Na u be the only girl wey don truth for this mata.Na de woman dey lie because im wan freedom in her marriage like tonto.I no see anything wey be fraud for di marriage for 4 hia,unless for di woman mind the marriage na fraud but 4 man mind is see say na real marriage,if no be so,the man no say im still love am and need her back,and dem family dey aware of the marriage.Di marriage na fruad,she still dey live with the man,she know say na fraud she carry belle put ontop.In fact na di woman commot dat belle.
And for di moni mata ,the man talk say na 1.7 and the woman talk say na still 1.7 she give to di man,and the man add moni to it use am buy house wey two of dem dey live in.so how e come take be fraud? I believe say na dia agreement to buy house wey dey closer to de woman working place,and de man buy the house,so i see anything fraud here,fraud na when u take moni from ur partner and you no take the money do that thing we una plan to do,u take am run,as osophia sing for him music.
So my own be say,as i dey here,i just dey see thiefry for dat woman eye!
Posted: at 18-04-2012 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac |
|