



I AM SERIOUS.
Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() I AM SERIOUS. LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
keneeeeeeeeeeeeee where u dey come answer hopea for here ooooooo Reply![]() ![]()
| |||||
i mean you serene-child Replykeneee don dey run LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sweerrrraaaattt.... l dey go Buy the Present now now WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
abeg make i c wetin u buy Reply
| |||||
Quote from: bilol on 12-02-2009 07:35 PM abeg make i c wetin u buy why you won see waitin my husband buy for me.............LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: Kennee on 12-02-2009 07:33 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sweerrrraaaattt.... l dey go Buy the Present now now LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
sorryyyyyyyyyyy oh make i carry eye comot Reply![]()
| |||||
kennee na that tin wey you buy for me last year val make you buy for her oooooooooooooooooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
. Reply
| |||||
na so u dey scheap so tey na d 200 naira gift na im go change ur life? Uself suppose first buy val gift 4 ya guy, then see if he will reciprocate Reply
| |||||
Quote from: ogunfunmi on 12-02-2009 07:38 PM kennee na that tin wey you buy for me last year val make you buy for her oooooooooooooooooooooooo my sister sorry my tast is higher than urs......![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kennne nor big tht ugly thing you brought for ogunfunmi last year for me ooo....if you dear you know me na...tht house nor go cantains the both of us. LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: frenzeecool_08 on 12-02-2009 07:41 PM na so u dey scheap so tey na d 200 naira gift na im go change ur life? Uself suppose first buy val gift 4 ya guy, then see if he will reciprocate you nor well......i can see your brain nor correct......wat is scheap/cheap.you dont understand this topic,,do you? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
y'all so funny...lol Reply
| |||||
Quote from: Qris on 12-02-2009 07:48 PM y'all so funny...lol yea funny if you say sobase on the topic wat you gonna buy for me 2morrow? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: frenzeecool_08 on 12-02-2009 07:41 PM na so u dey scheap so tey na d 200 naira gift na im go change ur life? Uself suppose first buy val gift 4 ya guy, then see if he will reciprocate #200 gift? Abeg, who be ur val? The person don suffer.
| |||||
nor be small suffer Replythe guy na hunger man....so greedy LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
lol.. nw det have 2 use deir master n visa card..... awwww.. Reply![]() ![]()
| |||||
WHERE R ALL THE GUYS NA Reply![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
abeg make i quickly run pass........ Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest