Stupidity!!! Classless Kelly Hansome Humiliates A Journalist In Public [Photos] (Page 32)

Date: 21-04-2012 11:05 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35 ... 38
- ObamaGermany at 22-04-2012 10:56 PM (12 years ago)
(m)
if u like call lucifer u can!t see shi shi, listen i have some remaining  of the poison wey u give me so anyone wey u send i must poison the person with the same poisin.
Posted: at 22-04-2012 10:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 10:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on 22-04-2012 10:50 PM
AAAAAAAAAAAAAAAAH you sef don join those wayo people wey no wan pay me my money abi? Shocked Shocked Shocked Shocked aaaaah all of una don scam me. No worry, una go see fire when ajanni come. Una go pay my money by force.  Angry Angry Angry
No,I disagree!!!  Angry Angry you wanted 2 dupe me then i double crossed u,and before this thing go reach police matter,i suggest u get my lion meat!!  Grin
Posted: at 22-04-2012 10:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 11:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 10:55 PM
abeg no press button make i take cover first  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ehenn u won take cover? okay,for my father's brother's big mama's sake,i go wait 4 u,oya,go take the cover!!  Grin
Posted: at 22-04-2012 11:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 11:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 10:54 PM
See as people don turn nametalkam's precious topic 2 Food festival talk...naijapals...una great no be small and i'm impressed,one bomb each 4 all of una,make una bomb anywhere u want with it,boko haram go take the blame on behalf of every1 of u.... Grin Grin
cheiiiiiiiiiiii me i don take cover tey tey  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 11:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 11:01 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 10:54 PM
See as people don turn nametalkam's precious topic 2 Food festival talk...naijapals...una great no be small and i'm impressed,one bomb each 4 all of una,make una bomb anywhere u want with it,boko haram go take the blame on behalf of every1 of u.... Grin Grin
cheiiiiiiiiiiii me i don take cover tey tey  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 11:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- smartiyke at 22-04-2012 11:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 10:46 PM
na awfu go kill u, u don spoil ur landlord toillet, ole go pay for the food joor

How awfu go take kill me, I beg you for food the other night you no fit give a brother small rice wey u cook and you say make I go drink toilet water. Open na my sister, how you go pay your sister money. na family money, I go give her money when she ran out money to cook. Hey make you no forget to bring money next time, her next fool, she go cook with magala and so be ready for MAGALA SPECIAL
Posted: at 22-04-2012 11:02 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 11:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 22-04-2012 10:51 PM
OPEN FOR DOING THIS TO US TODAY....I HERE BY DECLARE WAR IN YOUR ENVIRONMENT
Bros,wait make i gather my weapons and join you  Grin
Posted: at 22-04-2012 11:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 11:04 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 11:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ObamaGermany at 22-04-2012 11:04 PM (12 years ago)
(m)
since morning i dey fasting na ur food i take close my fast so u can see sey na ur food be the only thing wey i don chop since today even fateewase makes it clear to me before sey u wan kill me but i take am as joke now see my condition ifeanyi abeg shit fast nah even my room mate wey follow me chop dey for trouble too em own worst pass na so so pruuuuuuuuuuuu pruuuuuuuuuuuuuuu dey guy dey shit.
Posted: at 22-04-2012 11:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 11:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 11:00 PM
cheiiiiiiiiiiii me i don take cover tey tey  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
the only cover u need is 2 leave this restaurant now b4 everything gets dirty!!
Posted: at 22-04-2012 11:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 22-04-2012 11:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 11:04 PM
since morning i dey fasting na ur food i take close my fast so u can see sey na ur food be the only thing wey i don chop since today even fateewase makes it clear to me before sey u wan kill me but i take am as joke now see my condition ifeanyi abeg shit fast nah even my room mate wey follow me chop dey for trouble too em own worst pass na so so pruuuuuuuuuuuu pruuuuuuuuuuuuuuu dey guy dey shit.

Oya pay half of the money make i manage biko, no do me like this na? how u want make i survive? Cry Cry Cry Cry Cry

Posted: at 22-04-2012 11:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- smartiyke at 22-04-2012 11:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 10:56 PM
if u like call lucifer u can!t see shi shi, listen i have some remaining  of the poison wey u give me so anyone wey u send i must poison the person with the same poisin.

Haba, No Mr Presido, make you pay na, u need to help small business owners na
Posted: at 22-04-2012 11:07 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- open_reality at 22-04-2012 11:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 22-04-2012 10:56 PM
WAIT OOOOOOOO WHO KNOW WETIN OBAMA AND CHIMAX DEY PASS THROUGH NOW....I PITY FOR THEM SHA BECAUSE THEY HAVE PUBLIC TOILET BUT ME I JUST RELAX INSIDE DEY DROP AM SMALL SMALL

Oya pay half of the money make i manage biko, no do me like this na? how u want make i survive? Cry Cry Cry

Posted: at 22-04-2012 11:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gastro at 22-04-2012 11:08 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 11:05 PM
the only cover u need is 2 leave this restaurant now b4 everything gets dirty!!

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-04-2012 11:08 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- open_reality at 22-04-2012 11:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 10:57 PM
No,I disagree!!!  Angry Angry you wanted 2 dupe me then i double crossed u,and before this thing go reach police matter,i suggest u get my lion meat!!  Grin

Oya pay half of the money make i manage biko, no do me like this na? how u want make i survive? Cry Cry Cry

Posted: at 22-04-2012 11:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 11:09 PM (12 years ago)
(f)
Na waka i dey so i don dey feel sleepy sef Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 11:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 11:09 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 11:04 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Help me beg dis wayo customers make dem pay me na. Cry Cry Cry Cry

Posted: at 22-04-2012 11:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tyahaya at 22-04-2012 11:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: gastro on 22-04-2012 11:08 PM

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
I pity u,u still dey think about it,abi??
Posted: at 22-04-2012 11:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 11:11 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tyahaya on 22-04-2012 11:05 PM
the only cover u need is 2 leave this restaurant now b4 everything gets dirty!!
Na waka i dey so i don dey feel sleepy sef  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2012 11:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 22-04-2012 11:12 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: smartiyke on 22-04-2012 10:54 PM
hey guys, make you una pay her, her money, abi you una want to put her out of business. Make you una no worry next one she go cook with magala and when una finish copping that one, una go want chop una hands self. Make una pay her kiakia.

Thank you my brother, help me beg dem ooooooooooo Cry Cry Cry Cry

Posted: at 22-04-2012 11:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35 ... 38