Age Activated Attention Deficit Disorder (Page 13)

Date: 15-02-2009 4:15 pm (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 ... 10 11 12 [13] 14
- iphie at 27-03-2009 12:12 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:55 AM
Quote from: iphie on 27-03-2009 11:54 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:48 AM
@ ALL... UNA FUNNIE DIE... AM STILL LAUGHING...

reserve am o, no waste am finish, sir shinny head dey cum talk him own  Grin Grin Grin

But, im airtime don finish for cafe, which time im go come? Shocked Shocked Shocked

i say him go sybaria,.........
Posted: at 27-03-2009 12:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 12:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:55 AM
Quote from: iphie on 27-03-2009 11:54 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:48 AM
@ ALL... UNA FUNNIE DIE... AM STILL LAUGHING...

reserve am o, no waste am finish, sir shinny head dey cum talk him own  Grin Grin Grin

But, im airtime don finish for cafe, which time im go come? Shocked Shocked Shocked
hin don go block hin babe for house, to collect sum dough to come buy time , i know the guy sef, na the cybercafe near my crib hin dey browse every evening!
Posted: at 27-03-2009 12:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 12:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 12:28 PM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:55 AM
Quote from: iphie on 27-03-2009 11:54 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:48 AM
@ ALL... UNA FUNNIE DIE... AM STILL LAUGHING...

reserve am o, no waste am finish, sir shinny head dey cum talk him own  Grin Grin Grin

But, im airtime don finish for cafe, which time im go come? Shocked Shocked Shocked
hin don go block hin babe for house, to collect sum dough to come buy time , i know the guy sef, na the cybercafe near my crib hin dey browse every evening!
so na for cafe him dey, dey claim say him na alibaba producer.... bia nwokem, carry time ooo....
Posted: at 27-03-2009 12:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 27-03-2009 12:58 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 12:28 PM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:55 AM
Quote from: iphie on 27-03-2009 11:54 AM
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:48 AM
@ ALL... UNA FUNNIE DIE... AM STILL LAUGHING...

reserve am o, no waste am finish, sir shinny head dey cum talk him own  Grin Grin Grin

But, im airtime don finish for cafe, which time im go come? Shocked Shocked Shocked
hin don go block hin babe for house, to collect sum dough to come buy time , i know the guy sef, na the cybercafe near my crib hin dey browse every evening!

GREATMAN... NA WA O! YOU KNOW EVERY EVERY O! ANYWAY....CARRY GO!

Posted: at 27-03-2009 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 01:01 PM (15 years ago)
(m)
Slly, u think say dat cap wey i wear na for nuthing? if na anotherperson wear dat kain thing , headache go don finish am na!
Posted: at 27-03-2009 01:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-03-2009 01:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 01:01 PM
Slly, u think say dat cap wey i wear na for nuthing? if na anotherperson wear dat kain thing , headache go don finish am na!
Grin Grin Grin Grin
dgreat! dgreat.... nwanna ehen, e di kpa berut ooo... you are too dangerous... Grin Grin Grin
Posted: at 27-03-2009 01:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 01:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 27-03-2009 01:07 PM
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 01:01 PM
Slly, u think say dat cap wey i wear na for nuthing? if na anotherperson wear dat kain thing , headache go don finish am na!
Grin Grin Grin Grin
dgreat! dgreat.... nwanna ehen, e di kpa berut ooo... you are too dangerous... Grin Grin Grin
Chai! "e di kpa berut" sounds like vietnam language oh!
Posted: at 27-03-2009 01:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- skarfies at 27-03-2009 02:43 PM (15 years ago)
(m)
LEARN EVRYTYM I BREATH MAN!!!!!!!!!
Posted: at 27-03-2009 02:43 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- degreatest2 at 27-03-2009 03:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: skarfies on 27-03-2009 02:43 PM
LEARN EVRYTYM I BREATH MAN!!!!!!!!!
make i read backwards?
Posted: at 27-03-2009 03:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 29-03-2009 12:07 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 03:16 PM
Quote from: skarfies on 27-03-2009 02:43 PM
LEARN EVRYTYM I BREATH MAN!!!!!!!!!
make i read backwards?

I dey fear fear these days o!... Grin

Posted: at 29-03-2009 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 29-03-2009 01:42 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: stealth_biatch on 23-02-2009 01:58 AM
Quote from: size1 on 16-02-2009 12:23 PM
Tank God say Elder Rezi don chuck mouth


Elder ko ... Knight ni .... abeg make una carry una bad belle go find where una go purge jo ... inukwa nzuzu Huh?

Haha! Grin

Posted: at 29-03-2009 01:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 30-03-2009 03:46 AM (15 years ago)
(m)
una pele 4 here oooo
Posted: at 30-03-2009 03:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 02:30 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 30-03-2009 03:46 AM
una pele 4 here oooo

Who fall Emma? Angry

Posted: at 2-04-2009 02:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 2-04-2009 02:35 PM (15 years ago)
(m)
no be u
Posted: at 2-04-2009 02:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 02:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  2-04-2009 02:35 PM
no be u

Who? Roll Eyes

Posted: at 2-04-2009 02:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 2-04-2009 02:42 PM (15 years ago)
(m)
u now
Posted: at 2-04-2009 02:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 03:46 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  2-04-2009 02:42 PM
u now

Me how? Huh? Roll Eyes

Posted: at 2-04-2009 03:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 3-04-2009 12:42 PM (15 years ago)
(m)
end of story.Pls send dis to trassh

Posted: at 3-04-2009 12:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 4-04-2009 11:12 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on  3-04-2009 12:42 PM
end of story.Pls send dis to trassh

Help us send am with your trash can! Shocked

Posted: at 4-04-2009 11:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sillbaby27 at 4-04-2009 02:49 PM (15 years ago)
(f)
This happens, sometimes.
Posted: at 4-04-2009 02:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14