if u see my condition now u no go even get mouth to sey make i pay listen i want make that shop to close immediately that woman dey wicked die, i don commot from human being haaaaaaaaaaaaa wait make i enter toilet i dey come. Posted: at 22-04-2012 11:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Open, i don waka, na sleep get me so, God go bless you well well i had fun thanks dear goodnite you all
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-04-2012 11:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tyahaya at 22-04-2012 11:13 PM (13 years ago) (m) half money 4 where... you never give me lion meat na and that also has serious consequences,money should be the least your worries 4 now!!! Posted: at 22-04-2012 11:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 11:14 PM (13 years ago) (m) WAIT OOOOOOOO WHO KNOW WETIN OBAMA AND CHIMAX DEY PASS THROUGH NOW....I PITY FOR THEM SHA BECAUSE THEY HAVE PUBLIC TOILET BUT ME I JUST RELAX INSIDE DEY DROP AM SMALL SMALL
Oga his royal highness, make you pay the lady her money, as you dey for toilet dey drop the big ones, na money you they drop so. Make you just write check and deposit the thing for her account and her checking account # is 0123244 129083. If you no pay within two days, she go tell her friends say you be fake prince, she fit say you be royal pain in the ass Posted: at 22-04-2012 11:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tyahaya at 22-04-2012 11:16 PM (13 years ago) (m) better...!!! gud night,make sure u close your windows 2night and make sure u dnt listen or read news 2morrow morning!! Posted: at 22-04-2012 11:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 11:16 PM (13 years ago) (m) Peace out my dear and God bless Posted: at 22-04-2012 11:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
if u see my condition now u no go even get mouth to sey make i pay listen i want make that shop to close immediately that woman dey wicked die, i don commot from human being haaaaaaaaaaaaa wait make i enter toilet i dey come.
Hahahahahahahahahahaahahah dis ur shiting don enter for gear five ooo. Abeg take am easy before piles go do u oooo.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 11:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nite nite babes.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-04-2012 11:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
nokah even quoter i no go pay, ohhh my guys dey for trouble since dey chop ur food finish god i beg u make i no loose my guys like chimaxand royalprince, guys i don find the medicine make una drink una urine the poison go just varnish. Posted: at 22-04-2012 11:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 11:21 PM (13 years ago) (m) Hahahahahahahahahahaahahah dis ur shiting don enter for gear five ooo. Abeg take am easy before piles go do u oooo.
Abi oooo, you sure say they never fall inside toilet so, abi you add drink put Posted: at 22-04-2012 11:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 11:26 PM (13 years ago) (m) Me i no ready to pay any kobo.....unless i go do check up tommorrow finish, i dey try to reach my Soldiers who dey road the come ur shop for phone but network still dey busy,abeg my belle don't dey turn me again......i dey come back
No be her food dey make una belle dey run like motor, na the other place wey una go drink, na expired drink that woman they sell. Posted: at 22-04-2012 11:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bros no pay any money, how many times u don enter toilet as for me i still dey shit if pile no do me today i no sey god like me pass. Posted: at 22-04-2012 11:28 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 11:29 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 22-04-2012 11:31 PM (13 years ago) (m) Posted: at 22-04-2012 11:31 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 11:33 PM (13 years ago) (m) Yor da bankin ɓarawon
hey you , whats your problems sef? Posted: at 22-04-2012 11:33 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 11:33 PM (13 years ago) (m) Reply |
abeg i don run commot make i go sleep since boko people don come ajanni with bomb good nite everyone. Posted: at 22-04-2012 11:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smartiyke at 22-04-2012 11:37 PM (13 years ago) (m) bros no pay any money, how many times u don enter toilet as for me i still dey shit if pile no do me today i no sey god like me pass.
Haba, you be Obama, make you tell them to carry you go Bethesda narvy hospital, na your hospital be dat Posted: at 22-04-2012 11:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 11:40 PM (13 years ago) (m) why nbringing me into this? Posted: at 22-04-2012 11:40 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |