smartiyke at 22-04-2012 10:44 PM (13 years ago) (m) All of una wey chop without paying, i don report una to sergeant AJANNI and coporal Jublow. Una go see fire.
Hey, I know those two guys, they are maggie's brothers. She showed their pictures to me the other day. Hey Maggie, why did you allow Open to show those pictures of your bros. Posted: at 22-04-2012 10:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hey, I know those two guys, they are maggie's brothers. She showed their pictures to me the other day. Hey Maggie, why did you allow Open to show those pictures of your bros.
smartiyke help me tell Obama, royalprince and chimax to pay me my money.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 10:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyahaya at 22-04-2012 10:46 PM (13 years ago) (m) Enjoy your meal.
Madam,u dey take 4 joke,you no know since when i've been eating Lion meat now,even Lions don dey fear me,you come bring ram meat come dey call am lion meat,abi?even 4 sleep i fit differentiate,but i go eat this 1 4 free 2 serve as punishment 4 wasting my time and trying 2 deceive me,now,go get the real lion Posted: at 22-04-2012 10:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 22-04-2012 10:46 PM (13 years ago) (f) Hey, I know those two guys, they are maggie's brothers. She showed their pictures to me the other day. Hey Maggie, why did you allow Open to show those pictures of your bros.
na awfu go kill u, u don spoil ur landlord toillet, ole go pay for the food joor Posted: at 22-04-2012 10:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gastro at 22-04-2012 10:47 PM (13 years ago) (m) Tell your madam 2 serve me lion meat then...!  OK I WILL DO THAT IMMEDIATELY,NO BOMB PLSSSSSSSSSSSSS
YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT. Posted: at 22-04-2012 10:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
All of una wey chop without paying, i don report una to sergeant AJANNI and coporal Jublow. Una go see fire.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-04-2012 10:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bros no chop ooooo e no be wetin u dey see she cock for u ooooooo it makes me happy as i dey make fun with u here ooooo, remember sey ur parents still need u so if u know what is good for u just send the poison back to her. Posted: at 22-04-2012 10:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tyahaya at 22-04-2012 10:48 PM (13 years ago) (m) Posted: at 22-04-2012 10:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 22-04-2012 10:48 PM (13 years ago) (f) Cocked eyes that is
owl eyes Posted: at 22-04-2012 10:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gastro at 22-04-2012 10:49 PM (13 years ago) (m)  All of una wey chop without paying, i don report una to sergeant AJANNI and coporal Jublow. Una go see fire.
YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT. Posted: at 22-04-2012 10:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Madam,u dey take 4 joke,you no know since when i've been eating Lion meat now,even Lions don dey fear me,you come bring ram meat come dey call am lion meat,abi?even 4 sleep i fit differentiate,but i go eat this 1 4 free 2 serve as punishment 4 wasting my time and trying 2 deceive me,now,go get the real lion AAAAAAAAAAAAAAAAH you sef don join those wayo people wey no wan pay me my money abi?  aaaaah all of una don scam me. No worry, una go see fire when ajanni come. Una go pay my money by force.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 10:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 22-04-2012 10:50 PM (13 years ago) (f) Hey, I know those two guys, they are maggie's brothers. She showed their pictures to me the other day. Hey Maggie, why did you allow Open to show those pictures of your bros.
ZIP UP MORON, DEBTOR Posted: at 22-04-2012 10:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 22-04-2012 10:51 PM (13 years ago) (m) nametalkam na pant
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 22-04-2012 10:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bros no chop ooooo e no be wetin u dey see she cock for u ooooooo it makes me happy as i dey make fun with u here ooooo, remember sey ur parents still need u so if u know what is good for u just send the poison back to her.
OBAMA.............give me my money oooooooooooooooooooooooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 10:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You wan help me fight? i need my money from those wayo people ooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 10:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OPEN FOR DOING THIS TO US TODAY....I HERE BY DECLARE WAR IN YOUR ENVIRONMENT
Wayo prince, pay me my money oooooooooooooooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 10:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyahaya at 22-04-2012 10:54 PM (13 years ago) (m) See as people don turn nametalkam's precious topic 2 Food festival talk...naijapals...una great no be small and i'm impressed,one bomb each 4 all of una,make una bomb anywhere u want with it,boko haram go take the blame on behalf of every1 of u.... Posted: at 22-04-2012 10:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 10:54 PM (13 years ago) (m) hey guys, make you una pay her, her money, abi you una want to put her out of business. Make you una no worry next one she go cook with magala and when una finish copping that one, una go want chop una hands self. Make una pay her kiakia. Posted: at 22-04-2012 10:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
That 1 no concern me,na my stomach matters 2 me,u people better do quick quick b4 i press the button  abeg no press button make i take cover first
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-04-2012 10:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That 1 no concern me,na my stomach matters 2 me,u people better do quick quick b4 i press the button  abeg no press button make i take cover first
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-04-2012 10:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |