Posted: at | |
| |||||
Quote from: danny6 on 17-04-2012 05:39 PM O boy, see how guys are just being interested and disclosing their contact for a female Saudi may be HIV boko haram that might even kill you with her conditions after the marriage.......Poverty na really disease sha. guyz are hungry naa so dem need d bread big tym, what do u expect?
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i love me
| |||||
hahahaa AJANNI, CANDANRE, USMAN, ADBULIDRISABU, NAME DEM?? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() that's is Muslims for you....TOO MUCH MONEY...MAKE D MONEY MARRY HER NA? ![]() BAD MARKET FOR MUSLIM WORLD N SAUDI ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
FOR OUR NAIJA LADIES PLS WHO COME MARRY ME NA??? AM STILL VACANT Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg me no wan die in sucide bomb..................... if i no die in sucide bomb nko..................... i no wan make my pikin dem be sucide bombers............ abeg saudi woman ...............hold ur monei,,,,,,,,,,i no need-am. Reply
| |||||
you too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this ; Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 17-04-2012 06:52 PM you too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this ; BENDELITE U FUNNY OOO U N CAFFE SEF ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Oya Naija boys do your stuff, this is your chance to hit it big, very big at that.!!! And there seems to be a twist..... she might be young and cute this time. lol!! Reply![]()
| |||||
Is this a marriage or a contract? Reply
| |||||
my guy i tire oo for dis caffe Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: chimax33 on 17-04-2012 07:06 PM BENDELITE U FUNNY OOO U N CAFFE SEF ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chimax33 on 17-04-2012 07:06 PM BENDELITE U FUNNY OOO U N CAFFE SEF my guy i tire for dis caffe oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
TAKE EM EASY DEY DRINK CAFEE NO BI FOOD GUY... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
WHO BELL THE CART Reply
| |||||
WHO WILL BELL THE CART Reply
| |||||
MAKE SHE TELL US SAY, SHE NEED SEX PARTNER AND NOT MARRIAGE. Reply
| |||||
awwwweeee Reply![]() ![]() ![]() ![]() THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
Didnt see her email cos am intrested. Reply
| |||||
too much money, arab money.......... Reply
|
Nigerian Pastor Sparks Online Buzz After Flaunting New Tesla Truck (Video)
Asake's Family Breaks Silence, Accuses Singer Of Neglecting His Babymama, Daughter (Video)
Presidency Reacts to Coalition of Atiku, Obi, ElRufai, Calls Them 'Tinubu Haters'
Political Rift Turns Personal as Former Allies, Omojuwa & Bashir El-Rufai Trade Blows Online
Meet Nigerian Joshua Beckford, Youngest Person To Attend Oxford University
Outrage Erupts in Village After Brother Impregnates Younger Sister (Video)
VIDEO; 'No Man Can Say No To Me Despite My Big Stomach' - Nigerian Lady Boast
Content Creator, Untouchable Comedy Survives Terrifying Car Crash (Video + Photos)
Update! Father Of NYSC Member Who Criticized Tinubu Died Protesting Against Govt Demolition
BREAKING: NJC Reacts To Report Of Nnamdi Kanu’s Release, Return To Kenya