Una way dey nigeria now to dey open una yeye mouth, maybe una even get brother overseas una nor know if them dey into all these stuffs also una just sit down for nigeria dey talk anyhow commot from mouth make una kain una line forget people way marry nigeria now country. Posted: at 22-04-2012 06:04 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
make una leave people with their life haba this na make naija can never change. Posted: at 22-04-2012 06:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
taullycee at 22-04-2012 06:30 AM (13 years ago) (m) NAUTALKAM abi wetin u call urself...no dey post this kin thing 4 here,dem don tell u b4 for one of the similar posts...no b only 9ja ppl dey read every wey dey happen here...abi u wan spoil d way guys dey take cut out 4 dat 9ja dead zone?why u wan carry wetin wey no b ur business 4 head.abi u dey give job?no let guys wey dey vex visit u one day ooo........u no know hw much this runs don cost the ppl wey get am...and i dey very sure say u know as e be both in 9ja(dead zone) and d said abroad if u no get paper...no b only 9ja guys dey do am ooo but u no fit see other ppl own on net...hmmm!!!!!!!!!! Posted: at 22-04-2012 06:30 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kolojimmy at 22-04-2012 06:44 AM (13 years ago) (m) ANY BODY WEY TALK BAD AGAINST THAT GUY GO DIE...MY GUY CARRY GO NOTHING DO YOU...NA HARD LIFE THEM DEY LIFE FOR NAJIA Posted: at 22-04-2012 06:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ashii at 22-04-2012 06:49 AM (13 years ago) (m) Hay poster, if you see this kind of opportunity too you go do, and stop posting stupid stuff here, leave the guys alone is their life and everybody have a right to cose who they want to marry. Next post please. Posted: at 22-04-2012 06:49 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
needluv at 22-04-2012 06:53 AM (13 years ago) (m) well done my brother , U are the true son of ur father . Marriage no be by age is by happiness and understanding. is good as u marry the elderly one they can understands well than those BB and Bush-up bra Ages. Ur woman is beautiful and lovely congratulations . Posted: at 22-04-2012 06:53 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
somelove at 22-04-2012 07:03 AM (13 years ago) (m) Bros I dey vex Posted: at 22-04-2012 07:03 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Greggiyke at 22-04-2012 07:18 AM (13 years ago) (m) Big CONGRATS bro. Be it for money or for love, I wish u both a fun-filled marriage. God pls help me to settle down for nothing but Sweet L.O.V.E. Love is d greatest. Posted: at 22-04-2012 07:18 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Greggiyke at 22-04-2012 07:28 AM (13 years ago) (m) hahahahaha, I think a lot of them are, if not most of them. A lot only have sex to offer in a relationship even marriage. Might not be all about money that young guys are looking else where, could be for love too cos there are many criteria for true love and relationship. Even those that marry very young ladies cheat on their wives. Posted: at 22-04-2012 07:28 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nestoba at 22-04-2012 07:29 AM (13 years ago) (m) Are young men not marrying sugar mummy in Nigeria! So what is new when it is with a white girl. Please stop this racism! Posted: at 22-04-2012 07:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeromchis at 22-04-2012 07:42 AM (13 years ago) (m) BLESSINGS Posted: at 22-04-2012 07:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
donsparkey at 22-04-2012 07:42 AM (13 years ago) (m) make una free the guy. Man must wack anyhow Posted: at 22-04-2012 07:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 07:50 AM (13 years ago) (m) e better make him marry oyibo to have peace ,,nigeria girls na wahala..tomorrow we go hear say black woman don cut his dick off,,e better this way..money is not every thing ,but peace..young man carry go ooo,,nothing do u abeg.. Posted: at 22-04-2012 07:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FGreat at 22-04-2012 08:02 AM (13 years ago) (f) Odiegwuuuuuuuuuuuuuuu oooo!!! Egwu adiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii Posted: at 22-04-2012 08:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
love is blinde Posted: at 22-04-2012 08:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 08:09 AM (13 years ago) (m) chei ----- see emeka , i knows him quite right
u sharrrrrrrrrrap there ,,u dont know him ,,his name is bello from sokoto Posted: at 22-04-2012 08:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Helga at 22-04-2012 08:11 AM (13 years ago) (f) HI MATE COULD U FOR A CHANGE POST SOME PICKS OF OLD MAN MARRYING YOUNG GIRLS SAY...................HALF THERE AGE OR EVEN YOUNGER DOESNT MATTER COULD BE BLACK v BLACK, WHITE v BLACK WOULD LIKE 2 SEE WITH HOW MANY U COULD COME UP WITHIN A WEEK THANX CHEERS Posted: at 22-04-2012 08:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 22-04-2012 08:18 AM (13 years ago) (m) HI MATE
COULD U FOR A CHANGE POST SOME PICKS OF OLD MAN MARRYING YOUNG GIRLS SAY...................HALF THERE AGE OR EVEN YOUNGER
DOESNT MATTER COULD BE BLACK v BLACK, WHITE v BLACK
WOULD LIKE 2 SEE WITH HOW MANY U COULD COME UP WITHIN A WEEK
THANX
CHEERS
ok Posted: at 22-04-2012 08:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 08:27 AM (13 years ago) (m) This 1 even fine small na.
Posted: at 22-04-2012 08:27 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 22-04-2012 08:29 AM (13 years ago) (m) u sharrrrrrrrrrap there ,,u dont know him ,,his name is bello from sokoto [/quote
baboon, i know you must talk , useless boy Posted: at 22-04-2012 08:29 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |