I had to Walk Home!! (Page 4)

Date: 18-05-2011 8:02 pm (13 years ago) | Author: olsmyls
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- Kristiantus at 19-05-2011 03:28 PM (13 years ago)
(m)
i no see anytin for air... na only cloud i dey see... Undecided
Posted: at 19-05-2011 03:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 03:35 PM (13 years ago)
(f)
 Cool Cool Cool Cool Cool
poor blind beggar

Posted: at 19-05-2011 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:35 PM
Cool Cool Cool Cool Cool
poor blind beggar
Huh? Huh? Angry Angry
meee eee.. Angry
skypon, where your babe dey?... shey you sef dey see am now.. you dey hear wetin chika dey talk abi...
if i talk now, una go begin dey call me devil... Angry
Posted: at 19-05-2011 03:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 03:43 PM (13 years ago)
(f)
so u even no say u be ekwensu

Posted: at 19-05-2011 03:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:43 PM
so u even no say u be ekwensu
Angry Angry Angry
Posted: at 19-05-2011 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-05-2011 03:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:45 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:43 PM
so u even no say u be ekwensu
Angry Angry Angry

Kris abeg fashi dat gal

Posted: at 19-05-2011 03:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:52 PM (13 years ago)
(m)
abi sef.... Angry
Posted: at 19-05-2011 03:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 19-05-2011 03:53 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy

Posted: at 19-05-2011 03:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 19-05-2011 07:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:39 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:35 PM
Cool Cool Cool Cool Cool
poor blind beggar
Huh? Huh? Angry Angry
meee eee.. Angry
skypon, where your babe dey?... shey you sef dey see am now.. you dey hear wetin chika dey talk abi...
if i talk now, una go begin dey call me devil... Angry
na wa for u kris
i say make u no talk?
Posted: at 19-05-2011 07:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 07:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:28 PM
i no see anytin for air... na only cloud i dey see... Undecided

na bcos u no dey in the mood, if to say u dey in the mood, u for see am
but kris oo, wey ur wifey dey?  Cheesy

Posted: at 20-05-2011 07:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 07:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:39 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:35 PM
Cool Cool Cool Cool Cool
poor blind beggar
Huh? Huh? Angry Angry
meee eee.. Angry
skypon, where your babe dey?... shey you sef dey see am now.. you dey hear wetin chika dey talk abi...
if i talk now, una go begin dey call me devil... Angry

bros, no vex
i go help u talk to am
or better still i go tell my darling to help u talk to her  Grin Grin Grin

Posted: at 20-05-2011 07:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 07:20 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:43 PM
so u even no say u be ekwensu

chica, easy nowwww........ Wink Wink Wink

Posted: at 20-05-2011 07:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 20-05-2011 07:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 20-05-2011 07:20 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 03:43 PM
so u even no say u be ekwensu

chica, easy nowwww........ Wink Wink Wink
you see am... shebi you dey hear wetin chika dey talk... Angry Angry
Posted: at 20-05-2011 07:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 11:40 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin
bro, chill down......

Posted: at 20-05-2011 11:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 20-05-2011 11:52 PM (13 years ago)
(m)
he for say that earlier
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-05-2011 11:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-05-2011 12:08 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Huh?

Posted: at 21-05-2011 12:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Omilim at 21-05-2011 12:22 AM (13 years ago)
(f)
 Undecided Grin
Posted: at 21-05-2011 12:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-05-2011 12:27 AM (13 years ago)
(m)
omilim hw u dey?

Posted: at 21-05-2011 12:27 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Omilim at 21-05-2011 12:30 AM (13 years ago)
(f)
fine Wink
Posted: at 21-05-2011 12:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-05-2011 12:32 AM (13 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 21-05-2011 12:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8