dickman2 at 22-04-2012 10:09 AM (13 years ago) (m) ho my God! naija guys wetin dey happen now? is it for money or for love, or may be for the name of being married to a white lady? not even with the one you are in the same level with. anyway God help us.ooooo................ bros problem dey nigeria,,,,nigeria girls level don change,,,na who get mind dey marry them ..them no easy oooo.. Posted: at 22-04-2012 10:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 10:10 AM (13 years ago) (m) ho my God! naija guys wetin dey happen now? is it for money or for love, or may be for the name of being married to a white lady? not even with the one you are in the same level with. anyway God help us.ooooo................
bros problem dey nigeria,,,,nigeria girls level don change,,,na who get mind dey marry them ..them no easy oooo.. Posted: at 22-04-2012 10:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Way to survive in Niger. Carry go but use ur brain no level 4 oyimbo, na just cash things Posted: at 22-04-2012 10:28 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 10:37 AM (13 years ago) (m) oboy just carry your oyibo woman dey go..no even look back ooo,,make them talk ,,,make them talk ,,,na them sabi .. Posted: at 22-04-2012 10:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 10:37 AM (13 years ago) (m) oboy just carry your oyibo woman dey go..no even look back ooo,,make them talk ,,,make them talk ,,,na them sabi .. Posted: at 22-04-2012 10:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Senegal at 22-04-2012 10:40 AM (13 years ago) (m) Guy carry Go Posted: at 22-04-2012 10:40 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 22-04-2012 10:47 AM (13 years ago) (m) He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. !
Confirmento, make dem leave the guy make he enjoy him life jooh
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 22-04-2012 10:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
@NAMETALKAM HOW MANY TIMES WILL YOU POST SOMETHING LIKE THIS?ITS LIKE YOU WENT TO A SCHOOL OF GOSSIP,GRADUATED WITH CERTIFICATE OF RUMOR AND HAVE PHD ON'' NOT MINDING YOUR BUSINESS''......GOOD FOR U THOU,HOPE U GET PAID 4 ALL DAT
that guy dey very stupid na so him dey wakawaka every where looking for what to gossip about, sure him go school of amebo , one dey him go waka enter hell fire ,and it will be very soon. Posted: at 22-04-2012 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 22-04-2012 10:52 AM (13 years ago) (m) This man you no get Job at all is it a must that you must post something up here,,, if not try to improve your site that people can chat here,if you dont have news again for pals up there,,,, even in nigeria how many of our men or women marry without specific reasons,,, even those are they pretty young dating each other,, dont they marry because or certain reasons, or all is just about love in nigeria?  ? tell me, and havent you seen many world celebs now marrying people younger and older than them????be it paper or dough, its a reason and that what he chooses to let be his reason if it is not love which you can never tell,,you aint btw them and you cant say if they love each other or not,,, so( STFU)you just tend to sit your thick and fat arse down there, and try to humiliate people with your posts,,,keep it up,,,what will stop you will one day stop you: Posted: at 22-04-2012 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 22-04-2012 11:09 AM (13 years ago) (m) One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside...
....words from the fountain of wisdom,!!!!! Posted: at 22-04-2012 11:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Whats my own?? Posted: at 22-04-2012 11:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
legionkiwi at 22-04-2012 11:54 AM (13 years ago) (m) He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. !
Posted: at 22-04-2012 11:54 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
palipa at 22-04-2012 12:29 PM (13 years ago) (m) Ha Na wa oo dat guy dey lucky oo that kin thing no even dey now at all, abeg make una show me oo i want lol Posted: at 22-04-2012 12:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
omotty1 at 22-04-2012 12:40 PM (13 years ago) (m) new style of visa madness i pray our girls dont get themselfs involved its even good 4 the girls not the guys because its another form os slavery in a new dimension Posted: at 22-04-2012 12:40 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
happy weddluck. no muck comment Posted: at 22-04-2012 12:50 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 01:04 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 22-04-2012 01:05 PM (13 years ago) (m) see your face like bingo..useless man..
how your papa,s face be? idiot bastard boy women wrapa Posted: at 22-04-2012 01:05 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 01:06 PM (13 years ago) (m) All these old oyinbo women,nawa [/quote AND SO WHAT
and so bad na Posted: at 22-04-2012 01:06 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ouzzyouzz at 22-04-2012 01:25 PM (13 years ago) (m) He that found a wife,found a good thing and obtaineth Mercy from the Lord. !
ah you know bible and actually quoting it but yet swearing foul language like waterfall.....sin sin sin against your Lord Posted: at 22-04-2012 01:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
all is in the name of money man go and look for a babygirl as you wife live this oldwoman Posted: at 22-04-2012 01:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |