Reply |
Reply |
kaycee22 at 17-04-2012 10:34 PM (13 years ago) (m) 9ga girls too dey select man, all of ona dey find good looking guy, why ona no go fall victim? Posted: at 17-04-2012 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 17-04-2012 11:07 PM (13 years ago) (m) Reply |
proly at 17-04-2012 11:38 PM (13 years ago) (f) ooooooooooooooooooooooooooops Posted: at 17-04-2012 11:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 18-04-2012 01:40 AM (13 years ago) (m) I believed the man, the woman is the one lying she jst want to rubbish the man's name.
Na u be the only girl wey don truth for this mata.Na de woman dey lie because im wan freedom in her marriage like tonto.I no see anything wey be fraud for di marriage for 4 hia,unless for di woman mind the marriage na fraud but 4 man mind is see say na real marriage,if no be so,the man no say im still love am and need her back,and dem family dey aware of the marriage.Di marriage na fruad,she still dey live with the man,she know say na fraud she carry belle put ontop.In fact na di woman commot dat belle.
And for di moni mata ,the man talk say na 1.7 and the woman talk say na still 1.7 she give to di man,and the man add moni to it use am buy house wey two of dem dey live in.so how e come take be fraud? I believe say na dia agreement to buy house wey dey closer to de woman working place,and de man buy the house,so i see anything fraud here,fraud na when u take moni from ur partner and you no take the money do that thing we una plan to do,u take am run,as osophia sing for him music.
So my own be say,as i dey here,i just dey see thiefry for dat woman eye! Posted: at 18-04-2012 01:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 18-04-2012 01:43 AM (13 years ago) (f) Xpensive pride price.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 18-04-2012 01:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shit happens Posted: at 18-04-2012 01:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 18-04-2012 01:48 AM (13 years ago) (m) Reply |
Family palava....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 18-04-2012 03:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Lagos State Police Command you too much ooo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 18-04-2012 06:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lazy people... Posted: at 18-04-2012 08:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moriztuos at 18-04-2012 10:50 AM (13 years ago) (m) hey woman what do u expect...a banker getting down with a tile apprentice....abeg na 4 better 4 worse....shikena Posted: at 18-04-2012 10:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soosonwa1 at 18-04-2012 10:56 AM (13 years ago) (f) lwkmd Posted: at 18-04-2012 10:56 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
queenrukky at 18-04-2012 11:07 AM (13 years ago) (f) desperate women Posted: at 18-04-2012 11:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nawa oooooooooooooooooooooooooooooooooo ...But come to think straight,Its just that duping them is not right,I would have said that It serves Those bitches right.... When be say,when dey are young that they are suppose make hay and have a serious relationship,They tend to be playing with Guys heart ...Now dey wan to have the cake they have eating ....Its not just possible ....... Screw Those Bitc................................................essssssssssssss Posted: at 18-04-2012 11:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I NEED TO HEAR END SIDE, BT 4RM D START OF D STORY D WOMAN IS RIGHT.WEN D MAN ENTERS INTO THE STORY, IT BECOMES HIS.......PLS WHO IS TELLING THE TRUTH? WELL BOTH MAY BE RIGHT. Cheers!!! Posted: at 18-04-2012 12:45 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aso4life1 at 18-04-2012 01:14 PM (13 years ago) (m) nawa o, even in local? i think say na only foreign dey
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 18-04-2012 01:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
GreenBee at 18-04-2012 01:25 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 18-04-2012 01:35 PM (13 years ago) (m) every things , just name it , you must find them there Posted: at 18-04-2012 01:35 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |