.  Undecided
Posted: at 18-05-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ugochuks at 18-05-2011 12:14 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 18-05-2011 12:14 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 18-05-2011 12:16 PM (13 years ago)
(f)
suspect me unto which levels na..
ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.

she no put her topic well. i comment the way i understand.

Posted: at 18-05-2011 12:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 18-05-2011 12:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:16 PM
suspect me unto which levels na..
ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.

she no put her topic well. i comment the way i understand.

but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 18-05-2011 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 18-05-2011 12:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 18-05-2011 12:19 PM
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:16 PM
suspect me unto which levels na..
ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.

she no put her topic well. i comment the way i understand.

but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh  Huh? Huh? Huh?

Ehen.. i bin talk say we don fcuk?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

Posted: at 18-05-2011 12:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 18-05-2011 12:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:20 PM
Quote from: sobeit on 18-05-2011 12:19 PM
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:16 PM
suspect me unto which levels na..
ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.

she no put her topic well. i comment the way i understand.

but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh  Huh? Huh? Huh?

Ehen.. i bin talk say we don fcuk?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

but u and i know say na sex ur cousin want from u..
Posted: at 18-05-2011 12:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 18-05-2011 12:24 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 18-05-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 18-05-2011 12:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 18-05-2011 12:23 PM
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:20 PM
Quote from: sobeit on 18-05-2011 12:19 PM
Quote from: sophiebaby on 18-05-2011 12:16 PM
suspect me unto which levels na..
ok. unto say i dey do am abi.. no be bad tin na.. i dey fall in love with dem wella. but no sex.

she no put her topic well. i comment the way i understand.

but no bey u talk say your cousin say he got feelings on u huh  Huh? Huh? Huh?

Ehen.. i bin talk say we don fcuk?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

but u and i know say na sex ur cousin want from u..

na dia u fail wella.

Posted: at 18-05-2011 12:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14