Posted: at | |
| |||||
shay u dey see them over there y nt approach one of them and ask him. haba Reply
| |||||
Thank God sey me dey 9ija, ask dem wey dey do am. Reply
| |||||
is their phyuking business. i don tire for naija men dem issue. complicated niggas Reply
| |||||
Is their lifes, if they like let them marry nothern african gurl, i don't care Reply![]()
| |||||
e get wetin der no dey chase Reply![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 11-05-2011 05:55 PM e get wetin der no dey chase Wey ![]() ![]()
| |||||
Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
until u post ur pic,i ve no comment@poster Reply
| |||||
let me do research Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. oboy na u dey yarn dis one.Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
| |||||
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens
| |||||
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:12 PM Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens Na true the bros talk ooh, abi na lie him talk?
| |||||
you dey ask abi you dey talk? Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens Poster, na ur answer be this ooh. Ngwa make u go see how Karen Igho take squat open nyash for back yard make fly enter. That one na our culture? That one no dey enough for Naija guys to dey turned off?? Igasikwa!!!!
| |||||
Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:12 PM Quote from: betty55 on 11-05-2011 06:10 PM Quote from: Kennee on 11-05-2011 06:04 PM Quote from: naijaqeen on 11-05-2011 05:47 PM I always wondered why our men go around chasing dem ladies from south africa, zimbabwe. Whats the motive behind that can any one tell me. Becos their Culture Guides their Behaviours, unlike yu Nigerian Girls dat Like Copying Disrespectful behaviours from the European and American Citizens My Dear Betty na the Simple Truth be dat ooo It's not All of dem ooo, but about 88% and above WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: kenolis on 11-05-2011 06:19 PM you dey ask abi you dey talk? Ah bros, I dey talk and I dey ask ooh! No vex ooh, u nko, u dey ask abi u dey talk or u dey complain?
| |||||
@kennys truth very funny truth abeg make i laugh Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
passing with my disrespecting behaviour ......................brb Replyif my man try fall my hand i go fall heavily on him ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ajento on 11-05-2011 06:35 PM Quote from: kenolis on 11-05-2011 06:19 PM you dey ask abi you dey talk? Ah bros, I dey talk and I dey ask ooh! No vex ooh, u nko, u dey ask abi u dey talk or u dey complain? i dey learn
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest