Our dear country is only good for corpses!!!

Date: 19-04-2012 11:01 am (13 years ago) | Author: Ocean
- at 19-04-2012 11:01 AM (13 years ago)
(m)
Our dear country is only good for corpses!!!.

When they steal,they keep in Switzerland.When sick,they go to Germany or Israel.When investing,they go to the states.When buying a castle,they go to London.When shopping,they go to Dubai.When on holidays,they go to Bahamas.When educating their siblings,they choose Europe.When praying,they go to Saudi or Vatican or Jerusallem.But when they die,they all... want to be buried in 9ja.Our dear country is only good for corpses!!!

Posted: at 19-04-2012 11:01 AM (13 years ago) | Newbie
- pukumawandiyahy at 19-04-2012 11:06 AM (13 years ago)
(m)
na so!!!!!!!!!!!!!!!! my guy abeg yarn more may dey c their mistakes
Posted: at 19-04-2012 11:06 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- chummyli at 19-04-2012 01:09 PM (13 years ago)
(f)
Oooooh my ooh my! I just posted dis now never knw u hv done dat.... Anyway am among pb4 club jare

Posted: at 19-04-2012 01:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 19-04-2012 01:30 PM (13 years ago)
 this one na poem no be joke ooo,
NP go try open poem forum for all
of una wey dey post poem for joke forum  Grin
Posted: at 19-04-2012 01:30 PM (13 years ago) |
Reply
- youngrashy at 19-04-2012 02:44 PM (13 years ago)
(m)
Hmmm shey I fit pass sha?
Posted: at 19-04-2012 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 19-04-2012 07:33 PM (13 years ago)
(m)
una don dey bring dead body for hia abi.........hia na mortuary abi na cemetary??

Posted: at 19-04-2012 07:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 19-04-2012 07:37 PM (13 years ago)
(m)
dead body dey smell here
Posted: at 19-04-2012 07:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 19-04-2012 07:55 PM (13 years ago)
(f)
Abi?

Posted: at 19-04-2012 07:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 19-04-2012 09:55 PM (13 years ago)
(m)
Na waka i dey waka i no see anything for here ,so na waka i dey waka back  Angry
Posted: at 19-04-2012 09:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions