Posted: at | |
| |||||
Quote from: teeco on 18-05-2011 08:17 PM Quote from: Abolore05 on 18-05-2011 08:14 PM Thanks tecco ![]() ![]() POINT OF CORRECTION AM GENERAL TEECO ![]() ![]() u don collect two kiss abi? make ee do for u there oo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 19-05-2011 05:12 AM hehehehe Abo u made my day! and me too ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
chika chika... Reply![]()
| |||||
OKIRI OKIRI ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 12:27 PM OKIRI OKIRI ![]() ![]() ![]() nne, no dey use police people name as guy-name for me... i no like anytin wey get to do with police..
| |||||
no be corporal OKIRI u be? Reply![]() ![]() ![]() y u dey deny na? ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 12:33 PM no be corporal OKIRI u be? you dey mad oo.. ![]() ![]() ![]() y u dey deny na? ![]() ![]() e just remain make dem give you bed for ARO o. ![]()
| |||||
Sergent OKIRI i salute u oooooooooo ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
abegii... go play for shitii... Reply![]() but nke-nwanyi, change this pix noww. ![]()
| |||||
okay tell me y u no like dis picture before i go change am ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 12:48 PM okay tell me y u no like dis picture before i go change am number 1: that feather wey you carry for head get many colours... when no be say na peacock feather you carry for head..number 2: person no even see your face... one will think that you're hiding your face bcos e worwor. ![]()
| |||||
dats not enough reason for me to change the picture enugo Replyhow e take concern u weda i wowo or not after all e no easy to wowo I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:07 PM dats not enough reason for me to change the picture enugo how e take concern u weda i wowo or not after all e no easy to wowo ![]() ![]() ![]() okay... how about this.. i like the former pix... atleast thatz fair enough... abi..
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 12:03 PM Quote from: Deffney on 19-05-2011 05:12 AM hehehehe Abo u made my day! and me too ![]() deff hw naw? gist dey oh ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:07 PM dats not enough reason for me to change the picture enugo how e take concern u weda i wowo or not after all e no easy to wowo i talk am say u worwor na him make u dey hide ur face........... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Abolore05 on 19-05-2011 01:29 PM Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 12:03 PM Quote from: Deffney on 19-05-2011 05:12 AM hehehehe Abo u made my day! and me too ![]() deff hw naw? gist dey oh ![]() u go gist me oo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:46 PM Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:07 PM dats not enough reason for me to change the picture enugo how e take concern u weda i wowo or not after all e no easy to wowo i talk am say u worwor na him make u dey hide ur face........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
skypon if e easy make u WOWO u hear ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)